Jobani's Posts
Nairaland Forum › Jobani's Profile › Jobani's Posts
1 (of 1 pages)
Warning do not cross d bridge!! |
;Dtry www.jasinaija.com or www.awof.com oga go buy cd! |
who open dis mumu thread abi d person wan stat 2 worship honsule? u guys shld tink b4 u stat yarning rubbish,king kò oba ni |
ogbeni check out dis site www.dotsis.com 4 loads of application,games and other goodies and if u want great themes go to www.zedge.com plz note u have 2 register b4 u can download anything.so hurry up dude! |
Just type d word love-vendor 4 ur phone switch off and on again ur don love-vendor him sef or go http://www.pimpmyphone.com chikena! |
chairman can i hv d mtn trick as well tanks a lot.my email captjoe26@yahoo.com |
guys wat is all dis hide and seek una dey do if u have a way of downloading more dan 300kb tell us! wich 1b send am 2 my mail hw many mail can u read and respond to just post d damn ting online make evrybdy see aba! abi una want 2 dey horde info? |
oga abeg i need am badly here is my email captjoe26@yahoo.com |
guys check this out psp games all 4 free!! Need For Speed underground Rival: http://www.megaupload.com/?d=UZYULNXZ Need For Speed Carbon: http://www.megaupload.com/?d=0S8QOCF2 Tony Hawk Underground 2: http://www.megaupload.com/?d=UT5PCAF7 http://www.megaupload.com/?d=PGSLXJ88 |
pls i want a zipman for my sony ericsson w950i OS 9.3 |
If u no say u no like AWOF raise ur hand! Me i like AWOF well well because d best tings in life are FREE!![b][/b] ![]() |
if u want games,applications especially for all nokia phones pls visit dis site www.gsmjava.net
|
Nightrider u do d rite tin jò c wetin liverpool don do again dem don take 'ASS'-ERNAL gun use kill dem!! |
I have w950i sonyericsson ![]() |
I have 45k wat can i get wit dat? |
Pls can any1 tell were 2 get applications 4 my phone. |
Pls i want a document viewer or office application eg word,exel. Also if u can i need an antivirus software.tanks |
sonyericsson announced dat by august,p1,w950i will hv an upgraded firmware available for evry1 |
1 (of 1 pages)
