Jokes Etc › Re: Quickies! by Jeovy(m): 7:59pm On Jul 03, 2008 |
ben,you sure say no be princess.I dey suspect her |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by Jeovy(m): 7:53pm On Jul 03, 2008 |
na una sabi |
Jokes Etc › Re: Smart School Kid by Jeovy(m): 3:32pm On Jul 03, 2008 |
smart one |
Jokes Etc › Re: A Fly, A Fish, A Bear, A Hunter, A Mouse And A Cat. by Jeovy(m): 3:05pm On Jul 03, 2008 |
hmm,very sweat |
Jokes Etc › Re: Kiss Me by Jeovy(m): 2:57pm On Jul 03, 2008 |
ok,so its been going on for a long time? |
Jokes Etc › Re: Equilibrum, Our New Ig Of Police by Jeovy(m): 2:48pm On Jul 03, 2008 |
I will take that as fine |
Jokes Etc › Re: Moral Lesson: by Jeovy(m): 2:46pm On Jul 03, 2008 |
I am not gay,can't go on with the marriage |
Jokes Etc › Re: Quickies! by Jeovy(m): 2:45pm On Jul 03, 2008 |
wetin you come dey do here? |
Jokes Etc › Re: "yarb" Me(if U Can) by Jeovy(m): 2:42pm On Jul 03, 2008 |
kollo,the guy don begin yab himself |
Jokes Etc › Re: Moral Lesson: by Jeovy(m): 2:40pm On Jul 03, 2008 |
hey princess,didn't you observe that clems has changed into a man.check the sex status |
|
Jokes Etc › Re: The Dog Who Knew Karate by Jeovy(m): 2:27pm On Jul 03, 2008 |
wetin you knew? |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by Jeovy(m): 2:22pm On Jul 03, 2008 |
Go and eat |
Nairaland General › Re: Offtopic! by Jeovy(m): 8:43am On Jul 03, 2008 |
because,you are not suppose to be here now |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by Jeovy(m): 8:35am On Jul 03, 2008 |
cover the screen with coloured lylon |
Jokes Etc › Re: Burnt Ears by Jeovy(m): 8:32am On Jul 03, 2008 |
siddon watch na dog name, ituen |
Jokes Etc › Re: what do bank and a woman have in common? by Jeovy(m): 8:30am On Jul 03, 2008 |
I guess she is trying to deceive you not herself |
Jokes Etc › Re: Graduation Day @ Ambrose Ali Uni by Jeovy(m): 8:25am On Jul 03, 2008 |
Iysaa,so ben na goat thief?hmm |
Jokes Etc › Re: Super Granny by Jeovy(m): 8:23am On Jul 03, 2008 |
chews and slowed and continue laughing |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by Jeovy(m): 8:21am On Jul 03, 2008 |
Seriously,the guy na girl.How una take know? |
Jokes Etc › Re: Gas Flaring by Jeovy(m): 8:17am On Jul 03, 2008 |
make una leave dis guy alone na |
Jokes Etc › Re: Equilibrum, Our New Ig Of Police by Jeovy(m): 8:14am On Jul 03, 2008 |
baby girl how u dey? |
Jokes Etc › Re: Gsm Oh Gsm! by Jeovy(m): 8:12am On Jul 03, 2008 |
ben,with your hissing rate,your mouth suppose bend |
Jokes Etc › Re: Equilibrum, Our New Ig Of Police by Jeovy(m): 8:00am On Jul 03, 2008 |
See as you dey laugh full every where |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by Jeovy(m): 10:00pm On Jul 02, 2008 |
saucekid dey hungry,he just dey emphasized more on food |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by Jeovy(m): 9:55pm On Jul 02, 2008 |
check your pocket |
Jokes Etc › Re: Gas Flaring by Jeovy(m): 9:53pm On Jul 02, 2008 |
nice kayo,no mind ben |
Jokes Etc › Re: The Three Legged Race by Jeovy(m): 9:52pm On Jul 02, 2008 |
ya,when craze babe jam am |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by Jeovy(m): 9:49pm On Jul 02, 2008 |
wetin dem share in common? |
Jokes Etc › Re: Solve This Riddle by Jeovy(m): 9:46pm On Jul 02, 2008 |
ben, I no ask you.busy finger  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by Jeovy(m): 9:42pm On Jul 02, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: The Wedding Dress by Jeovy(m): 6:25pm On Jul 02, 2008 |
Devil  |