Johnstar's Posts
Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 228 229 230 231 232 233 234 235 236 (of 286 pages)
ok , 3 days holiday for all nigerian nx week |
na so so church signboard full there ![]() |
Yeeaaaaaaaaah! #teamCHELSEA all d way, bt dis match go take style tuf o , bt we ar winning 2night. Chelsea 4 vs 0 A.villa
|
Make full grown old men nd women sitdwn 4 houz dey watch dis shitty bba , hu cares abt d f**kn show, una gt tym dey waste, average person wey dey watch dis bba go don waste 30days of his or her life dey watch dis shitt, u berra use dat tym wey u waste do better tn, life short *continue hustling* |
sampitts: someone shuld tell me how to sub or pick my players for the week abeg. I need to improve, 19th position bad ganrelegation sure 4 u o , 2 division 2 ![]() |
lekkie073: Its not compulsory to do that.....just leave am d way e dey and pray hardu juz dey misbehave ... Otondo. |
lekkie073: hello, can I hear u louder?ehn ehn, gud 4 u, d title race juz begin, relax dude..... which position u dey self |
d snake nvr die ![]() |
whr cn i download utorrent, nd ow cn i use it 2 download movies, cus im new on d stuff ![]() |
[b] [b] ![]() [b] ![]() |
numbr 5, dat 1 bad o................. dat numbr 4 dey always funny me o, ah dey notice say if person dey chase me, i knew dey fit run well ![]() |
lekkie073: Flaming penguins.....na 69 point u gt dey happy , me wey gt 66 self i find my lane hide ![]() |
7 ![]() |
And dm plenty 4 nairaland ![]() |
everyday: Tonto Dikeh is a wonderful actress.Those NDLEA guys should just leave her alonewat ar u smoking over there Meaning she's above d law, TFUD ![]() |
pilotseq: Tonto don't worry we will do a revolution for you... Na dat tym our own African Spring go start ![]() |
Wat abt dat gal wey him dey always drag , him don use her, dump her abi .., kidsa |
C hair oooo, if 9ja babes catch dis gal ehn, ar ow don done ![]() |
Ok |
@op, u get tym, wetn concern u if she dey eat abacha , so nw if celebrity dey eat nw, na news... Only in nigeria shitt like dis happens , if she drink garri 2morw, u go carry ur stup|d wahala come here come post, na TGFUD ![]() |
Ok, make ah go toilet come bck ![]() |
, make balo carry d toilet roll go houz na, make him use am clean nyassh. shiit happens ![]() |
.....otondo, abeg make I find space wey I go put my bed sleep 4 nairaland jawe ....................................................... |
Whr u der wn dey wr winnig trophies , dm don born u dat tym?royale442: what is this one saying? We have been wining trophies even before rooney was born. I'm dissapointed in bbc for droping this pic because there were only 6 players celebrating after that goal. Are you telling the remaining 4 players including De Gea are also unhappy and are ready to leave the club? Rooney also realised that he won't be allowed to leave so he requested for more playing time which he will get. I want to assure that man utd won't be selling Wayne Mark Rooney to any english club at any price. GGMU! |
[quote author=obibank$]Johnstar fc Ȋ̝̊̅§ nxt I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ my conference[/quote] , sure... Hope u r prepared |
Na chop make u go burial, nd u said d food ws delicious, u better be careful wit d way u r eatn outside o, especially burial, dm fit don wash d body put ... God 4 bid badt tn ![]() |
Chokolee: What is wrong with JTF?? Them for don use juju kill this guy tey tey! #Am not advising juju tings..but this? Advisable..@OP..that ur source..werin do him source , maggi knw dey inside ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 228 229 230 231 232 233 234 235 236 (of 286 pages)
, 3 days holiday for all nigerian nx week
, bt
we ar winning 2night. Chelsea 4 vs 0 A.villa

, sure... Hope u r prepared