NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:08pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby:
Lmao
Werey somebody
Continue I dey tell u....ahn ahn....pple and dre rumour....na dem sabi... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:52pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby: That's an old rumour I even hear 1 self....dem say dem go use d ist letter of d uni wia u graduate. ...shebi na rumour we go dey rumour ourself dey go....I bet u keri some pple will faint on d 21st of oct....me no carry dis tin for head like dis ohhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:35pm On Oct 13, 2015 |
[quote author=chimajii post=38957077]  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:00pm On Oct 13, 2015 |
chimajii: Lwkm!! I had issues at the BYC store today. Wasted unnecesary time there trying to find a fitting size. lol...u are oyo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:59pm On Oct 13, 2015 |
KingJB: Lol...
I can see goldenone scoring  if I hia |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:47pm On Oct 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:44pm On Oct 13, 2015 |
Uniqueness01: Lol I go buy for you...you be my paddi na *wink* if na ur matter I fit die ontop am....I over believe ur govt.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:42pm On Oct 13, 2015 |
goldenone: Like play like play planet 3000 loading!!! KingJB howdy? am telling u....na me go score d winning goal |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:41pm On Oct 13, 2015 |
chimajii: LMAO @ bracket hand. How imm thighs dey? I dey tell u...na xo I go just dey laff am...he dey normal |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:32pm On Oct 13, 2015 |
Uniqueness01: Hahahahaa I hear you. notin do u....wait ohhh dat ur ray ban u sure say u no go buy for me ....as per say 5 n 6 na...*wink* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:29pm On Oct 13, 2015 |
chimajii: Na so he dey oooo... Serious johnny bravo! He big for up come small for Down. U knw all these manchi dem whey dia gymin nah careless. Jst get muscle with tiny drum stick legs and thighs. Kikikikikiki lol.....man gats gym everywia but some pple no wan no dat 1 ohhh....1 dude for my area....d guy hand na bracket. ...if him dey waka na so him go open hand wide dey waka |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:27pm On Oct 13, 2015 |
Uniqueness01: No be lies
I don ready  I trust u....I dey even see d boot frm hia self |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:26pm On Oct 13, 2015 |
DonPsymon: No fear... We're covered  I over believe ur govt |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:25pm On Oct 13, 2015 |
Uniqueness01: Abi! My day go well..
Thank God. yea....hpe ur boot dey ready? no b small ball we go play for camp ohhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:22pm On Oct 13, 2015 |
Uniqueness01: I greet you sir! How today hustle? we tank God my dear....we dey push am small small dey go....hw ur day na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:19pm On Oct 13, 2015 |
DonPsymon: Lol 
Jonny Bravo ke
See eh, my gyming no d plenty like that o... These days sef I jes d put some new dudes through. na xo boss...u neee am....gather enough bah come camp ohhhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:12pm On Oct 13, 2015 |
uniqueness01 I hail u ohhh....u dey so? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:11pm On Oct 13, 2015 |
DonPsymon: I dey o... Only say I don stop training finally sha 
Na gym things sure pas these days. na xo....baba no go gym come dey like jonny bravo ohhhh.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:07pm On Oct 13, 2015 |
DonPsymon: Baba how you dey?  boss I gallant. ....hw 2day na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:02pm On Oct 13, 2015 |
I salute evrybody ohhh....my 2 hands in d air |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:44pm On Oct 13, 2015 |
DonPsymon: Lol... Nice 1 bro...
Na you try pas confirm |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:44pm On Oct 13, 2015 |
Walspring: Failing a student as well is a sign of disrespect and abuse of student right to pass after burning candles all night long anyway |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:27pm On Oct 13, 2015 |
Walspring: Lol forget I will graduate unless God no dey heaven.. But I will apply wisdom to scatter it Sha oo
I almost but God always fight for me and I hold my peace
You haven't observe that some lecturers are not happy when student passed their exam  I no dat 1....but u apply wisdom to every tin u do.....scattering d lecturer office is a sign of dis respect. ...u just leave him to God |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:25pm On Oct 13, 2015 |
DonPsymon: I the tell you o 
We no fit slack small sef...
Although e get 1 time wey I come the wonder if that 3k dey possible sef... Now look  lol...I didn't doubt it at all cos hve done d calculation already. ... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:20pm On Oct 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:19pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby: E be like I don change camp o tirrrr....how can u go n come n change ur camp? never |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:15pm On Oct 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:12pm On Oct 13, 2015 |
Walspring: Yes it possible maybe he does not understand the questions and the answer the person wrote does not match the question
Also some wicked lecturer will say dont copy word for word for me and when they see that they reduce the person mark that he copied from his note that he gave to them in class.
That reminds me of another lecturer that takes bio204 in my school, two students went to him and complained that they didn't see any score on their names and the lecturer asked them to search for their department and check for the answer booklet and they did. Fortunately both of them passed but the man didn't insert their score because he taught they cheated during the exam and he did something funny and asked th first guy same question he asked in the exam and the first guy answered correctly and he asked him to go. He did same for the second guy but unfortunately the guy didn't meet up due to La cram La pour pattern and due to that he asked the guy for cheating and that how failed the guy and he stated crying..
The mistake the guy did was that he should scattered the lecturer office and the problem we have in our university is that we are too afraid to exercise our right and challenge our lecturers in some circumstances okay...so u want to scatter ur lecturer office cos he gave u a co.....no problem. ...continue. ...I bet u....u wont graduate frm sch |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 3:09pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby: Nollywood movies are not romantic sef
I love black American movies
And of cuz Telemundo plz keribaby wch movie is telemundo? cos I no of teletubies |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:49am On Oct 13, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:28am On Oct 13, 2015 |
elmisti: If some kind tin enta ya yansh (like mistabiola own)...blood of jesus go comot ooo..... lolz...I aint gay mehnnnn.....I bind evry evil spirit against my nyash |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:23am On Oct 13, 2015 |
|