NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:05pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby: Good evening everyone
Itoski and Mistabiola plus including elmisti una just use me dey catch groove today abi
Omitooguns Akwa-Ibom Ayaya truly 
Sammie2310 my sweet e-boo how art thou keribaby hw dat way na? hpe dem dey arrange d place well for us.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:04pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha: Make 1million copies of your school ID Card 2million copies of your Statement of Result 500,000 passports 100,000 copies of your green card (photocopies) etc.
Nigerians no go kill person, why everything come dey online if we still dey photocopy up and down  dem dey mad...dem wan use our paper dey go collect akara every night... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:59pm On Oct 15, 2015 |
Uniqueness01: Thank you. No worry yourself,you know say you na my coach na....so I no suppose dey give you work. u no say as per say I be ur agent dat 1 no b work.....u no say Ronaldo buy house for him agent u fit buy me private jet if Madrid sign u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:54pm On Oct 15, 2015 |
d way dis page dey run so...u sure say pason no go call me if e don reach 2999 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:51pm On Oct 15, 2015 |
Uniqueness01: Thank you joor! I forget am for house.
The thing pain me ehn. ehya sorry dear. ...u no say u fit employ me make I dey carry am for u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:35pm On Oct 15, 2015 |
goodyboo: Gudeveng lovely house,
who missed me?
I missed all of ya
especially ma Boo...Donpsymon
love ya all.mmuaaah evng dear....I miss u ohhh....I come dey wonder weda u don go camp already.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:33pm On Oct 15, 2015 |
iykebest1: So,that was how my guy got 3weeks extension in his service just becos he had d police arrest a fellow corp member in his lodge.
NYSC officials insisted that inasmuch as d boy wronged him, but it is their policy that NYSC matters be best handled by NYSC officials. (Whatever happened in d kitchen....complete d statement)
The one that was arrested has long been released. He got his discharge certificate and is flooding my timeline on FB with lots of poses.
Be guided. na wa ohhhh..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:31pm On Oct 15, 2015 |
Uniqueness01: Yea Amen.
Lol review! Unless it's Bornu 
Twas fine....buh the sun almost ruin it. ehya sorry...u no put on ur dark ray ban? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:38am On Oct 15, 2015 |
sirbiolee: Hope this Red color waist purse is allowed sha... dont tink so....guess its black...ask A15 guys |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:11am On Oct 15, 2015 |
mrng guys |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:04am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:43pm On Oct 14, 2015 |
i don on my gen  KeriBaby: Hehehe
U never see anything |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:39pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: No dear I ain't watching
This stupid people don take light and nobody remember to buy fuel cuz light dey since
How's it going make dem go sleep abeg....keribaby na wa ohhh...see now dem don carry my own lite....y u dey follow me up n down like dis |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:30pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:27pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: Baba babes plenty na... Look well... You go see.
Look out for beauty and brains sha...
So that una children go be like Albert Einstein  u wia no bro....I no dey carry last na.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:25pm On Oct 14, 2015 |
itoski: dats because u unemployed nah..... hahahhahah....if I hear....u wont understand |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:23pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: But you must marry na
Abi you go remain bachelor  no ohhh as I neva get babe na...how I go do? na to dey flex |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:19pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: All these bachelors eh  baba bachelor life good ohhh...esp like dis wia I no get babe....I go fit do anytin wia I like nobody to question me...mehn taking kia of a lady is very expensive |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:15pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:15pm On Oct 14, 2015 |
itoski: as if she go know like d time I dey ginger say I no fit get muscle pull for pitch until I go train den rain come fall for training ground  lol...muscle go come frm above |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:13pm On Oct 14, 2015 |
ademasta: Greetings to everyone! And to the ladies, how many of you honoured the "noBra day" yesterday? If you are sure you honoured it let's see the picture evidence... Patiently waiting for the #No cloth day, for ladies only!#... That day ehn, e get people wey I go like visit...people like them mobi18, keribaby, goldenone, wreetah, blessedgurl...as in, me and my goons, tk4life, Harinholar, donasere, iykebest, marcelinho, jatau7, isiabuncha and co go visit them for hot afternoon...hehehe..but na only me go fit see somtin sha cos the others go don cover dia faces with WHITE SPECTACLES. DonPsymon for follow us but you knw say him just marry last week and e nor fit leave goodyboo like dat. BTW i am not sure Elmisti sells weed anymore, cos I can feel the normalcy in here... Or probably Aregbesola is owing most of his clients! Sammy23ten, Babatawa, 2el, Shawaal1 and Mistabiola nko? I have missed them a lot... They are my respected men of erudition and high sense of humor. Hajiyya Zeeenas, i see u without using microscope... Aare2050 nko? Irunmole oko Allsmyles! Kbs468, na oga nla be that! TheSpark! Name wey sound as if electric wires dey short-circuit. Faithluv5 and whodohgeepee ooo! Where una dey o? Xcozee and Hilsocial, una head dey dia! And again, who dey follow me go ONDO STATE...Akure on point?! dancing shoki....oya na...lets go dre......I dey like dis kind tin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:08pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: I'm wondering what sammie2310 will say about that  notin him go say....brother in christ |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:07pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby:

I no fit faint sef I trust u....notin go make u faint my dear....u are covered |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:03pm On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:54pm On Oct 14, 2015 |
if I hear say we no reach 3k....90 to go and 14 to go |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:52pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: Anything fit happen sha yes ke...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:51pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: I jus the happy for no reason... But na good sign sha...

We've waited too long... And e d near... So we got anticipate. confirm talk.... na xo e suppose be |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:51pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: Hahaha
You mean gan
Na so A15 tell us too o keri dem no go fit reach us...u no y I talk so....dre own time dey short. ..u no say we na frm may to oct....dres is short |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:49pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: Make we no underestimate them sha...
Because na as A15 underestimate us na im we vex d prove dem wrong. na true sha..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:36pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon: Jes came across their thread 
Na page 35 dem still dey 
E go hard dem o... hahahhaha...b4 dey reach 2k self batch a for 2017 go reach |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:34pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon:

But seriously bro... Every second wey the pas now... I d appreciate am  I dey tell u bro...even me 2 self....d tin just dey sweet dey go |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:32pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: Hehehe
That day go sweet die I dey tell u.... |