Jamjam1991's Posts
Nairaland Forum › Jamjam1991's Profile › Jamjam1991's Posts
wait.........i gats sitdon think my life!!! |
God abeg bless me like this or make i even pass the dude ghun!!! |
aaaaah and i dey here dey find money!!! i even buy coka cola dis morning 4 one yama yama shop for apata ibadan oooo... and i no jam dis kind jack pot... #fu** zue them 100 million... i swear them go pay! |
d guy na suspect oooo... imargine if na bokoharam... |
omo... see as dem humble... after police don massarge dem wella |
oga poster... you are mouthed... ah rep. AFSS KADUNA real life is like being in a military school trying to out smart soldiers.... no douting ppl his words na true... na us smart pass!!! |
kilo shele ghun ghun |
The parallel rate of pounds is equal to the parallel price of rice in the local market.... |
She needs a bigger DICK dats all girls know |
I dey soffer dis food poison nw ooooo.... Na vomit and shyt oooo... Yoruba food can dirty oooo ppl abeg watch were you dey eat oooo... Live from Abeokuta and in danger// GOD HELP US... |
No be small matter be this ooooooooo "stinking pu**y".... |
[color=#990000]I dey chop my eba and stew.... No meat and I manage subscribe to hear say colonel go dey chop chicken 4 abductors hand..... Abeg kidnap me join... Na warri I dey oooooO[/colour] |
[color=#990000]I dey chop my eba and stew.... No meat and I manage subscribe to hear say colonel go dey chop chicken 4 abductors hand..... Abeg kidnap me join... Na warri I dey oooooO/color] |
Wen the going gets tough, the tough has to get going.... Scam scam scam alart ❗❗❗ get the efcc and FBI on this one... "no be only yesgrant na nogrant.com |
@ least she didn't beg u 4 money.... Oga mind ur business... She good.... Beta Dan all doz churchy gals wt devils mind like urs |
God help us men dey and them all get belleh oooo @maninblack |
lets buy Nigerian so far its quality GodBlessNigeria cos na so china and other developing countries start |
So the military takes second class lower... Wow tnk God ooooo i have hope to hustle with my degree and stop this crap gambling am in2 GodBlessMyHustleAmen[color=#006600][/color] |
now this is change in motion...... |
[color=#990000][/color]my general has right of road as every Nigerian does... The thing is prevension is better than the cure... ![]() |
No peace 4 d wicked, kill by the sword,die by the sword,shoot an inocent person to die and u will get shot 21 time befor family... The wicked is BOKO HARAM and they would first be judged on earth here amen!! |
What i see is buhari using the economics fiscal instrument to withdraw stolen funds from the FG treasury bt y with nepa dat is not even stable... If the light is stable, increment would be accepted. Bt wts d damn use sef, we pay nepa bill and still we buy expensive petrol to fuel generators... |
MrAligator:mahn its too ledgit dat u cud buy 4rm d soja ma @ NAF first gate kawo... #MUMUtalk |
[quote author=lilreese post=42326748][/quote]am taking ur email too ow |
Aja sareh owo jonor... My guy, i almost lost my admission to gambling 2yrs ago tnk God 4 my family am graduating soon. Every 1 gambles its normal if u wana flex and still have fun with out putting ur hands into yahoo yahoo but u gat to learn these word very well DESIPLINE and SPECIALISATION. I used to believe in playing any kind ov games b4 and i lost alot until i decided to study the simple tricks of gambling from the experience... Dont give up boy just relax,explain tinz 2 ur mum then study and am sure u get ur money back bt its nt in 1day ooooO... |
balash:yea u fit race 4 ur room wt ur PS2 |
anonimi:so stolen money move arround in bullion vans in dis country... Na stop and search go sure pass. To all bullion vans hence forth the streets takes over #IGof_areaBOYS |
So dis dude bears my name too... Shoteeye... #CALIBOI_moverment |
Poseidon000:yes o, i support u 4 diz 1 she has to let all d igbo boy sample:p her so dat she wud knw d real fact. Thank u again diz my number oh she cn start nw 0813**9*673 |
OVI75:lol dem sef go inherit 72 dudes with six paks and iron peni*... shame on dem up NA. If dey were in dea campuses dey wud have been alive. |


