₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,783 members, 8,513,652 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 10:38 AM

Toggle theme

Johnstar's Posts

Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 237 238 239 240 241 242 243 244 245 (of 286 pages)

Phones › Re: Nairaland Mentioned On Topic About Internet Data fairness On Punchng.com by johnstar(m): 3:21pm On Jul 25, 2013
.
Phones › Re: Skype Users Drop Ur User Names by johnstar(m): 10:00am On Jul 25, 2013
Dis 1 wey my connection knw wrk again, ow we go take chat na sad, anybody knw which ntwrk is d best 4 me 2 use on pc huh Nd ow 2 sub
Nairaland General › Re: Odi Dollars Flaunts Shrine With Foreign Currency by johnstar(m): 6:38am On Jul 25, 2013
free2ryhme: babies for NL don dey find the guy number oooo
numbr ke, or 'em go run add am 4 facebook cheesy
Nairaland General › Re: Odi Dollars Flaunts Shrine With Foreign Currency by johnstar(m): 6:35am On Jul 25, 2013
tellwisdom: I know, Nairaland gurls will start rolling over fr this guy. undecided
grin, some gals go don fall victims na grin grin, na 'em sabi o, leave dm jawe
Nairaland General › Re: Odi Dollars Flaunts Shrine With Foreign Currency by johnstar(m): 6:34am On Jul 25, 2013
Raymondenyi: One word "Money laundry" he should b arrested n detained immediately
detained undecided, any police gt liver 2 enter dat shrine huh?, 'em go help dat boi dey arrange d shrine nd tidy d whole place
Politics › Re: Ibadan Strange Fish Was Baby -octopus- Police by johnstar(m): 9:56pm On Jul 24, 2013
drnoel: even the police got it wrong. I suspected it would be either an octopus or a squird immediately i heard the story.
u suspectedhuh Nd u even called octopus, ar u high on weed, undecided.... U r 4rm ibadan shey
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 5:39pm On Jul 24, 2013
lalaboi: They say he's a wonderkid . . The press and their hype of the unknown
wonderkid my a$$, I swear una knw gt better scout undecided
Nairaland General › Re: Photos Of The Fish With Human Parts In Ibadan by johnstar(m): 5:24pm On Jul 24, 2013
Nah God go punish person wey post dis shiit undecided, hu una dey fooool, thunder fire una left nyash, even blind person self knw fit blieve am
Education › Re: SHOCKER: Ibadan Pupils Visited Shoprite Ibadan For Excursion by johnstar(m): 5:17pm On Jul 24, 2013
Na 4 only ibadan shiit like dis dey happen grin grin, abeg anybody dey stay ibadan 4 here, I dey find whr olosho gals houz dey huh
Celebrities › Re: New Wild Photos Of Oge Okoye by johnstar(m): 5:15pm On Jul 24, 2013
.
Celebrities › Re: Davido Breaks Up With Girlfriend As He Acquires N21m Mercedes-benz G-class by johnstar(m):
Dis must surly be in front page undecided, @ OP, y ar u asking such qstn 'wat wnt wrng' u b otondohuh Knw b all of una dey here dey argue abt davido babe nd wizkid babe undecided, him don c say him gal knw hot reach wizkid babe, according 2 nairalanders wey vote cheesy, dats y him dump her na cheesy cheesy... C as d small boi dey even drag d gal self, choi..... Moni rules
Politics › Re: World's Poorest President's Pictures And His Beautiful Car by johnstar(m): 4:54pm On Jul 24, 2013
No comment!
Celebrities › Re: Mercy Johnson On Set Of "Dumebi Goes To School" (photo) by johnstar(m): 4:10pm On Jul 24, 2013
I so much love mercy johnson.... grin grin grin lord have mercy on me cheesy
Gaming › Re: Where To I Download Grand Theft Auto V (GTA 5) On My Pc by johnstar(m): 12:24pm On Jul 24, 2013
Pls help on ow 2 install a game (pes 12) on pc,I'm havn probs in installn it, its 2 disc dey gave me sad..... wnevr I insert d disc inside, it wil b hanging, I dunno wr d fault from, som1 pls help me, or is der anyone dat cn help me install it, I'm in ibadan sad sad sad
Travel › Re: Dana Air Slashes Fares To N7200 by johnstar(m): 11:38am On Jul 24, 2013
[quote author=Itoroetti ]Its a Welcome development especially for ladies that are crazy for pictures to use as their dp.[/quote]grin grin grin cnt stop laughing over here, d tea wey I dey drink com owt 4 my nose sad sad sad.... Funny dude tongue
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 9:26am On Jul 24, 2013
datChelseaBoy: But at least he's better than all the strikers we have now in our team and he's more determined than Torres to prove a point so he won't flop like Torres
mark my words, rooney will flop big tym, cus he's already a dead player, nt more inform, I dunno y chelsa always go for strikers dat ar almost dead undecided, na wa o, hu b d scout wey dey chelsea, make 'em sack all der board members jawe..... sad sad
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 9:15am On Jul 24, 2013
jackbauersballs: You don ever see Mourinho with 2 Strikers? undecided
dis 1 wey d man dey use 1 striker, nd we gt 3 striker on ground, him stil 1 buy anada striker, nd I hear say him knw 1 sell any player, so.. Na 4 strikers go come dey chelsea, 1 go play 3 go dey bench?, which kind plan chelsea come even gt self, I swear I nvr understand my team @all, anyways make we wait til august ending
Computer Market › Re: I Urgently Need A Modem, either universal or mtn modem by johnstar(op): 7:51am On Jul 24, 2013
ChuksMail: Call 07035633641 I have modems..
ow much and whr do u reside? I'm in ibadan, nd u
Technology Market › Re: Swap Ur ZTE 3G(locked/unlocked) For An Unlocked hauwei Airtel 3G Modem. by johnstar(m): 7:43am On Jul 24, 2013
I need a modem, I'm in ibadan, mtn or universal modem....... Cal me 08063356384
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 5:53pm On Jul 23, 2013
Emmadani: lwkmd.Guy y u just kum fall ur hands 4 public.U just kum disgrace ur self bigtym...!Am not talking about chelsea's defender jeffrey bruma,am talking about sportin lisbon winger Armindo Bruma.Chai,guy c as u just kum disgrace urself.Sorry o.
lolz, d guy nah otondo jawe grin grin..... Bt chelsea don sign anoda small boy again o, nt young star, 18yrs old boy wey chelsea go spoil him career, SMH
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 5:45pm On Jul 23, 2013
iykmora: ^^^^ no insult intended 0ga, but you too dnt knw what ya saying too. He aint talkin about Jef that signed for PSV but d one dat just concluded playin in d U-20 tourney.
u guys ar talkn rubbishhhhhhhh..... :\, una juz dey argue over wetn ppl noe even understand
Phones › Re: Airtel BB Plans On Non BB Phones(updated) by johnstar(m): 2:16pm On Jul 23, 2013
Justiyke4u: 3G universal modem is good
thanks bro smiley
Phones › Re: Airtel BB Plans On Non BB Phones(updated) by johnstar(m): 10:20am On Jul 23, 2013
Pls o, since mtn knw wrk again 4 pc, nd I don even mistakenly trowey my connection, nd I'm thinking of getn a universal modem, which type of universal modem shuld I buy so it wil wrk on airtelhuh Cus I'm new on dis universal modem of a tn sad
Phones › Re: Best Blackberry Data Plan In Nigeria: Which Network? by johnstar(m): 10:01am On Jul 23, 2013
donfemox: No. Its now 3gig. So sad!
its ow much? Nd wats d code 2 sub?
Celebrities › Re: Photos: Actress Rukky Sanda Goes Out Without Bra by johnstar(m): 7:20pm On Jul 22, 2013
Chiidi: HUSBAND MATERIAL
d material self knw fit reach 2 sore G-string undecided
Celebrities › Re: Photos: Actress Rukky Sanda Goes Out Without Bra by johnstar(m): 7:11pm On Jul 22, 2013
Na p•rn fit dis a$$hOle.......... Lolz c dat black guy as e open mowt grin grin, werin him dey look cheesy
Foreign Affairs › Re: An 11-year-old Yemeni Girl On Child Marriage by johnstar(m): 12:21pm On Jul 22, 2013
If everybody dey protest, make ibo men no join undecided, bcus na dm dey involve in child marriage, 'em go collect bride price 4 der pikin @ age 8 self undecided

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 237 238 239 240 241 242 243 244 245 (of 286 pages)