ItzTigrex's Posts
Nairaland Forum › ItzTigrex's Profile › ItzTigrex's Posts
1 (of 1 pages)
My ancestors ��� |
No be only beach na ocean....��� |
pls I need to start up a biz on hair extensions and accessories, am located at Ikot Ekpene in Akwa Ibom state, pls I need advice on how to start and suppliers... |
No matter d weight of an elephant, e no fit cause earthquake... fly wey no get adviser e dey follow coffin kpeme 4 inside grave... wetin old man see wey im sidon 4 ground small pikin no go fit see am even if he climb tree.. no matter wetin devil smoke he no fit b the MOST HIGH., wetin u dey find for sokoto dey 4 ur shokoto... no b my mouth u go hear say ogbono dey draw |
Monkey no fine but im mama like am, soup wey sweet na beta money kill am, gimme my cap gimme my cap naim dey make small pikin touch him elder head, d difference between "kpekere & bolle" na packaging.. no be ask snake long reach dem dey set fire follow am,.. wey two elephants dey fight na ground dey suffer am,.e sweet me e sweet u na wu go pay.,do me i do u god no go vex..man pass man no be to waka pass person 4 road..frog wey say all water na water make im try hot water.. |
The stolen gods (season 1 & 2)... watch out for (season 3 & 4) ... The unclad thieves and ezemmuo... Nollywood knows wat am talkin about... |
I got no reason to hate a fellow human... she should live her life out of social media so she doesn't av to complain of being booed... do u call dat hatred? |
I will remind u wen u come out here claimin dat celebrities got feelings too cos dey are humans...u av made urself an object of public ridicule... i used to admire & cherish u but wit dis, am extremely disappointed |
Dis is wat u get wen u start a relationship wit money...buyin a girl's love wit expensive gifts...my dear run as far as ur legs can carry u...dese are ur village witches in disguise...she will wreck u...a good woman will appreciate d approach rather dan d ring... u are her center of interest not d ring... come to think of it, wat has dis gold digger ever presented to dis guy in question? |
How do i start the business of women hair accessories directly from the company and what is the estimated money needed(minimum) in Akwa Ibom State[b]How do i start the business of women hair accessories directly from the company and what is the estimated money needed(minimum) in Akwa Ibom State[/b]How do i start the business of women hair accessories directly from the company and what is the estimated money needed(minimum) in Akwa Ibom State |
D school has got uniform and am sure d parents knew dat b4 takin dia wards dia... hijab isn't part of d uniform so dey should either obey d rules or find a suitable school... shikena |
Good for her, shey na she put herself 4 market... people must buy her market... yeye busybody... |
Chioma Chukwura, Liz Benson, Mercy Johnson & a host of others are celebs right? av u asked urself why these ones are not"booed"? dats cos apart from being celebs,they are living a life of emulation, decent and private... wat do u expect wen u decide to live a life like Cossy,Tonto e.t.c?... My dear i am one of ur biggest fan, u are beautiful, smart & very talented...and i love u so very much... just avoid dis "notice me kinda lifestyle" den u will enjoy ur life to d fullest.... its d way u dress dat u are addressed.... i wish u all d best in ur pursuit... May d sky b ur starting point IJN... u are loved... |
Instead of "that" i spelt "dat" in my WAEC... and i was actually writing an essay... Gush! i felt so disappointed after d exam Instead of "that" i spelt "dat" in my WAEC... and i was actually writing an essay... Gush! i felt so disappointed after d exam |
I no see my best film DUMEBI 4 d list oh...Happy birthday my role model... i love u to d moon... may God continue to enlarge ur coast, beautiful woman... |
A real definition of a lazy Nigerian youth... i guess dey didn't appoint u as a minister of sports after ur previous trek as u expected...keep trekking its ur callin... |
No b small achievement, oya make una come carry una trophyz according to una positions... d good thing about dis whole issue is, ur sisters are also being treated & discussed like dis somewhere...NOT MY HANDWRITING OH |
Ekez: |
Ride on pretty one,give a deaf ear to all dos peepz wu instead of wishin others well see dia success as a pain in dia ass... a lady is tagged a flirt cos she hangs out wit d opposite sex... AFRICAN MENTALITY[b]Ride on pretty one,give a deaf ear to all dos peepz wu instead of wishin others well see dia success as a pain in dia ass... a lady is tagged a flirt cos she hangs out wit d opposite sex... AFRICAN MENTALITY[/b]Ride on pretty one,give a deaf ear to all dos peepz wu instead of wishin others well see dia success as a pain in dia ass... a lady is tagged a flirt cos she hangs out wit d opposite sex... AFRICAN MENTALITY |
Mbok help me ask dem, cos if his impeachment will den dey shouldn't waste more time more dan av already... |
Though i don't support dis act of extorting innocent Nigerians, wu can proudly show me an honest police officer wu lives comfortably after retirement?...a family man will work under rain & sun,day & night through so much danger & challenges,no leave no holidays, no strike, only to b paid less dan 3million after 35years of service to a nation wia dese politcians wu breed dese criminals d police fight go home wit millions of nairas monthly...Lets be fair in our judgement... Some policemen are naturally greedy,but 4 how long will d innocent suffer 4 d crime of d unjust?... No offence please |
How does dis enlarge my bank account...Mtcheeeww |
Is she going to vote in the 2019 general elections?..... I wonder oh |
1 (of 1 pages)
Instead of "that" i spelt "dat" in my WAEC... and i was actually writing an essay... Gush! i felt so disappointed after d exam