₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,402 members, 8,450,147 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 08:58 PM

Toggle theme

Johnstar's Posts

Nairaland ForumJohnstar's ProfileJohnstar's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 286 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (0 - 3) On 27th August 2018 by johnstar(m): 10:01pm On Aug 27, 2018
mvem:
...bailly wey una dey call best defender in the league.. I lie?.....una self!!
D club juz dey confused
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (0 - 3) On 27th August 2018 by johnstar(m): 9:19pm On Aug 27, 2018
dotcomnamename:
Useless Club + Useless Manager = Useless Fans

Na only chest dem sabi beat. tongue

Na only Arsenal and Chelsea dem fit dey make mouth on
lipsrsealed
U say?? Excuse me

I beat dm name... Fa cup
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (0 - 3) On 27th August 2018 by johnstar(m): 9:17pm On Aug 27, 2018
Manure nor even get pattern at all



Useless manure


Dm insult my keeper say


Kepa conced 3 goals In 3 mtch

Useless d geaa don conced 6 goals grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (0 - 3) On 27th August 2018 by johnstar(m): 9:09pm On Aug 27, 2018
grin
SportsRe: Nigerians Blast Victor Moses For Not Making Chelsea Bench After Dumping Nigeria by johnstar(m): 10:19pm On Aug 26, 2018
Cutoris nko abi na tortoise abi na giraffe



U leave Chelsea go dey chop bench for madrid grin


Hmm
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Newcastle United Vs Chelsea (1 - 2) On 26th August 2018 by johnstar(m): 5:48pm On Aug 26, 2018
hurify147:
NEW CASTLE YES..... UNA DO AM FOR ME. shocked grin grin grin cheesy cheesy cheesy MY HUSBAND FACE WHEN HE RETURN....I WARN HIM KARMA GO CATCH AM IF HE LEAVE ME FOR THIS COLD WEATHER GO DEY WATCH CHELSH!T... NOW MY NEW CASTLE DON BLAST CHELSEA.... WOW WOW
Another attention seeker


Keep ur family Mata private
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 8:26pm On Aug 25, 2018
iamJ:
that's why I didn't want England to win, imagine if they won, they will add world cup winner
Lol u said it b4 oo grin

They will be like harry kane the world cup winner and the highest goal scorer of the world cup
Scored against man utd grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Liverpool Vs Brighton & Hove Albion (1 - 0) On 25th August 2018 by johnstar(m): 7:49pm On Aug 25, 2018
Abiodunspectre:
It's game day 4 and Liverpool looking to grab all the three points, you can still place your bets before time runs out>> https:///d8NSiDlLME
#BetwayDaily.
The lowest
Payout how much
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs West Ham (3 - 1) On 25th August 2018 by johnstar(m): 2:51pm On Aug 25, 2018
Arsenal to draw


Score line 2-2
CelebritiesRe: 'Seyi Shay, You Look Like A Man' - Fan Says. Singer Replies by johnstar(m): 5:00pm On Aug 24, 2018
Merimental:
clap bak taken too far..neva involve ones parent in ur beef wit sombodi..
Ciara walks n dresses lyk a guy so wats d Big deal in dat simple compliment huh
Its a big deal

Its not a must to comment on someone page


She deserves the clap back


Na person wey don chop belle full dey get time comment for celeb page



Weytn concern me self
CelebritiesRe: 'Seyi Shay, You Look Like A Man' - Fan Says. Singer Replies by johnstar(m): 4:58pm On Aug 24, 2018
Dm dey always find one thing talk for dat ig sha
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 4:32pm On Aug 24, 2018
For me oo

Neymar better pass hazard



Argue with ur cheap data


Make dm tell hazard say nor b by dribble go make u win word best

If he think say na weytn go make am win word best dm na mumu im b

See salah wey dey score goals


Hazard dey der dey dribble

I gv up on hidden hazard against arsenal

Score goal u dey pass, which kind foolish player b hazard self

Neymar go get chances against arsenal him go score 2


Aguero and kane better pass morata

Dat one na another idiot na only to dey post him wife picture for Instagramhim sabi


Useless players


Make dm troway morata moses William and fabregas abeg
Dm b idiots
CelebritiesRe: E-Money: Biography, Source Of Wealth Clarified, Networth, Cars, Wife, Sons by johnstar(m): 4:20pm On Aug 24, 2018
Solosolojohquay:
The biography is not full enough someone just awarded him contract of 2millions dollars is the person a spirit what is the person name and company ,why did he award the contract to E money you can start by telling us what he money study in the university or are we watching nollywood movie here where after doing money rituals a spirit just come with Ghana must go full of dollars and pound sterling and place it in your door steps
Another mumu


Dey der they ask person source of income
HealthRe: Traditional Bonesetter Complicates A Child's Case, Loses Limb (Graphic Photo) by johnstar(m): 2:05pm On Aug 24, 2018
Dis is stupidity

D parent will not be forgiven for dis carelessness
CrimeRe: 'Invincible' Cameroonian Robbers Arrested During Raid. Photos by johnstar(m): 2:02pm On Aug 24, 2018
[quote author=queensera post=70568423][/quote]Ahh nw nw dis one don quote me

Mogbe oo
CrimeRe: 'Invincible' Cameroonian Robbers Arrested During Raid. Photos by johnstar(m): 2:01pm On Aug 24, 2018
ChiefAzubuike:
Why not hand over these young ones to the police instead of torturing them and giving the boy a swell head.

Armed robbers are humans like you all and they deserve a second chance at life
U need make dm gv u to the lion wey dey ibadan zoo to feed on
Science/TechnologyRe: 100-Year-Old Giant Turtle 'The Size Of Car' Found Dead, Decomposing In Cornwall by johnstar(m): 8:48pm On Aug 23, 2018
Dis op need slap
How is dis a size of a car??
Even keke maruwa big pass am self

Nonsense op
CelebritiesRe: Burial: Ras Kimono Lying-in-state Service In Lagos (Photos) by johnstar(m): 4:56pm On Aug 23, 2018
Everybody wey dey live na debt we dey soo



We go pay the gbese thru death
RomanceRe: This Lady Is Selling Her Nudes To Raise Tuition Fee (photos) by johnstar(m): 1:55pm On Aug 23, 2018
consultancy:
How much more shameless can they behuh She could not advertise services she could render so she could be paid, it's this shit? SMH
P. S render services doesn't mean sex services please. I mean render services to people like doing their laundry or other domestic chores or running errands for them and she gets paid for it. Understand now?
For ur mind u don talk sense

If she render normal help na una go stil dey cause her say she dey do online begging nw she don find alternative way wey pervert like u go fit find help her
TravelRe: Burial Photos Of Taofeeq Oyerinde Fele, Oyo NURTW Chairman by johnstar(m): 9:05pm On Aug 22, 2018
Vanity




All ur money all ur cars even gals wey u dey fight for



Na stil 6 feet we go all end up
BusinessRe: ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ by johnstar(m): 3:12pm On Aug 22, 2018
ModestGal:
As much as I know Baylam is very rude,you don't need to insult his father. Insulting his father mean you are in the same category,so just overlook his rudeness
Yeah my bad I already learnt my lesson

Thanks for the advice
BusinessRe: ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ by johnstar(m): 12:04pm On Aug 22, 2018
Baylam:
So after I tell you I’m not interested in selling to them, Na why you come here come swear for me and even insult my father join?? What’s your intentionhuh I know you have ulterior motive
Bitch ass nigga why will u insult me and even cal me a ripper us started it first



Weytn u dey talk


Hb globa wey i refer u too i nver see am one on one b4 i don deal millions with am


Nor b today i dey deal with am



I juz come here ppl dey talk abt scam i dey even tell u to dey careful u dey talk rubbish



Na d ppl wey dey alway nice to una. Na dm una dey like to dey judge anyow
BusinessRe: ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ by johnstar(m): 11:58am On Aug 22, 2018
Baylam:
Lol... Guys let us be careful with this people, they have old moniker , they will refer you to their other party with all sort of assurance and sweet talk. Please don’t fall for their trick. I didn’t fall for this one trick and he’s really pained!! He’s crying and unhappy! I didn’t beg you to come help sell my card neither do I chat you myself... thief like you have place again on this thread if people are extra careful!!
Mumu


See erigga dey advertise for am self



D guy dey do give away too


So weytn u dey talk


How many ppl u don deal with for here
U wey dey talk hu and hu u don deal with for here



Maggot
BusinessRe: ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ by johnstar(m): 11:55am On Aug 22, 2018
Make i shut ur mouth up make u see for uself
Weytn u dey tell me, bcus 9ja una nor dey like truth

BusinessRe: ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ by johnstar(m): 11:46am On Aug 22, 2018
Baylam:
Thief was unhappy because he suggested me to his felllow ripper and I refused! Na byforce to do biz with you and your fellow criminal

I hope the mods can put this mad dog where he belong...
cc puskin
Cc Dominique
Me ripper??

U don deal with hb global before ??

U nor how much i don deal with hb global


Hb global is one of the best in trading

I don deal iTunes of 2.7M naira weytn u dey tell me
BusinessRe: ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ by johnstar(m): 11:40am On Aug 22, 2018
Baylam:
950$ amazon gift card available with cash receipt


500*1
50* 9

Rate is 280 /$

09061251581

Middleman, Reseller and Paxful trader keep off
Dis on na werey

Person dey try help u make u deal with legit person u dey insult me untop $950

Ur papa dey mad

Oloshi
CelebritiesRe: Davido Reacts As Duncan Mighty Speaks On Reports Of Beating His Wife by johnstar(m): 5:20pm On Aug 21, 2018
Topmaike007:
wow I am happy for him, now I will take my support from where I drop it...

really Duncan fan since 2008

#ijeoma,dance for me,koli water,ako nu uche,those songs was my best of all time then..
Choi baba don bring memories come back why na

Ijeoma
Dis song wey i dey sing for my babe now i sey feel sad nw make i go buy trams calm myself dwn
Sad
CrimeRe: Young Man Tortured To Death By Police After Being Labelled Yahoo Boy. Photos by johnstar(m): 3:18pm On Aug 21, 2018
Dm nvr end sarz
SportsRe: Salah, Ronaldo And Modric Shortlisted For UEFA 2017-18 Player Of The Year Award by johnstar(m): 3:33pm On Aug 20, 2018
Ronaldo go win



We already knw the winner






So even neymar did not make top 10list??and hazard did


Hazard for next world best
TV/MoviesRe: Court Stops Multichoice From Increasing Dstv Subscription Rates by johnstar(m): 3:28pm On Aug 20, 2018
Patronize eugene4god i did my dstv compact for 5k5 grin

He is valid grin
SportsRe: Brighton & Hove Albion Vs Manchester United (3 - 2) On 19th August 2018 by johnstar(m): 6:01pm On Aug 19, 2018
grin grin


Arsenal and manure una dey go Europa league next season

SportsRe: Brighton & Hove Albion Vs Manchester United (3 - 2) On 19th August 2018 by johnstar(m): 5:53pm On Aug 19, 2018
Neldrizzy:
If Man U lose this match I go break my iPhone X




Quote me after the match
maggot don take over your brain grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 286 pages)