₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,347,020 members, 8,526,266 topics. Date: Saturday, 28 November 2026 at 08:41 AM

Toggle theme

Jatau7's Posts

Nairaland Forum › Jatau7's Profile › Jatau7's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 36 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:59am On Oct 14, 2015
goodyboo:
trust me,I didn't even wanna wake
I slept like a princess.
ohhhhh ....so sweet of u...carry on bae....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:54am On Oct 14, 2015
DonPsymon:
I tell you angry

The thing jes increase anxiety levels now...

Haba angry so why person wake early go do that thing... undecided

I must be posted to my first choice o undecided
bro no fear....God pass dem
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:50am On Oct 14, 2015
chimajii:
No vex Abeg post d link, make I for boomark am.
http://www.nysc.gov.ng/
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:49am On Oct 14, 2015
DonPsymon:
Bro, when did you register?
lol....bro dis 1 wia u dey ask am wen him register.....u don dey fear ne? nysc will not kill somebody....please make keribaby no see dis tinnn ohhhh na instantly she go faint
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:47am On Oct 14, 2015
DonPsymon:
Cc goodyboo, keribaby, mistabiola, thespark cheesy


*tears in my eye*


It has happened...


Dem don d bring the excuses in already.
hahahahhabababa......lwkmd....ROTFL.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:41am On Oct 14, 2015
Rocorleone:
NYSC no be am oo. Those guys wan play scam sha... Make we dey pray.[color=#990000][/color].
baba God dey up....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:40am On Oct 14, 2015
goodyboo:
mrng dear

trust ur nyt was kuuuulllll
as if u no....it was awesome dear plus I come join am dis mrng with road walk....am feeling like a butterfly right now......hpe u had a wonderful nte boo?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:35am On Oct 14, 2015
Rocorleone:
nawa for this people, they can post anything... But God dey.
hahahahha...shebi I dey tell pple say dis guys wan scam us....make una see am ohhhhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:31am On Oct 14, 2015
chimajii:
Someone should pls post the REAL nysc link. Not that fake one that was showing 'complete payment' oooo..
.
*in b4 someone says, google is ur friend** lipsrsealed
use d normal nysc site dat u used for reg...a friend of mine saw d same tin too
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:30am On Oct 14, 2015
Rocorleone:
so after then wht next
hahahhaha.....lol....anywia wia pason see na to go na...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:27am On Oct 14, 2015
chimajii:
Ghen-ghen!! lipsrsealed
see action film
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:27am On Oct 14, 2015
Rocorleone:
Came across this msg this morning on nysc dashboard. PCM deployment survey. It says 'Please note that this is a survey. you may not be posted to the state you have chosen'. Please who knows what this survey thing means? undecided undecided undecided[color=#990000][/color]
guess dey are carrying out a survey. ...to see d highest states pple prefer serving....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:19am On Oct 14, 2015
wailing:
not bahd,& urs?
great
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:59am On Oct 14, 2015
wailing:
Morning house!!!
mrng boss...hw ur nte na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:54am On Oct 14, 2015
mrng to u all.... by dis time nxt week...we gonna no our fate...by dis time nxt 2wks na camp tnxxx...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:52am On Oct 14, 2015
goldenone:
Oh no problem! Mrnin to you too
hw wux ur nte dear?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:05am On Oct 14, 2015
goldenone:
undecided You sound so confident!!!
am jess joking....mrng dear
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:47am On Oct 14, 2015
Men of night watch
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:57pm On Oct 13, 2015
Sammie2310:
You are welcome Ma'am

to a house so big that it contains all sorts of people...

but we are all one big e-family...

u av a form to fill ma'am....



elmisti... abeg, wetin dey dat form sef??
u sure say him neva use am go roll weed?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:53pm On Oct 13, 2015
goodyboo:
gudnyt pipu.
love u guys.
gudnte boo....we love u 2....slip well
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:52pm On Oct 13, 2015
theSpark:
So you're one of them. One guy who read philosophy told me among their lecturers they had clergy, a babalawo, mathematician and I was like what exactly do you guys do?

No answer.

How does one practice philosophy? I'm curious.
hahahhahah....lol...vry funny
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:51pm On Oct 13, 2015
like crouxly. . shocked
KeriBaby:
Yea dear
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:48pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
We ain't giving you more light grin

But I don't know a jobless philosophy graduate

There's nothing we cannot do...... Simple
keri na philosopher u be?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:39pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
Hahahaha U dey really pursue me sha

No wahala we go snap pictures For sure
hahahahhaha....yeaaaa.....no b small tin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:30pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
Lmao
See this man

Shebi selfie stick dey reject ur hand
Why u no carry




Abeg I don switch to lagos camp
U people want to finish me
lol...u cant fit escape ohhh....if na run u wan run we go run am 2geda.....shebi na lagos me 2 dey dre...if na enugu I dey dre 2...aks I dey for sure....so no excuse for u....my galfrnd don collect my own
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:24pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
Usually mad over there

Glad you're home now
keri abeg if u dey come camp carry selfie stick ohhh....cos no b small selfie we go snap
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:21pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
Sure thing
grin
thumbs up
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:21pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
May God forbid
its not our portion. ...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:18pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
grin

I dey tell u
d tin dey very surprising. ....we shall get to d land flowing with milk n honey. ...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:16pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
Hehehe
na dat time u go see pason go dey beg make time slow
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:15pm On Oct 13, 2015
wait ohhhh....dont tell me we are already in 2870....just 2day 2day
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:14pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
grin
Dey go get BP for the matter
u wia no....as dem dey open dre email dem go just see sokoto....na faint be dat....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 36 pages)