₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,409 members, 8,450,201 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 10:41 PM

Toggle theme

Johnstar's Posts

Nairaland ForumJohnstar's ProfileJohnstar's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 286 pages)

SportsRe: Brighton & Hove Albion Vs Manchester United (3 - 2) On 19th August 2018 by johnstar(m): 5:52pm On Aug 19, 2018
See fred manure players juz dey confused

See mumu pogba


Fred wey mumu himself fall dwn dey blames another player grin
SportsRe: Brighton & Hove Albion Vs Manchester United (3 - 2) On 19th August 2018 by johnstar(m): 5:45pm On Aug 19, 2018
Mumu pogba grin



5 of pogba nor better reach kante



Abi una think say na by dance
If na dance ehn pogba sabi dance pass kante


Wn it comes to serious business on the pitch pogba nor even reach half of kante


grin
SportsRe: Brighton & Hove Albion Vs Manchester United (3 - 2) On 19th August 2018 by johnstar(m): 4:55pm On Aug 19, 2018
Odianose13:
Kante better pass Pogba? Let me come and be going. I will come back when you know what you are saying.
Shut up weytn pogba dey play,, shey pogba don win epl player of the year before??

U dey mad ni?? No quote me again oo


Manure fan, ugo no say na manure fan
Focus on ur match and stop talking shit
SportsRe: Brighton & Hove Albion Vs Manchester United (3 - 2) On 19th August 2018 by johnstar(m): 4:44pm On Aug 19, 2018
Manure ooo grin
Goallalala



Kepa concede 2 goal yesterday dm dey cause d small boy, dm dey compare the goals wey dem score Chelsea say d gea go catch am d boy nor sabi keep grin
Oya na make una come win dis match make i see una dey mad



Mourinho don see say manure go drop point dis season

Nobody go save una
SportsRe: Brighton & Hove Albion Vs Manchester United (3 - 2) On 19th August 2018 by johnstar(m): 4:38pm On Aug 19, 2018
Captain pogba mumu player


Kante better pass am by far
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 2:08pm On Aug 19, 2018
Even tho morata score yesterday im not impressed we stil need another striker wey go dey bang in goals like kun aguero



As morata score yesterday who knw when im go score him nxt goal


Na wao giroud self nor b am at all, see goal wey dat wn miss, dm need to sit eden hazard down make him dey shoot by himself, if u wnt win word best u need to dy selfish players score goals


Kepa is a good keeper, d guy is stil young... an average keeper dey start to dey good by 25-28yrs

Bt we get keeper wey even get confidence at age 22 years d guy nvr strong well, bcus na so d gea take start

I juz see some ppl juz dey para onto am

D guy is stil very young and has a bright future ahead
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 7:50am On Aug 19, 2018
Vanquay:
This Chelsea goalie Ekpa or whatever his name is, is Pretty shite.
Oga shut up and don’t judge d keeper too early weytn u sabi


Keeper wey juz enter england, 22yrs old for that matter

He need time to adapt


Ask d gea nd stop criticizing him

Beside those 2 goals no kepper fit catch d ball expect d gea fit save one of the goals
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Arsenal (3 - 2) On 18th August 2018 by johnstar(m): 10:15pm On Aug 18, 2018
valnosky:
zombie b4 that time dem don sack sarri
Maggot,na u wn sack am abi? If sarri dey til next season make u jump inside ocean

Ewu
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Arsenal (3 - 2) On 18th August 2018 by johnstar(m): 8:18pm On Aug 18, 2018
grin

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Arsenal (3 - 2) On 18th August 2018 by johnstar(m): 8:16pm On Aug 18, 2018
valnosky:
sheebi na for Europa you won meet Barcelona
Mumu na only one season dey??next season nor dey?? Uefa super cup nor dey??
Abeg go sleep cheesy
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Arsenal (3 - 2) On 18th August 2018 by johnstar(m): 8:09pm On Aug 18, 2018
rhonard:
Chelsea fan comment Last week

our team is now strong
we won 3*0
we have jorginhon
our defence is now stable
the keeper is good, he had a clean sheet

i will listen to what you people will say today grin grin grin grin grin

yall
how market

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Arsenal (3 - 2) On 18th August 2018 by johnstar(m): 6:12pm On Aug 18, 2018
Dis keeper go cost us sha
E go take time b4 d guy go pick up oo
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 5:20pm On Aug 18, 2018
[quote author=Neymar1095 post=70395668][/quote]Na penalty him fit score na

Well i want make dm win bcus I carry dm str8 win grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 4:43pm On Aug 18, 2018
Why dis man come bench hazard now?? Ehn which kind wahala b dis man again
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 4:42pm On Aug 18, 2018
Neymar fans how market??


Na small club dey lead dm so oo
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 2:29pm On Aug 18, 2018
Kenedy nor fit come back chelsea again
See mumu penalty wey d guy play


D idiot come spoil my ticket

Choi
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 2:22pm On Aug 18, 2018
raumdeuter:
Which top club needs his service. Madrid will never buy him as long as they have Isco thats the truth. if Hazard likes he should bring his whole village to generate rumours about Madrid all he wants
Mumu whr wr u wn madrid made a bid of $150m?

And hu told you he wants to leave chelsea??abeg shut up jare
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 8:13am On Aug 18, 2018
afrodoc2:
Hehehehe see mumu

Dayo wasn’t wrong about these shepiscos. cheesy

Neymar came to Europe in 2013 and Hazard with 4 year head start has just 14 more goals.

Can you now see it is you thunder should strike?
Ur papa na mumu


Hazard is stil the best player
grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 8:12am On Aug 18, 2018
Neymar1095:
Your stupidity is not surprising. Stats from 2009/2010 season and Neymar came to barca in 2013/2014 season. And still in top 20 Always a king
K
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 7:46am On Aug 18, 2018
Kimbeast:
Hazard is overrated and a dribble merchant angry
See neymar
Na thunder go strike anybody wey dey compre mumu neymar
SportsRe: Liverpool Fans Ecstatic With What Diego Costa Did To Sergio Ramos Yesterday by johnstar(m): 4:12pm On Aug 16, 2018
enoch701:
My brother, I almost cry when he Wan sell Costa.. Selling Costa pain me ooo
May thunder locate Conte wherever he dey.
We for lose hazard and willy if dem no sack him

Conte is so full of attitude.
Just imagine Costa still dey Chelsea now.
I swear na only players wey rugged dey always dey successful for chelsea



Not lazy players like morat

Morat go flop for chelsea juz like torres


U nor fit compare morata with costa na,
U nor see all the chelsea strikers wey dey successful for chelsea al of them get ginger for body na why dm dey shine for chelsea

See drogba na see etoo, see costa

These strikers get ginger


Mancity
See aguro
Tevez na the kind players me dey like players wey dey hustle for goals


Morat nor fit get pass 10 goals dis season mark my word bro last last dm go sell am

Chelsea nor dey hear word make dm sign huguain dm nor gree
SportsRe: Liverpool Fans Ecstatic With What Diego Costa Did To Sergio Ramos Yesterday by johnstar(m): 2:38pm On Aug 16, 2018
Karma is a bitch




Conte na bastard wey he sell diego costa

Dat guy na beast


See the first goal wey d guy score

Thunder fire conte mumu coach

Conte and mourinho dm nor sabi handle players at all

See mourinho for d other hand, u sell salah sell lukaku sell de bryune sell andrea shurlle sell mata


Una dey mad �
CelebritiesRe: Fans To Regina Daniels: "You Are 16 And You Have A Boyfriend Already?" by johnstar(m): 7:25pm On Aug 15, 2018
African mentality


Backwardness
Technology MarketRe: '... by johnstar(m): 7:49pm On Aug 14, 2018
sidvinci:
He sub my dstv yesterday . Within a twickle of an eyes . I want to do another 2months . He is genuine
Yeah that’s right

I already did mine today
Thanks for the feedback
He is truly valid
Technology MarketRe: '... by johnstar(m): 1:05pm On Aug 14, 2018
EUGENE4GOO:
Many Bros. Look at testimonies from people in the previous pages.
Drop ur WhatsApp digit

I wn do dat dstv compact own
Technology MarketRe: '... by johnstar(m): 1:04pm On Aug 14, 2018
EUGENE4GOO:
Many Bros. Look at testimonies from people in the previous pages.
nor b say wn i send funds we gos start to dey find ourself dey argue
Technology MarketRe: '... by johnstar(m): 10:54am On Aug 14, 2018
How many ppl don deal with dis man



To avoid storey dat touches undecided


How do i believe its real?
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 5:44am On Aug 10, 2018
pharod:
Av always known that you shekpiskos couldn't have come up with this math. Copy rats. grin


So am guessing you copied from different Twitter feeds..?
Lol grin

See as dm come type am like say na dm even break am down by der self


Dm don copy from Twitter



Me self i confuse wen i see quote again


Until i see there yeye names grin
CrimeRe: Ondo Kidnapper Who Took Tramadol Sleeps Off In Victim’s House by johnstar(m): 9:32am On Aug 07, 2018
Are u ppl sure its not the real science

Jazz dat made him slept off??
SportsRe: Paulo Lopes: The Goalkeeper Who Won More Trophies Than Appearances In 13 Seasons by johnstar(m): 9:42pm On Aug 05, 2018
Ok
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City - Community Shield (0 - 2) On 6th August 2018 by johnstar(m): 4:54pm On Aug 05, 2018
edimoyah:
It’s a big test for sarri....... new club new league, major players are on hols. And he just played 3 pre season matches. Let him settle down before you crucify him, I know we are going to be fantastic
Ok we go wait
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Chelsea Vs Manchester City - Community Shield (0 - 2) On 6th August 2018 by johnstar(m): 4:40pm On Aug 05, 2018
Morata�

Na only to dey post pictures wey him dey kiss him wife e sabi, lover boy, very useless players
MoRAT nor fit get pass 10 goals next season
MARK DIS WORD DOWN

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 286 pages)