NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:28pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: I the tell you...
You go hear "gimme your call up number lemme check for you"
Go enter office change am from Abj to Ekiti straight  sharply. ..u wia no.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:27pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby:

Lol
Let dem continue
Its all funny to me and dats good me 2 and am enjoying it...at least e dey make our dream 3k come tru....we really need to be on fp on dat day ohhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:26pm On Oct 14, 2015 |
Walspring: DG must reimburse you and pay damages fee as well yes.....I dey go court of appeal on d 28th go file my case |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:25pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: No mind them...
Simple thing o... 21st! Dem no d gree...
Some people fit dey nysc headquarters abj nw sef... D throw eye to check  na pple like dis dem dey vex change dre states self... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:23pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: Hehehe
Calm down jor no ohhh....I no go calm down ohhhh....I don vex already. ...why pple go dey lie.....mention dre names.....I dey hold bow and arrow now...dem no no say na my uncle act Arrows... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:21pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:19pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:17pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: Hahaha
Drama dem neva see anytin....dis tin dey vex me die.....na dis kind tin make me put water pei pei inside pason suya wia him chop die for oshodi. ....lieeeeee and rumourrrr |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:15pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: Eyaa... Maybe they put trojan horse virus in it o...
So that our laptop fit malfunction if we try check am  I dey tell u....shebi na lie dem wan dey lie for us...we go dey lie for our self dey go na....I dey game for dis kind tin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:14pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: Hahahaha
Whr dem post u go
Drama everywhere
Simple to wait till Wednesday dey cannot am telling u dear....impatience people. ...nysc dat u will do n be tired of...somepple are just rushing into it as if dem go give pason 5million if him finish d nysc |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:11pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: Its true o...
Saw mine too... When I wanted to print it... It disappeared...
 bruh ur own is even better....wen I checked mine I saw d tin ohhh but wen d state was abt to b revealed to me my laptop just catch fire..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:37pm On Oct 14, 2015 |
elmisti: Ur middle name is oliver the twist lol...no b me ohhhh. .hahahah |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:25pm On Oct 14, 2015 |
page 3k loading |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 2:22pm On Oct 14, 2015 |
chimajii: Also I clicked d 'login here already have an account' thing.. It says '404 ...blah blah blah"...didn't open 'either it was renamed or site removed' u dey use fone na....and if its fone change it to dextop view |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:06am On Oct 14, 2015 |
goodyboo: if u say so ...
buh they shd stop taking everything serious cos it won't change anything. yes dear....maybe dem don even finish to dey process d tin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:01am On Oct 14, 2015 |
chimajii: Jatau!!! Where will I write/input my details, ontop of ur head?  wen d tin open go dat online registration side.....den u go see one red link for d right saying log in if u already have an account. ...den input ur details
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:43am On Oct 14, 2015 |
goldenone: My 9t was great! Urs? awesome dear....hve a lovely day golden |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:38am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:25am On Oct 14, 2015 |
Walspring: Make I dey observe then u don turn to observer ne..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:23am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:19am On Oct 14, 2015 |
MichuOviedo: No be anything, it's just a survey nysc is carrying out okay na....I for say |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:18am On Oct 14, 2015 |
MichuOviedo: How the movement dey be to our camp? You don confirm the tp? Jatau7 I neva confirm yet...I go confirm 2day if I commot |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:16am On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: Broda
no be lie...
Na AKS... Jes chill the see am... E go shock you when we dey d same hostel  u wia no bro.....we go flex aks well 2geda |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:15am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:15am On Oct 14, 2015 |
goodyboo: thnks...
breakfast yet? not yet....its too early |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:14am On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: Nothing like that o keribaby notin dey happen...shebi na buhari govt we dey....we go sue dem |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:12am On Oct 14, 2015 |
MichuOviedo: I don dey see that same thing for a very long time, I no take am as any biggie okay na...no b issue be dat |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:10am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:09am On Oct 14, 2015 |
I no see any message for my dashboard ohhh
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:07am On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: Ehn... Make dem d see am na...
Me I don know my destination already...
I'm faithful like that  na xo...I even dream say me n u dey d same camp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:06am On Oct 14, 2015 |
MichuOviedo: wetin be the latest? michu pason log into him dashboard him come see message say frm nysc survey people...saying " pcm dis a just a survey..and please u may not be posted to d state u chose" |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:01am On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: Nothing go happen jor 
I know say dem jes the talk that thing to scare people...
Na peeps wey register late go d fear  lol....bro no give ur self hope....pason wia reg early even see d same tin.....mehn am loving nysc.... |