Johnstar's Posts
Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 235 236 237 238 239 240 241 242 243 (of 286 pages)
HoldenCaulfield: . look at this ugly looking jerk for god's sake.taaa, sharap der , u fine pass am, see ur head lyk bance head ![]() |
Follow u go whr na, y shuld I follow u on twitter 2 see some a$$hole lyk dis 1 here, well I'm on my way 2 fellowship, instead of following u on twitter ![]() |
Wat abt 4 divers , no app![]() |
Na white man country mumu things dey always happen, I knw say knw b 9ja ..... Hu 1 old 4 9ja here ![]() |
All dis governors nd president gt sense, dm knw go repair any road nw, until wn election wn start na him dey go start 2dey do road, so dat una go over praise dm, mouthwatering ![]() |
It worked, wow! Mehn dis new bbm make sense .... Bt na wa o, bcus ah 1 download bbm, ah knw sleep throughout last nite ![]() |
femi4: Oh! Its working now, this people wants to turn me into a liar.abeg, ow u do am, since last night ah knw sleep, wr did u gt ur keycode 4rm ![]() |
Stil cnt find my keycode, d email I use in opening my bbm, I 4got d password 2 log in my email 2 check, nw I'm confused ![]() |
ZEALMAN: Am using the beta version!I knw u r using it, pls help o, whr can I find my keycode, 4 d pas 4hrs nw, I nvr see am.... I nvr sleep since o ![]() |
Na wa o, which kind tn b dis nah, whr can I find my keycode o , ah don login already, na.... Pls help me o, choi ![]() |
chineduace: I got this message yesterday, guys pls can you explain it:wow! U r lucky 2 get dat bro, hv u reached ur fair usage, if yes...... D message mtn sent 2 u its extra 1week plan, u cn browse unlimited, I got my last week also, hv reached my fair usage since last week, bt I'm stil browsing nd downloading, without any credit on my phone |
jerryzone1: yeah its a beta version but its what am using now it has lots of new features4 real ![]() |
Pls o......abeg o help o...... @ op o, or anybody else o.......... Mtn Huawei model:E156G IMEI: 357133038645691 S/N : GF5TAA1010405016 Help me unlock am o...... Na wetn make me come here b dat ooo.... Thanks ooo |
supaeagles: Click "like" if you are in the age category : 51 & above..our parle and marle or mumsi, any sugar mama here ![]() |
[quote author=Omo_Oshodi]happy birthday to me I'm 30 today........[/quote]hu b dis 1 again , ok we don hear, oya go marry |
Trialist ![]() |
3ace: If what I just saw in this pix is plastic surgery, then I would want my girl to try it. Maybe iron surgery go beta sef. |
ogugua88: There's nothing sexy about fakeness. How does one lust for the artificial?who b dis 1 again , haters, go wear bikini make we see ow u b ![]() |
Austeenxx: **grabs vaseline** , no time, bt u gt time open d thread ![]() |
Austeenxx: **grabs vaseline** |
Wow, I love you nicki ![]() |
Scrow down ![]() ---------------------> Stil waiting 4 me 2 comment ![]() ![]() |
Arosa: who said she is a lady?lolz, I dey laff d person wey dey snap her, dey follow her 4 nyash .... D person wicked o |
D funniest tn b say if u touch her nyash as she dey mumu dey waka lyk dat dey go, she go slap u.... Stup!d h•E, dts y I dnt lyk talkn 2 gals ![]() |
In nicki minaj voice 'dis is my a$$ and my anus, it is finally famous, yes its finally SOLVED (f**ked) ![]() |
1. The fattest one is always the goalkeeper. 2. The person who's ball it is decides who plays. 3. Penalties are only awarded if injured player swears a lot. 4. The match only ends when everyone is tired. 5. No matter how many you are winning the winner is always determined by 'next goal wins". 6. No referee. 7. If nobody has a football, a plastic bottle will do. 8. If you are picked last, you have no hope in life. 9. Getting a football stuck under a car is the most stressful part of life. 10. When the owner of the ball gets pissed off, its game over. |
austushi1: How nau? Cos I shared with u guys my ordeal with a NL babe? Na make I come fabricate lies u wnt? U guys are soooo impossibleno mind d buffalo jawe, na true u yan ![]() |
Blazinraj01: WTF did I just readc dis otondo, na gals like u 'em dey follow talk o ![]() |
austushi1: MTN BIS is now working on PC/laptop, using ur MTN modem! Still maintain ur blackberry.net, but just impute d DNS codes below in d advanced settings:hmmm..... Ow sure ar u ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 235 236 237 238 239 240 241 242 243 (of 286 pages)
, u fine pass am, see ur head lyk bance head 

