Jibwillz's Posts
Nairaland Forum › Jibwillz's Profile › Jibwillz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 26 pages)
DJDOLA: MESSI AND RONALDO...IS HIGH TIME MESSI WILL NO THAT RONALDO IS NOT HIS MATE IN FOOTBAL...nah wah ooo!!! Broz suffery dey luk pesin nah... Y u dey stone pple 4 hia nw ?_? |
pekelepekele: Stop following technology!!! . This one is coming out that one is coming out you won't have time to archive tangible things . Once you have a nokia phone that has touchlight , Camcorder and you have a pc what else are you looking forOmo yeri e oko... ![]() ![]() ![]() |
Oh! So nah xclusive wan tak starboi spot 4 ΞMΞ... Cuz me no undrstnd whn hin leave him work start dey sinq ooo... Abeq whu don hear am?_? I 4 dwnld bt nat enuf memory ![]() |
Xpset: if you no understand go read faq on ur bookie site. this place na for betting not a classU harsh ooo... Wetin ?_? |
Abdul Adam56: Photoshopped Noooooo! Nah real pishure... Nah dem recent lukz b dat. |
In *Viru Sahastrabuddhe Voice* #As xpect'd |
Kwe** eh! Kwezue** eh! eh! Ehhh... |
Hmm! Lale oni, ![]() . Madrid ma tee... ![]() |
Ve qt perfct workn bt crappy lukn torch1(wine)... Wna swap wiv a bold5 n lil cash asap. |
Toktee: They should thank God for the resident,there are people in the street without homeCnt beliv a fellow niqerian is spewin diz rubbish all in d name of makin a comment... #smh. |
Chq diz awt
|
We need anoda occupy nigeria protest, GEJ pls increase sumfin nah ![]() |
We need anoda occupy nigeria protest, GEJ pls increase sumfin na |
Chili Pepper |
Is the above pictures supposed 2 show us anything important ![]() Cux ah swear, me can only see bread(sliced) & iya oni bread ![]() ![]() |
Despite the hard times and the regular negative news we get in this country, brethren I have got good news... Agbalumo is out!!! ![]() ![]() |
![]() ![]() |
Eye Lashes 4 1 eye. ![]() |
Dunlop Slipaz! & Shavinq stick. |
'Winnie d poo' shirt & spiderman pant ![]() |
Chewinq-stick |
Omo iya meta oo n ri ewele... Wetin dem diz 1 Ơ̴̴͡.̮Ơ̴̴̴͡ pass Ewele... ![]() |
^^^ Nah! Wah ooo... Quoting diz lnq tin onli 2 rply wit 3words. #smh |
What does he do What is he known for ![]() Is he a Bodyguard or a Bouncer ![]() ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 26 pages)

Noooooo! Nah real pishure... Nah dem recent lukz b dat.