Jentletom's Posts
Nairaland Forum › Jentletom's Profile › Jentletom's Posts
1 (of 1 pages)
I'm no get odeeshi na was o a whose tom n jerry n polio r I p........ |
na husband n wife mater so let advice aproch n judge wit caution u no two captain no fit driv one ship o .....its a pity |
na beta tin t xpres ur nyash f darkness... |
i saw dis man once in badagry n i servd him in a hotel i wrkd n i cn tel u his jst a neutral religous man i tel u hes d best police man in africa am sure u guys kild,drugd or asasinatd him may his soul rest n peace i lov u bada wat a loose to africa n me jst to tel u dat d beautfl once ar nt yet born legacy n repute wit honesty dat al .wat wil d world say of u wen u ar gone?
|
to me its an honour 4him i beliv hes a star n deservs honour hardly 4u t recognis him hes jst a charismatic guy respect boi
|
evry1 knws dat d bride is more hapier evn wit joy more dan any1 cos its her day bt d groom knws wat he is goin to face afta d wedin as a family man so he tends nt t b as livly as d bride
|
D man is a hero i evn we 4ogoni dey wish am quick recovry bt i tink hes too scared
|
na tru u talk at list me to i 4hamar and i get plenty land wey i 4sell sef
|
dat one na wickednes wel i no blame men na d women dey stres dem 4xmas 2much so no vex sha
|
Nawa 4nija wetn b d cos of dis fightn evrytim na dose mumu senators and top gov.oficials wey fight tia dem pant nadem cos al dis fightn
|
I no get any point to ague wit anybody ova dis isue because comdy is nt abt fame,reaction or educatn bt wat eva dat evokes suden laughta and joy i tink nkem owoh is d best he is an inborn natural-comedian.u sef u dey compar ibu or aki or chiwetara etc to ukwa? U no try u no see d spaaaace, ? |
dat man neva talk tru mak dem caryam go giv prisnas mak dem dril am smal 4 17day em go talk tru d man na canibals[color=#006600][/color]
|
1 (of 1 pages)