European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City - Community Shield (0 - 2) On 6th August 2018 by johnstar(m): 4:35pm On Aug 05, 2018 |
Una wn compete for top 4 with this players?? I dey laff chelsea sha
Even westham self dey sign better players
Chelsea dey der dey drag hazard if hazard get injury who dm wn use replace am?? I dey pity this chelsea sha.... last last dm go sack dis coach d problem is the players not d coach
See marid Squad even if i coach madrid wth the players wey dm get i go still win league with them
Its not coach na d team |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City - Community Shield (0 - 2) On 6th August 2018 by johnstar(m): 4:32pm On Aug 05, 2018 |
Leo10000: No wonder sir conte no perform well,how can u face city with this set of players.... Chelsea issaa fluke....abrahimovic don de squeeze hand for money dis days....rondo don tire d guy I dey tell u bro.. d man don dey tight him hand oo Chelsea nor fit compete with man city any time anyday If Chelsea meet mancity for epl man city go still win Chelsea e sure for me |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City - Community Shield (0 - 2) On 6th August 2018 by johnstar(m): 4:22pm On Aug 05, 2018 |
MorataFC: and so?  We pack trailer and train under Conte and we were beaten home and away last season and with I'm seeing now under Sarri now I can confidently say the future is bright for CFC  Yeah it’s bright d goals is even brighter Nonsense confused club Dm go flog us ehn For premiership we go still chop am again Make una nor buy strong players oo No wonder hazard one comot for chelsea una go dey depend on am like say 2morw nor dey Na why him dey tell the board make dm buy players dm dey sign rubbish Una nvr see anything dis new season oo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City - Community Shield (0 - 2) On 6th August 2018 by johnstar(m): 3:50pm On Aug 05, 2018 |
MorataFC: we are playing better abegi Weytn b scores?? Abegi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City - Community Shield (0 - 2) On 6th August 2018 by johnstar(m): 3:30pm On Aug 05, 2018 |
Chelsea buy players they won’t instead them go dey sack coach anyow
What is the main purpose to sack conte??
Me i don knw say Chelsea nor strong to compete with other clubs like Liverpool and man city
U wn use man city compare Chelsea squad
Dm dey sign better players without dm no negotiatie, Chelsea go dey price players like say na okrika dm dey buy |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City - Community Shield (0 - 2) On 6th August 2018 by johnstar(m): 2:44pm On Aug 05, 2018 |
Dstv una dey mad
Dis ppl dey use us play 2much
Wr dm dey show dis math nw |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 2:33pm On Aug 05, 2018 |
see man city squad sha
See as chelsea b like smal clubb for der side
This chelsea club nor serious at all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 2:32pm On Aug 05, 2018 |
TalabiAudu: Heavenly thanda bolt strike dstv and its workers Amen Dm dey mad sha See big scam Wr dm go show d match?? |
Sports › Re: "Mikel Obi Helps His Family" - Olga Diyachenko by johnstar(m): 9:57am On Aug 03, 2018 |
SIMPLYkush: useless racist Russian Hmm See pot calling kettle black Una go dey here dey insult afonjas and ipob Bt una wnt make white ppl like una Wn blacks sef hate der sef?? Abegi Na u b d useless person here |
Celebrities › Re: Linda Ikeji, Her Mother & Dele Momodu Pictured Together in Atlanta by johnstar(m): 9:45am On Aug 03, 2018 |
Na dele gv her belle  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 6:53am On Aug 02, 2018 |
Obere4u: One thing I can deduce from the preseason tour is that STRIKER is our major problem and not formation. Conte tried, chances were created but no good striker to finish games off. now we are back in it again. Conte himself admitted that. Now Sarri is also admitting it. That headboi  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 10:10pm On Aug 01, 2018 |
Na wao |
Phones › Re: MTN, Glo And 9mobile Lost 512,315 Subscribers by johnstar(m): 9:49pm On Aug 01, 2018 |
Na mtn b d biggest scam for dat list
Dm don milk me tire
Person go dey do sub everyday weytn dey xup sef |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 8:56pm On Aug 01, 2018 |
So morata nw b d problem??
Dat dude is only good on bed
On the pitch he is useless |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 8:45pm On Aug 01, 2018 |
Morata nor be am at all
We need a new striker
If chelsea nor sign another striker
Na morata go kee chelsea game oo
Demm
Sari ball
Chelsea dey play better ball oo
I dey worried about morata ooo
Dis guy juz dey lose goal like idiot |
Romance › Re: Man Transfer N10 To Lady, After Saying Her Language Is Money, And This Happened( by johnstar(m): 9:16am On Jul 31, 2018 |
Ok |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 10:38am On Jul 30, 2018 |
Chelsea set to complete d signing of rugani, chelsea eye ramsey, chelsea are in talks with huguain, chelsea target pulisic,chelsea sumbit bid for savic, chelsea linning up pickford, chelsea dis chelsea dat Transfer window close Chelsea transfer in ; jorginho and green January transfer window chelsea sack sarri Chelsea completed d signing of peter crouch on loan  I don tire for dis chelsea news i nor go read any news again until d deal is done Useless ppl |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 7:20pm On Jul 28, 2018 |
Afolabi6046: Pedro Ole, see Morata there, he won the ball and dazzled the defenders....wow!! Wr are u watching  Wat station |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 12:19pm On Jul 28, 2018 |
William to manure for 75M??
What a sweet deal
Manure juz dey buy Chelsea players sha
Mata
Matic
William |
Science/Technology › Re: Blood Moon Thread (Live Updates: Pictures & Videos) by johnstar(m): 11:51am On Jul 28, 2018 |
lordbeans: No that is planet Mars close to it Ok thanks boss But what a wow Im so glad I experienced things like dis sha Fear catch me when i see am oo It was so clear sha |
Science/Technology › Re: Blood Moon Thread (Live Updates: Pictures & Videos) by johnstar(m): 10:40pm On Jul 27, 2018 |
Ebkyk say d tn don clear oo
Bye bye |
Science/Technology › Re: Blood Moon Thread (Live Updates: Pictures & Videos) by johnstar(m): 10:29pm On Jul 27, 2018 |
Finally saw it, but cloud dey block am sha
Shey na star dey shine beside am ni?? |
Sports › Re: Chelsea Puts £62m Price Tag On Alvaro Morata by johnstar(m): 7:31pm On Jul 27, 2018 |
Earthbound: LMAO! No be only £62 million Nor be keeper dem sign for 66milion? So weytn go make dm nor fit buy striker for dat amount?? Abegi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 9:58am On Jul 27, 2018 |
Hmm |
Phone/Internet Market › Re: Iphone 6 For Sale 45k lagos or ibadan ppl by johnstar(op): 10:08pm On Jul 24, 2018 |
Available |
|
Family › Re: 'My Wife Has A1 In Bed, Never Refused Me Sex': Man Praises Wife On Her Birthday by johnstar(m): 11:52am On Jul 15, 2018 |
qualityGod: u no longer punt? Ah bro how va na Bros dat tn don do me shege Thank God for yahoo ooo, na weytn dey gv me money now oooo |
Family › Re: 'My Wife Has A1 In Bed, Never Refused Me Sex': Man Praises Wife On Her Birthday by johnstar(m): 11:47am On Jul 15, 2018 |
 If u go Bleep dis kind man wife ehn Him go cut ur prick, ur ear, nose hand even ur head  |
Technology Market › Re: Buy Plasma, Lcd And Led Televisions For Affordable Pricein Lagos. by johnstar(m): 12:00pm On Jul 12, 2018 |
acunon: Good morning World, have a great day ahead!!!! Bros please help me what do you use in packaging ur tv if u wnt to deliver it to someone, Help i need how i can get tv packaged and sent to someone |
Career › Re: Croatian Firefighters Respond To Emergency Just Before Rakitic Played Penalty by johnstar(m): 11:12am On Jul 12, 2018 |
Hmm |
Phone/Internet Market › Re: Iphone 6 For Sale 45k lagos or ibadan ppl by johnstar(op): 1:40pm On Jul 11, 2018 |
|
Travel › Re: Awkward-Looking Keke NAPEP Spotted On The Road (PHOTOS) by johnstar(m): 2:02pm On Jul 10, 2018 |
Autojosh i see ur name for one of those keke  |