Iyatrustee's Posts
Nairaland Forum › Iyatrustee's Profile › Iyatrustee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 170 171 172 173 174 175 176 177 178 (of 313 pages)
You no dey go church? ![]() |
Mr. I hope u remember we have a contract dat is still binding ![]() |
Person don ever use sagged bre.ast slap you before Don't provoke me to dat point ![]() |
@ okon, what funny abt my post ![]() |
I have seen dis thread recycled a lot of times! Some babes sef and deir dependence on guys sef. Must u fix brazillian or carry a bb fone? I can afford d brazillian hair but still can come to terms wit spending dat much on a mere weaveon! How much more a 23yr old ![]() |
How come dey released reality so soon and okon was behind bars for more than 48hrs? ![]() |
I see u re free! Dis one de Mods dey vex so, I better watch it lest I earn myself a ban too ![]() |
Anytime ma'am ![]() |
Odiaero. He is not a regular here ![]() |
Wetin you do? ![]() |
Odiaero banned too?which one be x-box again ![]() |
I tink I wld pass! Saw d tiny sized preak d last time u were wit dyt ![]() |
I have a feeling dis 1010101 guy is reality reincarnated ![]() |
^^no thank you! Am I guessing right? Dis is Reality!Innocent- reality101 Kabiru- Dsense Okon- 190 Kwashi- orton Cletus- won90 So know who is who ![]() |
Reality! Been away for too long and who's dis with fake info ![]() |
Sharap dia! Which kind blast? Decieve urself all u can but me and you know u ve not even seen a vjay since u left naija! btw, where's won90? I kinda miss dat kid ![]() |
Okon is free! |
U blame her? If na me sef I no go show! With him long neck like ostrich own, slimbody like somalian refugee and small prick like boko haram dem own ![]() |
Where is okon? Ur oyinbo finally come or u just ended up using ur last card buy dodo fry and she no come show up? Hey goodmrng guyses ![]() |
I see d thread is gradually been derailed.its ultimate destination is the thrashbin, where it rightfully belongs! ![]() |
She neva reach? Or traffic don catch dem ![]() |
I see dis thread completely derailed, locked and eventual thrown into d thrash bin ![]() |
Na true! I forget say na me escort her enter el rufai bus and na from mararaba nyanya she dey come from. D place far true ![]() |
Dyt, are u serious? Den lucky me e be like say the oyinbo chic wey Okon dey expect no gree come! Dis one he is online ![]() |
@ won 90, d cobweb story is Very true! She told me to look for CLETUS to help remove it for me. D question is, are u ready? ![]() |
Guess what, Iyatrustee is in the building! ![]() |
D truth is dat, its either d poster has a spiritual wife or someone somewhere must have used his goodwill with women for some charm! |
Don't come here and display ur double posting talent here now ![]() |
[quote author=D-sense link=topic=679557.msg8537623#msg8537623 date=1308324229]Two sweethearts ever!!!![/quote]oh! now you make me wanna cry |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 170 171 172 173 174 175 176 177 178 (of 313 pages)

