Jacko01's Posts
Nairaland Forum › Jacko01's Profile › Jacko01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 23 pages)
Make me sef follow yab the tiwa All the killing in 9ja you no talk.... Na american killin u carry for head But hey hey wait dat child has dual citizenship rite She does hav a point he may be aan american citizen you know |
kwyllancy:Ebonyi is hardworking in digging up sand rite All of una hercules But none are smart at working You stated facts and never lied You guys like to work work work work Since creation of ur state una dey do am wer has it gotten you guys Now you have highest number of rapists.... Paediphiles and cultist in the east Why frustration Infact i go start to pursue una fine gals make dem mad wif swag..... Cos una boys no be am at all |
The problem with ebonyi ppl is dat they love hawking And pushing wheel barrow They dont like skool cha cha Every oda ibo state started lik ebonyi Afikpo and avakaliki wer in existenc But those oda ibo states hustled They started businesses now their offspring can afford universoty and going overseas Notice see the caise and effect in play here Govt has never done a thing for ibos Ibos excelling is the suffer our parents had to go through Now we hav a generation unrivalled by any tribe in africa But ebonyi...... Ebonyi state Semms their parents passed on to them legacy of hawking and okada and keke Dey will be in skool at afikpo dreaming about hawking Proof before God bless patoranking....... Wat was his profession mmmmm.......... Clears throat |
make una no crucify me oh Make she marry or get pikin Instead of flaunting up hand down See queen nwokoye She aint big as ma darling in any ramifocation Posing like she some playboy doll Den brag men use her pix for blah blah No turn rita dominic oh.... |
So you dey read And sing all dose forced songs You always like to sing song that have slang You want the streets to be using slang u coined in everyday language Zero for you Sha gud you living it up But me personally i dont know any of ur songs aside johnny |
Nairaland artiste Seun kuku open record label Nairaland records hehe |
When we thought you people have settled This peter of a boy.... Marry nwanna u no gree E luru onye ofe mmanu Lee nu gi..... O rachala ako nuche gi.. E ma ihe wu obara ozo Jisike |
Debbie me and ypu know.... Leave haterzzz hehe Na ac pumping hehe Before I was coke now am fanta chronicles |
1 year old girl 1year old girl Werin she get abeg This is madness Real madness How many have gone unaccounted for 1 year old girl Is it idleness... Or wat exactly pls.... If na USA dis one happen Jesus |
Husbandless gal Am sure you enjoying all the hunks in new york Tasting GBANLA hup hand down |
Sellout You not only convert to islam You were operating under Abioye anointing Dumb nigga just convert from heaven to hell |
Buy newer buses that do not have braking problems you wont Drive at 80km per hour is dat too much to ask At 80 or 90 any unexpectrd event can be handled easier and buses will never somersault.... But u drivin at 120 and try to maneuver out of a situation . |
Well Seriki adebayo Hmmmm...... Dis one is he ibo Ndlea ddey code yoruba names how dis one leak Seems ndlea freely release ibo ppl dey catch While yorubas will be in coded things This one leak out.... Hmmm heada go roll |
Wetin arindin mean |
sylva1:Is it not obvious to you dey just pasted adekunle gold der Hw will you say its not photoshop If u now see real photoshop wer they make fat ppl slim wat will you now say Na waa ohhh we too celebrate mediocrity |
Am not here to argue or waste my breath about my heritage or people on a yoruba man site An ibo person should come up with so.ething similar to nairaland Even on a thread wey no concern yoruba them go flock there I reasoned it and conclude that simple..... Its because na yoruba owner mixed with yoruba mods So i cannot waste my time |
Na snap dem go snap dat day til 90 mins finish den go house without kicking the ball for once |
Yeah il will smoke with her..... Na adventure Aftwralll she is just my girlfriend na If na fiance hmmmm..... Engagement don end sharply be dat..... Ganga smoker as wife tufia |
Landlord sef..... Why you do wetin you do 1. Make stupid law 2. Overstep your boundary 3. Barge into some1 room for wat na... Dat is a civil crime 4. They were naked stil you no send 5. Punching him again for flouting laws assault n battery Just because you are lord chosen abi mfm or deeper life does not mean you make stupid archaic laws dese are students Alll in all ..... Abel you are a cultist and murderer He only punched you..... Wetin bring knife inside matter You wanted to kill the man to me Any sane person wud have just wrestled him til fellow tenents intervene Now you are a fugitive Stupid bunch of ppl two wrongs never make a right |
Again and again You no know wetin you go use money do Me i will first keep that money inside koro Am security guard.... Work at night.... Plenty and enif time to hide that money arund 1 am Open acct with firstbank.... Or zenirh wateva List myself as businessman and keep my money der lubbish |
dahunsy:Say what you know Akwa ibom is far more developed than you state What ikpeazu is doin now was done by victor attah eons ago not even akpabio The two orjis dat rule abia lightning go fire una Beside wat is ikpeazu even doing sef lubbish |
Am from abia state Now i hav been to akwa ibom arund 2010 Their roads are wonderful Akpabio steal money but him. Work Sotey their present governor does not knw wat to do sef This road check its on abia side You cannot expect akwa ibom to do abia road Akwa iboms use port harcourt and enter thwir state.... No akwa ibom person wil use abia for wat na All those ppl sufdering there are abiaa state ppl tryna enter akwa ibom shikena |
1acre:God bless you for what you said But their stupidity..... Will they say yorubas no follow die for this accident Who is deceiving who now Do road do road Smh |
Good Lord What are those China ppl constructing since haba If that portion of road is good will this happen I tire I just tire for Nigeria |
Nobody should open his goddamn mouth and blame jonathan Lightning fire any one who does such myopism This is a culture that gas gone on from past leaders Did shell start wen Jonathan was in tenure We do not hold this multinationals responsible so they can do as they please No framework for checks and balances If not ogoni had some powerful ppl... Shell would neva have cleaned up. This cannot go on in common ghana Or angola.... They too have oil bit their communotoes feel the impact of chevron and co Our greedy leaders caused this..... All the senators and reps and military adminstators and commisioners and local govt chairmwn etc..... Hellfire is waiting for them But to blame Jonathan lightning again fore that person such hypocricy As if buhari will do anyfin about this as well lubbish Infact niger delta avengers bomb evry pipeline Wen i see this.. Ppl feeding this country suffer like dis..... Infact nda bomb dey go |
Joke became stale after listing all the banks You for just do gtb Den move to firstbank Den cbn Rap it up wif i microfinance bank |
Very yorubaish bank See as all the directors na yoruba jesu |
Omo dis kind woman ehn heheh Stil fine pass some nolluwood gals |
Skibii is a very lucky fella Since 2014 one album u neva release Ayo mayorkun just come see he has hit song Since no skibii hit song Veey lucky fellow And am sure if u check na one yoruba boy like dis See how stupidly selfless we ibos are Can a yoruba person even sign ibo person.... Not to talk of allow him enjoy free money Na so stupid yung shall grow no see any nwanna sign go sign vector.... Who backstab am P square b4 recently gettin sense go sign may d who backstab dem Soon phyno go sign one bariga boy lubbish Yorubas ehn backstabbers |
Hmmm what can I say Incest...... Incest..... If the girl stab you die now..... Ppl go say evil girl |
See as him thin See her size..... Dats y he die like chicken |