₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,252 members, 8,449,419 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 06:26 PM

Toggle theme

IsiAbuncha's Posts

Nairaland ForumIsiAbuncha's ProfileIsiAbuncha's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 25 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 6:04pm On Oct 15, 2015
Walspring:
Hmmmm

But how sure is your link for nysc office huh
To tell u the truth, na like 3men dey run am oh.
Na one I give money, the other one naim collect my details
Dem also get peeps wey dey run the database stuff

I don help people runs am with diz same men go states like Lag and Abj since last November, 100% record.
My time no go different abeg
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 6:00pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Yeah bro grin



For real...
Me I give 1 man my call up number sha... Na my pops friend wey the work there too. I jes told him AKS... That's all cheesy


And that rumor that guy start... He said na 2nd choice dem d give o... If so na Anambra get me grin


And I have my reasons for selecting Anambra sha...
2nd Choice? Abuja? God no go gree abeg!!! sad
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 5:54pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
I must say you're 1 of the few folks I enjoy reading on here cheesy

You write a lot but you're always spot on cheesy

BTW

I know you 'runsed' yours from your post...


But what if you don't get where you 'runsed' and the ogbeni chopped ya mulla? grin
If e no workout he go refund me, I sure die.
2 of my friends wey been want Lagos but dem no see am choose been won runs am go lagos, I give am their money with their details. He return the money to my account, him excuse na say “You Cannot Runs It To A State You Didn't Pick During Online Registration”

Basically, the online reg dey limit ur chances of getting wetin u want if u won runs am.
But if truly they'll give u what you want is the big question.
All of us just choose 3, na only 1 many of us want for real smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 5:43pm On Oct 15, 2015
There's a strong rumour flying across states that the self-deployment stuff was just a trick to stop peeps from working their service/posting.

E really spoil market for people wey dey do runs sha, last last if the DG succeeds in fooling many e go bad well well o! Cos I'm certain many northern states won't have enough corpers if they go by what we chose.

Make I cross leg dey look, I'm 99.9% confident Ill get what I want, I've played my part and I'm sure God has played his as well, I'm destined for greatness. Its been a long time coming smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 3:11pm On Oct 15, 2015
elmisti:
LMAO!...so u mean say by d tym keribaby go enta village, her muscles go don be like serena williams own
Serena dey learn where keri dey!
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 3:10pm On Oct 15, 2015
omitooguns:
waoo shocked i doff my cap oo...u no go get thrilled by life for those places again....


Me just dey look like waaaaooo shocked....as in fresh air, gentle people, green leaves left and right, fresh air...and ...quiet place....the funniest tin b say i no tell any1 say i dey go Osun...i just zoomed off....i see so many C'14 CM...men rural life make sense ooo cheesy
To an extent rural life dey make sense sha.
Once you get comfortable house, good water and near adequate power supply u no need anything again smiley
The place go make u realise say city life no worth am,
If you enter Ilesa especially, ur mind go tell u say "sori ninu aye yi, kosi anything ta a mu wa, kosi anything ta wa mu pada lo" cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 2:58pm On Oct 15, 2015
elmisti:
She go don grow muscle well b4 camp...cuz to paddle canoe no go easy o
Na true you talk o, her arm dey measure like 19cm before.
When she come back e go don be like Iyanya own, all doz kain 40cm naim her arm go measure smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 2:56pm On Oct 15, 2015
elmisti:
Onirinkurin sombori
Egbon e daku n oh! Na when I small I waka most of doz waka so na my elder ones dey carry me
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 2:53pm On Oct 15, 2015
elmisti:
Seems u ar high on elephant grass...keri av gone to her village...so she wnt be online for 3 days cus na NAPEP she take
Keri tell me say na canoe she go use enter village, then from the water-park to her village house she go enter napep.
E fit take more than 3days sef, she fit no come online till after 21st o
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 2:49pm On Oct 15, 2015
omitooguns:
grin hw u take no ilesa sad...u sef don go spy abi cheesy wink
No major town for Nigeria wey I never enter, especially for West.
Ilorin, Abeokuta, Oshogbo and Ogbomosho (My Uncles marry from doz sides), Ilesa, Ibadan, Ore, Akure, name it!
I don tey for travel o smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 2:43pm On Oct 15, 2015
omitooguns:
Ok send keribaby as d spy once she don com back from Akwa Ibom wink.... As i dey like dis na rush i dey...i no wan sleep for where i no sabi person...and Harinholar no dey Osun again she don go spy Ademasta..wink
Lol, Ilesa na home for all! Just knock on anybody door, any where night catch u. Dem go welcome u in let u pass the night.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 2:38pm On Oct 15, 2015
omitooguns:
Na people from bible days start am...grin...wink...."moses sent spies to cannan land".....so make sure u go and SPY a state b4 21st wink
Lol, the states I chose are a lot far from my current location sef
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 2:34pm On Oct 15, 2015
All these people going to spy on the state of their belief, una funny o.
Anyway, its because ur present locations aren't far from where you wonna serve that's why.
I can imagine a Lagos based person who intends to serve in Abuja travelling all the way just to go and "SPY" according to how una take talk am.

Not bad though, Ill so laugh at that keri girl if on the 21st she doesn't see akwa-ibom cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 2:23pm On Oct 15, 2015
temmyt007:
Patiently waiting for those gunning for Oyo.......make all of una no dull una self with posting o. Runz am make fear fear DG imself.
My brother u smart! Lol, u just spoke with the wisdom of an elder cheesy
Christianity EtcRe: Man Who Donated His Hotel Building To Catholic Church, Turns Keke Napep Driver by IsiAbuncha(m): 12:25pm On Oct 15, 2015
JollyHills:
Really don't get things straight here, wil lik 2 quote sum persons,i av seen a space for dt..... bt wen I write,den it can't post........ confusing ooooo.... #Amnewthou#
Just add the person's name when you're writing, simple. The person will obviously see ur post in his/her mention.
JollyHills wink
NYSCRe: Post All Problems Relating To JAMB Regularization Here - Let's Treat Them by IsiAbuncha(m): 12:22pm On Oct 15, 2015
JollyHills:
My problem is when I paid for jamb reg no,i filled ma full name bt wen it came out,i saw only 2 names via ma name nt complete,,evn. Wen I filled online stil d two names dt appeared..... Ope it wouldn't affect me later?
When you get to camp just make sure u include the 3rd name so that ur NYSC records can have all your names complete. Its not a serious issue though, hope it wasn't ur surname that was omitted smiley
Jokes EtcRe: Photos: Rams In Fighting Contest In Lagos by IsiAbuncha(m): 12:20pm On Oct 15, 2015
JollyHills:
Am new here,,,dnt evn kw wia 2 strt
Start from here ---> cheesy
RomanceRe: Searching For True Love! by IsiAbuncha(m): 12:07pm On Oct 15, 2015
KashyBaby:
Lol....I no fit shout na.. tongue why, do u have plans to invite all Nailanders in reception? cheesy
Nairalanders na name of person? Na only 1 person I know here and na u oh! cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:50am On Oct 15, 2015
Good Morning Everyone smiley
Good to know ya'll are doing fine, have a nice day ahead
RomanceRe: Searching For True Love! by IsiAbuncha(m): 8:37am On Oct 15, 2015
KashyBaby:
Lol...why u want to get married so fast? Slow down.maybe after 2monz of marriage u will decide to divorce ASAP coz u realized u want to b single again...
Why I won marry fast? See dis girl o! U no know say I don old?! shocked All my mates don marry finish
For my village we no dey do divorce, I no be celebrity so I no fit practice that kain thing,
Begin talk naa abeg make I know wetin dey,
Bring list make I know wetin we go buy for the traditional wedding, how many cow we go kill, bride price and other necessary things smiley
RomanceRe: Are There Guys With These Attributes? by IsiAbuncha(m): 8:11am On Oct 15, 2015
PunkyVeer:
That song IS in English except the part that says jikeleza baby (turn around, baby), ungeza kimi ngiyakucela baby (come to me, I'm pleading baby). It's sort of a naughty song but not raunchy. Jika means turn or turn around, btw.

I had to check the lyrics
Soo basically, JIKA means TURN
I don dey learn language small small be dat smiley
RomanceRe: Searching For True Love! by IsiAbuncha(m): 8:08am On Oct 15, 2015
KashyBaby:
Lol....maybe ul do tat to me instead... shocked
Indeed, I be like playboy for ur eye abi?
Try let your family people know say u won show dis side abeg make dem follow u come make we begin plan marital movement arrangement cheesy
RomanceRe: Are There Guys With These Attributes? by IsiAbuncha(m): 7:34am On Oct 15, 2015
PunkyVeer:
Lol, she must be sleep walking, intelligent guys are RARE if not extinct grin
Abeg translate that JIKA song by Mi Casa to English for me make I know wetin dem talk
RomanceRe: Searching For True Love! by IsiAbuncha(m): 7:29am On Oct 15, 2015
KashyBaby:
Hahahahaa...I'll be home soon so be ready grin
See, abeg no use me play o
I no won hear say u do me dat thing wey dem dey call heartbreak lipsrsealed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 7:27am On Oct 15, 2015
Samapoh:
Hello my e-family... It's been a while am here.. how is the waitinghuh
The waiting is fine, we've been waiting for you since smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 1:29am On Oct 15, 2015
At this decimal, my clock is on the ceiling
Remember, tomorrow can only come after the dark
No darkness, No Tomorrow,
Keep Calm, Keep Smart, Stay Blessed...


Outta here! smiley
RomanceRe: Searching For True Love! by IsiAbuncha(m): 1:23am On Oct 15, 2015
KashyBaby:
Well...as u can see there's a lot of couple who are suffering coz they never make it even how hard they tried...all I can say is tat it's better to stay single rather than with a wrong person...
Kashy I've got a few questions for you;
1) When are u finally coming home (i.e Africa/Nigeria)
2) When are we getting married?
3) How many kids are we gonna have?
4) Are You Gonna Say Yes or Yes to my proposal?
5) Are our kids gonna answer Filipino names or Nigerian names?


More Questions Loading, try click the link below to see them
******** ********* ******* ******* *********
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 1:17am On Oct 15, 2015
When the pages get to 2935 Ill go to bed smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 1:14am On Oct 15, 2015
JannahGem:
Oh sorry the question wasn't clear, nysc registration password
Ah ah! NYSC reg password? shocked
Ahhh! This one pass my power o

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 25 pages)