Jaijay's Posts
Nairaland Forum › Jaijay's Profile › Jaijay's Posts
Rita Dominic's head is jst 2 big kai!...anh ahn!! |
"B*tch Hi Honly go futher"x2......Holamide nasty H factor! |
Hahhahahaah!....omoh c condomzzzzzz! |
holly-pagan:yez culd dis b she?(tonto).....reveal urself afta many many years of hiddin |
Elvin001: free 10mb daily will be ok.oleeeee!:.....:.......jfuruurj'tnjgnjfjg jf i laff in chineese |
osazee12: Are u gay? Appreciate her bodyi wonda o....make dem dey wear abeg! shebi look na free!?...pls feed us moooore |
zglobalsimcard: kim uses this sim card to communicateaaaah! I pity ur market, na wetin kim use u dey market 4 nairaland? E b lyk say u want make dem open ur own case 4 here |
Baby piglet!!!... |
MEILYN: Scobby Doo Ghost..................Wen i was little i was afraid of Obasanjo's face so my mum used to tell me 'oya lets go and see obansanjo' nobody go tell me make i behaveAjeh Butter!! U don 4get ghost busterz....Lolz |
All of u shuld b ashamed of urselfz! C hw a complete mumu kim as turned beautiful sensible interlected young wonderful minds agaisnt 1 another! Chai!!..latter u guys wuld b askin who kim is... |
![]() chucky234: What makes Kim a star,inferiority complex is killing you softly.anh ahn!! Take it easy na!...dis person is still livin o...which kain bad mouth b dis??...Rotfl |
Mummy: wia is dat video cord!....omo mehn! Anytin u want me I'll humbly do wit tank u sef join 4 u..Lwkmd |
Hmmmmmm....na wa o!..if only she understands pigin na cry she go cry coz if nairalanderz insult u, ur ministry can neva remain d same again...I dey fear una die..Rotfl |
Aaaaaaah! All dis babes we didn't ask u to comment 4 us!..dis na thread 4 us to voice our likes!..please leav our ministry 4 us! |
ferhyntorlah: Insults upon insults. I wonder why some peeps can't drop their contrary views nicely.Aaaaaaah! Luks at u! Ham wotchin u in 3D!! On HD!! |
As u woh-woh u still no 1 help urself c as she resemble chucky...agbaya oshi |
Letter to my brother Dan! Plz move on with joy in ur heart cos u have chawed all d beta nutrient and left garry with reminant!...bt u self u fall my hand y u go go dey stay 4 her house?..onto d nxt1 |
Ayamatanga back in 3D!! |
Nairaland shey na so we go dey dey 4 dis year?...na so so death news jst full every were..y na? |
