Jokes Etc › Re: I'm A Soldier In The German Army by Jeovy(m): 2:22pm On Jul 07, 2008 |
clemcykul: wetin dey make u laff anyhow? Because you no get the erect thing wey the major hit with stick  |
Jokes Etc › Re: The Key Is In My Pocket. by Jeovy(m): 2:14pm On Jul 07, 2008 |
clems,na only one mad person I dey guide O who else apart from Benjay? |
Jokes Etc › Re: The Key Is In My Pocket. by Jeovy(m): 2:12pm On Jul 07, 2008 |
thank you native doctor folly for that explanation |
Jokes Etc › Re: Squeeze The Lemon by Jeovy(m): 2:09pm On Jul 07, 2008 |
haha clemcy na wetin? |
Jokes Etc › Re: Rubber In Your Stick by Jeovy(m): 2:04pm On Jul 07, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Who Else Can Beat This English Expertise In Naija? by Jeovy(m): 2:01pm On Jul 07, 2008 |
abeg kill the turkey make we eat,whether how English fit improve after eating the turkey |
Jokes Etc › Re: The Key Is In My Pocket. by Jeovy(m): 1:53pm On Jul 07, 2008 |
wetin I do again? |
Jokes Etc › Re: Dont click or u might bite your tongue (funny jokes) by Jeovy(m): 1:49pm On Jul 07, 2008 |
Nice jokes dani
Clemcyyyyyyyy? |
Jokes Etc › Re: Marital Quotes by Jeovy(m): 1:37pm On Jul 07, 2008 |
Very True man |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by Jeovy(m): 1:32pm On Jul 07, 2008 |
clemcykul: *stiches mouth with thread and needle* got no problem with that,but *how would you kiss me* |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by Jeovy(m): 10:23am On Jul 07, 2008 |
help me out darling |
Jokes Etc › Re: Sports by Jeovy(m): 10:21am On Jul 07, 2008 |
see your life,initiator
Nice one troy |
Jokes Etc › Re: I'm A Soldier In The German Army by Jeovy(m): 10:10am On Jul 07, 2008 |
 , very funny nice one again |
Jokes Etc › Re: A Second Chance by Jeovy(m): 10:03am On Jul 07, 2008 |
fear dey catch you,you for complete am |
Jokes Etc › Re: Quickies! by Jeovy(m): 10:01am On Jul 07, 2008 |
do you even have a door,always passing through windows,ceiling,floor etc |
Jokes Etc › Re: Equlibrium And Anal Deodorant by Jeovy(m): 9:59am On Jul 07, 2008 |
you dey defend your mumunity? |
Jokes Etc › Re: Saucekid And His Wife, Ibkaye by Jeovy(m): 9:56am On Jul 07, 2008 |
geezzzzzzzzz,sauce what did you do to Ibk bobby? |
Jokes Etc › Re: She Always Wanted A Parrot by Jeovy(m): 9:52am On Jul 07, 2008 |
cool  |
Jokes Etc › Re: Squeeze The Lemon by Jeovy(m): 9:48am On Jul 07, 2008 |
meaning dey can squeeze the very last penny out of you  |
Jokes Etc › Re: Headlines News by Jeovy(m): 9:45am On Jul 07, 2008 |
clems,I feel your anger |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by Jeovy(m): 9:44am On Jul 07, 2008 |
dem no dey no finish |
Jokes Etc › Re: Graduation Day @ Ambrose Ali Uni by Jeovy(m): 9:41am On Jul 07, 2008 |
after you clean mouth finish,you dey ask |
Jokes Etc › Re: Jeovy Tries To Help Benjay by Jeovy(m): 9:39am On Jul 07, 2008 |
the guy too dull,small thing I for write manual for am |
Jokes Etc › Re: The Key Is In My Pocket. by Jeovy(m): 7:25am On Jul 07, 2008 |
Watching you back as the first dragon,guy you in trouble |
Jokes Etc › Re: Bullshit by Jeovy(m): 7:15am On Jul 07, 2008 |
chauffeur or husband? |
Jokes Etc › Re: Who The Hell Is That? by Jeovy(m): 7:11am On Jul 07, 2008 |
oya answer nice one |
Jokes Etc › Re: Graduation Day @ Ambrose Ali Uni by Jeovy(m): 7:08am On Jul 07, 2008 |
liar,after you chop the goat lap finish,you changed |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by Jeovy(m): 6:53am On Jul 07, 2008 |
in a blacks man world,wow  |
Jokes Etc › Re: Saucekid and Clemcykul by Jeovy(m): 6:47am On Jul 07, 2008 |
Sorry, you are over qualified.check the next door |
|
Jokes Etc › Re: Equilibrum, Our New Ig Of Police by Jeovy(m): 4:10pm On Jul 06, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Laff & Break Ur Ribs ! by Jeovy(m): 12:19pm On Jul 06, 2008 |
go eat after that,read am again, you go understand |