Jokes Etc › Re: Fellybabe's Home Of Laughter by jmkbond(f): 12:32pm On Sep 24, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: EARLESS GABRYWYL by jmkbond(f): 9:10pm On Sep 23, 2008 |
remember say u get BSC CONFUSEOLOGY |
Jokes Etc › Re: Ademiller, My New Queen by jmkbond(f): 8:33pm On Sep 23, 2008 |
romade: Gabby u fit testify for court say infobaba no fit emmmmmmm  him ex gal talk am now. |
|
Jokes Etc › Re: I Am Black And Proud by jmkbond(f): 8:15pm On Sep 23, 2008 |
infobaba: Abeg, that Na ur owo achievement jare .u dey jealous of my duduuuuuu shae,wen u don use all d bleachin cream and acid wey dey mrkt.now dt uve turn kampala,ure now jealous of my bin dudu.and na dt go damage u |
Jokes Etc › Re: Yearbook Pictures by jmkbond(f): 7:52pm On Sep 23, 2008 |
gabyy is a queen,d queen of bla bla bla  |
Jokes Etc › Re: Vacancy For The Jobless And Good Pay by jmkbond(f): 7:33pm On Sep 23, 2008 |
@sam let cbase cash u |
Celebrities › Stella And Omotola,who Does It More Beta.comments Pls by jmkbond(op): 1:31am On Sep 23, 2008 |
Stella Damasus Aboderin and Omotola Jolade Ekeinde.who does it beta,but as 4 me i prefer stella.cos she behaves like a real mother |
Jokes Etc › Re: Ademiller, My New Queen by jmkbond(f): 1:13am On Sep 23, 2008 |
infobaba: @ jmkbond
If not for higher education, i for done born ur type  born who.u don forget say ur thing no dey function?its only there 4 decoration.so get a life u can neither f********k nor impregnate.so tell me hw u won born, she me[goat]sorry na slip of t****ue |
Jokes Etc › Re: Shocking Revelation About Lysaa by jmkbond(f): 10:41pm On Sep 22, 2008 |
ndumart: As it please the king but my suggestion would have been the best because u will be right sure that she will never cheat again. no way,sam temper ju romade: bad mind did u see that in d options, u know wetin ur king self dey do
lysaa speak for yaself now haba stis.e abi na, go pour am na,i think u don take mad dog injection |
Jokes Etc › Re: EARLESS GABRYWYL by jmkbond(f): 10:33pm On Sep 22, 2008 |
mykali: choose one  .na shower of confusion na |
Jokes Etc › Re: Once I Was A Chicken: by jmkbond(f): 10:25pm On Sep 22, 2008 |
mimiko: oh mu gosh kids  sure say no b u |
Jokes Etc › Re: What If Your Boss Did This To You? by jmkbond(f): 10:18pm On Sep 22, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Ugly People Dating Site by jmkbond(f): 9:53pm On Sep 22, 2008 |
mykali: heh heh heh just seeing this today. meehhhn, some people fine pass me for this world o.  i don talk say u b monkey.but 1 good thing b say na u fine pass.fine boy lookin monkey |
Jokes Etc › Re: I Am Black And Proud by jmkbond(f): 9:44pm On Sep 22, 2008 |
im proudddd to be dudu blackspade: I'm blacknificent. Don't hate on me, learn to appreciate me.  |
Jokes Etc › Re: I Am Black And Proud by jmkbond(f): 9:42pm On Sep 22, 2008 |
im proudddd to be dudu |
Jokes Etc › Re: Truth About Women. by jmkbond(f): 9:38pm On Sep 22, 2008 |
@mycali,just tell us ure a monkey.so we know those dt wud b willin enough to marry uu.period |
TV/Movies › Re: Who Deserves D 2.5 Milla&suv Of Maltina Family Dance Hall by jmkbond(op): 7:43pm On Sep 22, 2008 |
@arcani,if d prize has anythin to do wit d families past performances,families like d BEM should nt be evicted.l d ike eleshin said,its arranged so dont tell me wat i know.if u were watchin closely on d D-DAY.d opuwaris performed least out of the 3 families.of which dt is d determinant of eviction in d good sense of it.and d main reason d opuwari shd not b d 1 wit d prize,since dt was wat was used in takin d winners among d families dt were up 4 eviction |
Jokes Etc › Re: Beer Effect by jmkbond(f): 11:26pm On Sep 21, 2008 |
@dizle,try something else mad boy.if i catch u oh oh oh let wait till then |
Jokes Etc › Re: Yoruba Can Greet! by jmkbond(f): 11:18pm On Sep 21, 2008 |
@clem,haba clem u don come again who talk am |
Jokes Etc › Re: Real Pictures Of Tope,clem,migines,tessy And The Rest by jmkbond(f): 11:15pm On Sep 21, 2008 |
show,u don showwwwwwwww.but u forgot to add infobaba and his bunk mate |
Celebrities › Re: Richard Mofe Damijo And The Law Of Karma by jmkbond(f): 3:42pm On Sep 21, 2008 |
gbeborun,any proof |
TV/Movies › Re: Who Deserves D 2.5 Milla&suv Of Maltina Family Dance Hall by jmkbond(op): 3:40pm On Sep 21, 2008 |
yes dt jst it.d opuwari suppose to b d second runner up.cos d oda two families performed beta.its really dishearthenin |
Jokes Etc › Re: What If Your Boss Did This To You? by jmkbond(f): 3:23pm On Sep 21, 2008 |
holyyyyyyyy reverse |
Jokes Etc › Re: Ademiller, My New Queen by jmkbond(f): 3:13pm On Sep 21, 2008 |
@ info,says who.even u are not an exeptn |
Jokes Etc › Re: Nicknames For My Fellow Nairalanders by jmkbond(f): 3:02pm On Sep 21, 2008 |
for once i agree wit gabby |
Jokes Etc › Re: Ituen And The Shark by jmkbond(f): 2:58pm On Sep 21, 2008 |
jona,d sleeper.osun eja gbelo |
TV/Movies › Who Deserves D 2.5 Milla&suv Of Maltina Family Dance Hall by jmkbond(op): 2:52pm On Sep 21, 2008 |
who deserves d maltina family dance hall,ultimate price.is it d opuwari,francis or ebhohons family.accordin 2 me it ought to be d francis.pls comment |
Jokes Etc › Re: EARLESS GABRYWYL by jmkbond(f): 2:42pm On Sep 21, 2008 |
@ennyluv,wen did gabby bcm a male.wonders shall never end |
Jokes Etc › Re: Where Were U? by jmkbond(f): 11:45pm On Sep 18, 2008 |
@info,for once i agree wit u |
Jokes Etc › Re: Ugly People Dating Site by jmkbond(f): 11:42pm On Sep 18, 2008 |
gabby im sure ure not referin to me[jay]cos i 4 don damage u.in ur own interest no 4get ma toilet dt i paid u to wash.ill try to get an EXIT 4 u and info 4rm yaba director* C**********8 so he culd help to make d work faster.and 4 u to return back in good time.so u wudnt keep d guards waitin |
Jokes Etc › Re: Anointing The Newcomers by jmkbond(f): 11:31pm On Sep 18, 2008 |
@sam na me u dey yab so, beat u or ur ********dt u say ma kneel down over my living body,on top ur lying corpse |