Johnstar's Posts
Nairaland Forum › Johnstar's Profile › Johnstar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 255 256 257 258 259 260 261 262 263 (of 286 pages)
Wetn concern me , bt wait Õoº°°º, y b say if all dis mumu 9ja people, if dm twitt rubbish, dm go come bck come apologise eg d banj, davido, mumu ppl ![]() |
coogar: spit on your face? is he a king cobra?taaaaa, which background, I guess she married d man bcus of money , since una dey england, enjoy ![]() |
Phikom: my blood is blue....what abt ur spermm ![]() |
uihebom: i never knew people still watch nigerian stations during day time,i only watch channels news by 10pm after dat back to other channels on dstv.me watch Nigerian channels in the day time,dat one na serious punishment to me o.hu cares , shay noe b ur country ni, u r juz tryn 2 show ur stupidity here , odeski ![]() |
dangerzone: lampard look like misrolav klose somehow or is it just me?u r wrong, misorlav klose looks like him, or plays like him ![]() |
Super super frank ![]() |
Abeg, wetn do cech Õoº°°º , choi, hu b dis mumu keeper nw |
Goaaaaaaaaal!!! Lampardooooo , #dancing azonto wit my dad :d ![]() |
nosa gold: I'm yet to see mata in dz match oguy, relax nw, u b gay ni, match juz start nw odeski |
xynerise: You are on point. Probably, the eggs were loaded from the bottom of the bottle. They should have used a glass bottle and not a rubber bottle.nd d egg noe go come break , u dey reason well @all ![]() |
Stil available |
, bt if u hv 30k, u cn come nd pick it, juz call me if u r ready |
ybnl1805: Can we trade with bold 2,I will add 10k my number is 08033856927.no swap |
[quote author=nuges...1]I used 2 be like u...trust me when d time i§ right ℓ̊τ̲̅ will come naturally.[/quote]same here also , always shy dnt even noe y |
wts sup wit alll dis 9ja celeb , after saying trash, dey wil cum bck nd start begn , on twitter 4 dat mata ![]() |
No swap |
Cn stil Negotiate |
![]() |
uihebom: My only worry is dis photographer, was he snapping dis pics from outside gate?I can't even see them well. I guess the guy was snapping from the exit door. , im noe pay entr, so d person have 2 sneak inside nd snap |
Werin concern me , which person leg b dis, she go farm 4 koko concert t , ![]() |
Stil available ![]() |
nd y do most women like watching pornn (bluee films),romantic movie,s @op over 2 u ![]() |
in order news slightly used torch 9800 for sale, call me 08063356384 ![]() |
@0p, nd so wat , hope u r paid 4 chosin d best dress ![]() |
ok, bag of garri 4 all d winners ![]() |
9ja mentality , ohk, bt will d ban make us win d afcon ![]() |
Stil available ![]() |
Ow much is ur bold 6 ![]() |
Una wey dey talk say world go soon end, mayb na dat tym una go die, I guess, bcus nobody noe wn dis word go end, so keep quit. #ableGOD on point |
K, tym 4 u 2 resign ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 255 256 257 258 259 260 261 262 263 (of 286 pages)
, bt wait Õoº°°º, y b say if all dis mumu 9ja people, if dm twitt rubbish, dm go come bck come apologise eg d banj, davido, mumu ppl 


