Johnstar's Posts
Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 286 pages)
Lagusta: Are u sure of what you are saying Lagusta: Are u sure of what you are saying Lagusta: Are u sure of what you are sayingno mind d guy jawe, na PEJ him see ![]() |
Shake uku :d .... Well me self flex 2 'TGIF' *continue sipping my alomo and ukwabi* |
Na everywr 9ja dey always dey ![]() |
Xtargold: This question has been on my mind for a very long time.Are there really job opportunities for graduates of Mathematics......i mean a place u can really apply what u read in school?I'm tired of hearing things like 'a mathematician can work any where'......anywhere as what?as a sex freak ![]() |
August meeting ![]() |
Levels don change ![]() |
Oh bless, choi, dis 1 resemble una presido pikin o ![]() |
sexyseun: Was sleeping peacefully only to be woken up with a slap on my back, my boyfriend showed me a nude picture which i sent to one of my ex, how he got to see it still baffles me, i tried explaining that it was a very long time ago(like 3months ago sha) but he wouldnt believe or listen to me,he just pushed me away abd its over. What should i do? Should i go back and beg him or try and move on with my life. Am so sad right now. I feel my weird past is haunting me.u r nt a wife material @all, d material self knw reach 2 sow g-string, since wn I don dey see ur name, na so so bad bad topic u dey always open ![]() |
femi4: The disc iss bad, get a working discthank u sir, I tot as much... Hv a nice day |
Choi..... Wonder ow many tyms u go don dig her hole , y nw, guys ehn....I'm sure u will do dsame 2 d nxt gal u wnt 2 date ![]() |
Some1 pls help me wit dis issue abeg ![]() |
Some1 pls help me ![]() |
jericco1: If you go unclad, what will your daughters do?.start hvn $ex ![]() |
Ah don show .... Mehn mtn do me strong tn ........ I rili miss dis site, @op, shay na kanu bomb kano state , make we go arrest am nw o ;d ![]() |
Dis tn juz tire me, I want 2 copy d pes 10 from disc 2 my pc , it says 'can't read from the source file or disc..... Wat does it mean pls ![]() ![]() |
Also hvn probs on installn my pes 10 on pc, its says 'can't read from d source file or disk', wat does dat mean ![]() |
No comment |
Flirtyfemi: A while back, the nollywood actress, wife and mother, Oge Okoye shared photos of her uncompleted mansion which she captioned "hardwork pays"...well, she has moved on to cars now, lol - what's up with all these celebrities and their lust for new cars, like they are in some kinda competition or something!dat is nt ow 2 flaunt cars, u mean she's showing her a$$ ![]() |
Dis gal knw fyn wit make up @all, toto dickhead juz dey spoil her self wit make up , |
.. |
@op, here na dating site , like say u b gal nw, post 4 don reach 5pages by now ![]() |
uboma: It irritates when I see parked vehicles with the front tyres not in a straight position, they are either turned to the right or to the left. When parking my car, I ensure that the wheel is straight. How do you park yours?na dem our madam dey park lyk dat o, or our young guys, like me ![]() |
iplay9jamusic: You have the list.Now these are their photos...ugly old men wit old sense... |
All dis teen una 1 cus confusion here abi , eblyk say seun go open new site 4 una,y una go dey open diff types of thread up nd dwn ![]() |
Wetn come concern jim iyke 4 dis mata nw ![]() |
iplay9jamusic: My friend said its one pack..Lol i insist Trey Songz has got nothing on him.Fans selfdis prodigal son wit six pack , u berra change d topic 2 'davido eating six indomie super pack now ![]() |
Bt all of una funny sha o .... C as una dey talk 'make I die', make my phone spoil'.... If na toto dike nude pix (nyash nd breast) dey der nw, una go rush view d guy site o ![]() |
Abu Mikey: Mr Dundee united!no mind dem jawe, all dis der yeye blog wey knw make sense ![]() |
[quote author=john_shagb]The guy Nor dey smile at all[/quote]na him happy face b dat o ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 286 pages)


.... Well me self flex 2 'TGIF' *continue sipping my alomo and ukwabi*
