JohnieWalker's Posts
Nairaland Forum › JohnieWalker's Profile › JohnieWalker's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 50 pages)
una funny o xo all of una dey push numba cum una neva see pic....abi na xo she ugly wey she no fit see guy |
I am hearing Change in Churches, mosque and everywhere bt come to fink of it is Buhari a bus conductor dat we all are chanting Sai Buhari change |
passionate88:pls xplain la point |
Afrok:me con dey fear o |
as mtn gives me free airtym I do.... last bullet: if yu wanna save money dont date gals |
Beamborla:Tufiakwa o |
Beamborla:told her already nd she said she wasnt threatening me in2 a relationship wit her bt dat she feels she is obsessed wit me nd I brot light into her darkness....she nearly killed d guy o xo she neva talks abt him anymore |
mirexxx:abeg na make she no do strong tin na make dey ask una |
bt she is xo caring o nd recently she told me dat her first love deflowered her on friday nd told her monday mawnin dat he is done wit her dat she ain't his type |
Nairalanders am confused o...I met dis babe on fb nd we bin chatting nd calling for abt a month or xo nd as a gud guy I asked her out nd she accepted nd claimed d feeling was mutual. bt almost evri wk she reminds me dat she dont knw wat she would do to me if I break up wit her o..even dis mawnin I saw 9 missed calls from her nd wen I called she told me she dreamt nd in her dream I was banging anoda babe nd rili dere is dis babe dat has bin disturbing dat she want to visit me.....una knw wetin dose visit dey bring nd my babe repeated dat her line dis mawnin abeg o hope say I neva enta one chance 4 dis parole |
incase it knack fp |
I knw say it go hit front page....bt na waoh o...50 milla mtn y na |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 50 pages)
.
wait until she do u strong tin one day. 