Iyatrustee's Posts
Nairaland Forum › Iyatrustee's Profile › Iyatrustee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 313 pages)
El Guapo:unless your johny is as cute as dis, its not worth the trouble ![]()
|
so you remember i bought and changed your pampers ![]() |
which little girl for all you care, i fit born you ![]() |
why you dey shocked? just wanted to know if orton can break your record of wearing one boxer for 3mths! ![]() |
sure! bring it on how many days you dey take wear one sef? i need to know ![]() |
Ur own na to dey sneak in at odd hours! Wen pple no ddey house ![]() |
So what took you to rehab? Guess u re punny starved and its affecting you ![]() |
Wondering who reality was taking to abt leaving rehab ![]() |
Yes na! Na our Personal person dem we dey give pet name. @dyt, looking at sexy names like CLARUS or OKON. Watchu tink ![]() |
Guess its high time someone gives u a name also ![]() |
Fell off d balcony and died I believe? If not u would have to fall off once again ![]() |
@dyt, how wld I be content wit dat tiny biro? Let's save ourselves d trauma of working so hard and bringing soo little cos I can assure u dat neither Orton nor 190's own sef fit beat dave's record! Deir own go be tiny crayon ![]() |
@ 190, u escaped by the whiskers! Dave is too weak now to tell u guys his experience. * wondering why orton dey double post like cracked CD ![]() |
God bless u in ur search ![]() |
So na dave be d scapegoat |
Don't bring my family into dis! U won't like repercussion ![]() |
Better you move on with life without my sis ![]() |
Thanks for freeing my sis! |
So what do u suggest? Maybe we lay ambush for the first guy to post here and we cut off his preak! Guess wat? Sure it wld be 190 ![]() |
I am fine swerry. Got a detachable dic dat I can borrow? I need to scratch my ![]() |
So right dyt! We always get bashed when a tiny sized dic gets its way past our skirt ![]() |
Where my peeps @? ![]() |
Wld u guys allow me post? I av reviewed my post like 4times! ![]() |
Just d same way ur own investment wld go down d drain too! ![]() |
Anyone seen delicious? |
Anna? so u haven't heard ? They broke up ![]() |
Hmmmm! Dis morning breeze blow plenty of una here sha. Hope u guys came in boxed up oh? ![]() |
Just look at all of dem snoring away! Una don tire? Wizards. ![]() |
2011 grey coloured toyota venza @ guapo, abeg carry dat ur magical wand comot from here back to Jokes section! ![]() |
^^ does dat mean u have fallen for him already? @ 190 So am worth only 2wrappers? If u need me on dis one, then you have to up ur game ![]() |
^^^ u no dey tire? Ysterday na chi- baby turn. So xynerise no dey yab women? Good for me then. @ guapo, This is our traning ground for stand up comedy! 190 is a big jester for abroad wey him dey raking in his cool money. Dat antelope xynerise also stated well but branched off to face his poultry roofing business. As for me, I am still learning d trade ![]() |
I know see why you want to do business with xynerise. He also double posts! By the way, na poultry roof him specialise for sure he never even hear of bar roofing before ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 313 pages)

