Iyatrustee's Posts
Nairaland Forum › Iyatrustee's Profile › Iyatrustee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 173 174 175 176 177 178 179 180 181 (of 313 pages)
Bad belle! Na me say make ur old man no diversify? D man just stay put for dat him village arrange dat babe wey dey always greet am everyday on her way to d stream ![]() |
I no get even wetin u mean! U tell u say I be yoruba? I am half caste half yoruba half hausa ![]() |
![]() |
Why not tatoo dis smiley on ur face since u love it so much ![]() |
I catch am! so tell me why dis guys can't take dier eyes off ur backside. I caught 190 and orton self servicing while lookin at ur profile ![]() |
Na dem who be d shildrens? ![]() |
Wit a handful of groin isn't? ![]() |
wondering why you have to use bold capital letters ![]() |
need i apply? you would need to show me ur bank statements first ![]() |
This 190 toasting lines wld make even george clooney green with rage and envy dis wld make a hollywood box office succes! |
4ee okon dey play love!Hey annita! U don't want okon commiting suicide do you? He is been acting all strange today. Searching fir u all tru nairaland ![]() |
Hey sweery, why d sad face? Smile jesus loffs you ![]() |
Okon is d shortform of okonkwo! Now choose if you love the full or short form orton, if u ever double post here, I wld personally castrate u like we did to cosmas! ![]() |
Okon is okon @ orton, you tall pass d boys ![]() |
Na OKON giv u oh!me or dyt no get hand inside ![]() |
Hey miss! U ve been everywia but NL lately |
dis fubstrong sef na joker! ![]() https://www.nairaland.com/nigeria/topic-690120.0.html https://www.nairaland.com/nigeria/topic-690091.0.html |
didnt you see he wrote he is 25? at dat age, he never see half of what life has to offer. i no want follow anybaga struggle. let him make the dough and let me share in the jolification with him ![]() |
why me i dont do small bois now! ![]() |
how she take crace ![]() |
fine. so why all these initial gra gra dat you are displaying? |
anna dey market dis drugs. your babe go sure need am ![]()
|
whyyou deydo shakara? |
why you dey find am? i be tink say you no like am again ![]() |
so you are editing my post you want me to forget bottle in your nyansh ![]() |
From Left to right. 190 in glasses, Xynerise with the walking stick, Orton and phate 07 ![]() |
see dis one! i dug dis up from ur achives ![]()
|
you tink its esy for you to bring cosmas jnr to the world ![]() |
i have missed you too so what has God done for you again? Sky deep is pregnant? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 173 174 175 176 177 178 179 180 181 (of 313 pages)