JEITO's Posts
Nairaland Forum › JEITO's Profile › JEITO's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 89 pages)
yorke1: That's good to hear. Good things are just happening in this current administration of Presdent Goodluck Jonathan. Nigerian Movie industry has been reaping from GEJ administration since 2010. kudos to Nollywood, Kudos to GEJ. Ride on GEJ till 2019.well spoken my brother!! |
Where are the team 'his wife is not complaining' Abegi!!! Wetin no good, no good. This man, no good!!!! |
U neva marry am, she don begin tear ur mumsy slap! If you come marry am, na ya full family she go dey beat na!! Omo! Make god no let we eyes see wetin fit blind us o |
M4gunners: This boy u never still sleep?sleep kwa? U want me to miss seeing Arsene Wenger soak him pampas with pee ![]() |
eljimmah: you don dey stalk me ba.......hehehehehheheheshey u kw who dey talk? |
Mtchewww!! The people wey dey study geography go bother with that one. Btw, how do these new states intend to survive alone? When their present parent states are not even that viable or financially independent of the Federal government allocations ![]() Shey dem tell dem say na by 'own' states ne ![]() |
I blame this ebola out break on Sound Sultan. Shey no be him bin sing say: One day bush meat go catch the hunter!!! ![]() |
I pledge to respect the office of the president of the federal republic of Nigeria, and the occupier of the office. So help me God.. |
I pledge to respect the office of the president of the federal republic of Nigeria, and the occupier of the office. So help me God.. |
Just like abdulmutalib and kaita, this name sawyer needs to enter the naija dictionary. But am still looking for the perfect explanation to give to it ![]() |
What was he doing before he became a rep ![]() Well I guess that's why the national conference is insisting on degree holders for some of these key offices/positions. So that when they leave office, they can fend for themselves and not depend on govt for remuneration ![]() |
eljimmah: many people are just disappointed in them seriously...jimmah my man o! You na badt guy o! You. Even make FP with your 1st thread. Shey na only u waka come abi u kary aribido join body? |
No Ramsey no Arsenal.. Wenger go don piss for body by now o, make somebody help am change him pampas... |
M4gunners: Arsenal king of London.Make us proud.sorry, that title belong to chelsea.. |
Well, Arsenal know how to qualify for the group stage so won't expect anything less. But we know where them go finish for the main competition.. Arsenal the 2nd most important club in greater London after Champions Chelsea!!! |
donphilopus: So, I'm now the one disrespecting the office of the President, right?!are u disrespecting the president or his office? |
I pledge to respect the office of the president of the federal republic of Nigeria, and the occupier of the office. So help me God.... |
Speak now or forever hold your peace ![]() |
Ah! We knew that a long time ago... supporter of APC speaker |
Blame it on social media and Television. |
With the way she dey behave now, she don ready to be mother atall ![]() |
Omo dis is open season for football, especially epl; let's lay low on all these not proud of Nigeria mumbo-jumbo and enjoy the fun of the EPL.... |
viuche: Up gunners!!! |
viuche: Up gunners!!![s] viuche: Up gunners!!![/s] viuche: Up gunners!!! |
I smell an upset.... ![]() Arsenal...the former schoolboys team, now a 'nearly man team' |
Man U tink say LVG go do anything different They go so shock! Sir Alex retire with the secret formula of man u's scuccess. Of all the players they were linked with this season, na only half bakked herrera and shaw dem don sign with just 2weeks to go. |
#In igbo tone# Man u how market na? Shey na so the bonanza go continue dis season again ![]() |
opeano: English league table @d end of 38matchesguy even u sef know say Arsenal no fit win this league. Why u come dey raise your hope na? Shey u wan raise ur bp again? |
CHAMPIONS CHELSEA....
|
Squad wey make sense Defenders that can play in more than one position, midfielders that are terrific going forward and great coming back, and ofcos, strikers with eyes for goals.. ![]() No stopping us this season....The champions are out to play |
Man u don start again o, Arsenal go 'nearly win' again Chelsea all the way... Marin and Moses have gone on loan sha |
OP, my downgrade this royal jersey, by photoshopping it on dis guy na ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 89 pages)



