Iz2much's Posts
Nairaland Forum › Iz2much's Profile › Iz2much's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 61 pages)
broz, the try na be say i maga. okay i will see how real you are. what happen in the airport today ? i mean muritala international airport |
na lie |
suxes2005: |
@YMS how real are u guyz ![]() |
Tamita:oga mi i dey o yes that mail is for business alone |
thanks sis |
@wip2 i don get the visa 2day. i will be on my way to lagos 2nnite. @ all thanks. u have always been the best. |
okay |
@wip2 i gat no fear in my mind at all, i know he is saying those things to scare us back. thanks for the head up. i will get back to you asap. thanks every one. |
@ poster u leg for walking and your eyes make u no enter gulter |
I was able to submit today, thank God, they attended to me cuz i got appointment, see what they said itz nessecary again, my name was on the list. thank God for that. One guy they there dey discourage us say nothing nothing dey there, say no job nothing, even no babe.i beg say something.i 4 send am through mail i just want other to read the topic's reply i beg tell us wetin dey. @promise Good for your friend |
i no fit shout |
@ wip2 baba e se, i talked with lukman dis morning, he is acting funny with no hope from him, he will just take the name and phone number without confirming, the guy himself be like say he doesnt have a say. too much wahala, i for don book tey tey, anyhow nothing do me. hope the school knows what we are goig thru, those guys said the school havent send our names over, but the school said they have sent it.why are dey doing dis or what will be their interest men e no easy |
i don too disturb my wip2 so tey e no dey reply me, see guyz have been fustrated to the extend they have placed them selves at the mercy of the thought. |
we go jam there |
all of una don come back, welcome oooo |
wip2 u dey there ? |
the guy dey around now, e just be like say na email e dey attend to people now. no too blame am jo how waka now and that your guy way dey sell ticket, is he reliable ![]() ? |
all of una come run comot 4 North Cyprus post men the embassy na real wahala.no chair,no thing nothing na in side sun everybody stay. the thing come dey stressful, na only two student they attend to today and we others na wednessday.thecost to survive here no be bean o. |
na nairaland be these no be facebook |
alrite i will give you a call |
@poster haba ur fees are too men. The authentication u calld 3000 is just 500,i was there with two result and they charge 700 for them. U wan dupe people cause it can be done by proxy. |
I wil advice anybody who would love to study outside the country should look very well before doing that.dont meet any agent on nairaland,i have dealt with Mr ola before,i cant say anything about sincerity but his fees are too high. |
Ur life don spoil,go find repairer.a gurl of 14 doesnt knw what she is doing.guy no let Naptit hear wetin u dey talk o,u knw hw many years u go serve.they wil treat u as a common criminal way theif pikin. |
Amen in Jesus Name,let brother Hammed pray 4 us. I havent been to church 4 sumtimes nw. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 61 pages)
? i mean muritala international airport