Politics › Re: Aisha Buhari Dazzles In New Photoshoot by johnstar(m): 11:19am On Jul 08, 2016 |
 Nonsense ppl dm Useless country, wicked ppl. I juZ hate d fact dat my parent carry me enter dis world come dey pay bills Choi, wicked world.. wicked gods
|
|
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 10:51am On Jul 08, 2016 |
,,......  Agarawu23 na so u juz ignore my post since lyk say i b nobody Issokay Ma drop my acct number for d last tym 3065737250 first bank If luck go come
|
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 10:37am On Jul 08, 2016 |
Dis tn come dey pain me sha, say dm nor even drop anything for me.. Choi, na wao Make una help me na ehn  Weytn i do badbelle ppl dm no juz wnt make person survive choi |
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 10:32am On Jul 08, 2016 |
agarawu23: quote your acc no.
You are the last person.
Abeg e don't finish o. We wish we can do more. bros, stil waiting for u 3065737250 first bank |
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 10:27am On Jul 08, 2016 |
agarawu23: quote your acc no.
You are the last person.
Abeg e don't finish o. We wish we can do more. been quoting u since, u nver bothered to reply me back  i sent my acct number to u earlier |
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 10:21am On Jul 08, 2016 |
[quote author=agarawu23 post=47324471][/quote]i already sent u my acct details sir, await your reply |
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 10:19am On Jul 08, 2016 |
dmanj: can u give me d page so I cud find her why giving to a lady who wnt to repair laptop?? Ppl nvr chop u wn snd gv woman  She no get boi fwnd ?? Which kind life b dis selF ehn Snd gv me na choi |
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 10:16am On Jul 08, 2016 |
agarawu23: quote me with your account number and bank. pls sir, kindly help me, no mata how little it is 3065737250 firstbank. Same situation |
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 10:14am On Jul 08, 2016 |
dmanj: my problem is dt I can't even make a transfer from here as I haven't subscribed for electronic banking and to even identify legit person for ds thread don hard try snd to dis acct na firstank 3065737250 thru counter, help me as dm help u too |
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 10:07am On Jul 08, 2016 |
Ymodulus: your account number. and bank. will make transfer any bank but dont give me Eco bank please. That bank always have issues with transfer from other banks.
Thanks u boy is loyal sir No mata how little it is, pls i ll b greatful 3065737250 firstbank |
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 9:57am On Jul 08, 2016 |
agarawu23: the rest transaction will delay cos Its an international transfer. Tho there is confusion here cos some list I compiled have received theirs. Trying to sort out those that are paid with ymodulus and Ayo to know who are left.
NB: just 2k each left for 12ppl. No 5k again o. Ppl plenty pass money  snd me my pls John aban 306573250 firstbank.may God reward u abeg |
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 9:55am On Jul 08, 2016 |
yankosbaba: Ok, right..
I left my house angry this morning because my gf caught me...yes,she did because of this stupid android pattern, I used to use an Iphone where you either use fingerprint or enter password. So I guess she might have studied me while using that stupid android pattern to unlock my phone. I was sad because she was crying and I couldn't defend myself(she shouldn't have gone thru my phone tho ).
So I stumbled on this thread while on the train en-route to work, another sadness filled my heart, this one overshadowed the sadness of me being caught. Please, don't judge me!!!yes I am sad, but seeing the pain of average Nigerian youths filled my heart with so much sadness. Some people go to bed not knowing what they will eat tomorrow, the op said "young man never find him leg..he go dey find girlfriend..How e wan take happen? Your babe go ask you for money, you go dey preach sermon...common recharge card you no go fit send give girl wey u claim say you love...why she no go cheat on you? if na you be she, you no go cheat on your self?" which is true to some extent. Average Nigerians are hardworking people(go to USA, UK, Germany etc), the government has failed the people and now our youths has turned to dubious means of making money...hmmm..who am I to judge?
DDeliverer and MaziOmenuko, kindly pm me. Then we take it from there. Jah bless make una help me na, na we follow complain oo u see why i hate nepa, no lite since mawnin Bros help me with any amount, no mata how liitle it is John aban 3065737250 firstbank |
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 9:53am On Jul 08, 2016 |
Choiz see  wahala ooo Nobody gree send me moni oooo Upon say na we follow start dis complain nobody gree send me anytn My phone juz dey off since yesterday, no lite See bad luck oooooo   Make una help ne na ehn ehn John aban 3065737250 firstbank |
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 9:46am On Jul 08, 2016 |
cromz: D first beneficiary will be foxyflow many others failed to send their nairaland username so they were not identified na wao, i already did since yesterday morning around 9:42 na  |
Jokes Etc › Re: Which part Of Lagos Do You Think This Is Possible???(hilarious Pic) by johnstar(m): 9:31am On Jul 08, 2016 |
dreamworld: Na for warry, lagosians no get liver nor let agboju iyanaba,okoko,ajegunle bois catch u wey u dey yan dis tn o, enter dat area for night u go hear am |
Jokes Etc › Re: Which part Of Lagos Do You Think This Is Possible???(hilarious Pic) by johnstar(m): 9:30am On Jul 08, 2016 |
Agboju and ajegunle |
Politics › Re: Hausa Community And Traders Clash In Asaba by johnstar(m): 8:46am On Jul 08, 2016 |
 Na wa for dis country ooz eveywr na him wahala dey 9ja which wayyyyy |
Politics › Re: I Have No Business Link With Rivers REC — Governor Wike by johnstar(m): 8:43am On Jul 08, 2016 |
|
Celebrities › Re: Video:davido Quarrelling & Almost Fighting With His Friends In His Atlanta House by johnstar(m): 8:42am On Jul 08, 2016 |
All dis bloggers no dey everly gt sense, dm tel una say na fight? So if dm fight u think say dm go post am for public?? Ewu blogger |
Celebrities › Re: Two Of The World Best Photobomb Pictures...Which Would You Choose? by johnstar(m): 8:36am On Jul 08, 2016 |
Who em epp  |
Romance › Re: If They All Asked You For A Date Which One Will You Accept? For The Ladies Only by johnstar(m): 8:33am On Jul 08, 2016 |
 nonsense, eblyk say d economic wey dey dis country no affect una, wn una go post how person go make moni easy... I don tire ooo  |
Politics › Re: Ajimobi Demands Apology From Schools That Protested Against His Education Policy by johnstar(m): 8:29am On Jul 08, 2016 |
 madman assistant |
Sports › Re: Bet9ja Virtual Football 99% Guarantee by johnstar(m): 8:01am On Jul 08, 2016 |
2many hungry scammers here |
|
Education › Re: Why Is Pidgin English Not Taught Officially In Nigeria? by johnstar(m): 7:27am On Jul 08, 2016 |
Weytn una wn learn for pidgin again, toto, nyash?? |
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 8:54pm On Jul 07, 2016 |
DDeliverer: lol , I no know o...na foxyflows suppose know.. dat guy self juz put person for is coming  |
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 8:37pm On Jul 07, 2016 |
MaziOmenuko: I talk am! Shey dem don carry the thread go put for front page. Person no kukuma get privacy again! No where is safe to even lament again.
Abeg, make I go my diary go lament, make I see who go carry am put front page again.
Aproko and amebo people.
Ddeliverer, abeg we go yarn later, make we write this our epistle for book see if that one go pay. lolz weytn u expect na, dm wnt make nairalanders help us, only if we no go see some greedy and stingy ppl wey no go gree help us .. Dat guy don snd una moni so? |
Politics › Re: Nigeria has finished me!! by johnstar(m): 8:34pm On Jul 07, 2016 |
DDeliverer: I no know where to start from...Everything about this country and her people don tire me..
Caveat: I be the igwe of this thread..if you no know wetin to talk, carry your wahala dey go, make I no change am for you..
For the past two days I never use eye see light...This country suppose be giant of Africa, yet her people dey like slaves...No light to iron clothes, no light to charge phone, no light to do anything for this country... At least if light dey, I go watch TV, I go the chat with phone, connect with people so as to forget my plenty sorrows....but no, them no go gree do anything..I still never know why!!! hw fa dat guy, shey him don reason una funds  |
Business › Re: Shoprite Ilorin Shuts Its Doors As A Result Of Too Much Customers Today by johnstar(m): 8:19pm On Jul 07, 2016 |
 Choi, na big disgrace ooo, c ppl dey rush wn enter shoprite wts so special abt der self .money no dey money no dey ppl dey rush go spend moni for shoprite...... Dm don turn dat place to zoo... Zombies |
Politics › Re: Fayose Empowers Woman With Grinding Machine In Ekiti by johnstar(m): 7:16pm On Jul 07, 2016 |
|
Business › Re: 9 Annoying Sets Of Nigerians You'd Meet At An ATM Queue by johnstar(m): 7:08pm On Jul 07, 2016 |
 M Ok na, make una Tel us how we go dey withdraw money for free na even if person no get for hin acct  |