European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 10:50am On Sep 23, 2018 |
Victornezzar: You are very useless and stupid.....May long be ur frustration
We only troll here.....If u like take things serious Oya nor vx na abeg Sorry abeg Dis internet fight wey we dey fight nor b am at all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 9:37pm On Sep 22, 2018 |
Victornezzar: Calling people maggots because they don't agree on the same line with u??
Hazard doesn't even know u exist... So as Neymar doesn’t even know u and ur so called family exist Asshol£ |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 7:47pm On Sep 22, 2018 |
Now all those maggots comparing hazard to neymar can you now see for yourself |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Wolverhampton Wanderers (1 - 1) On 22nd September 2018 by johnstar(m): 6:21pm On Sep 22, 2018 |
Dex4: Rubbish. I honestly wish our bad luck continues so Mourinho can leave.
Man U is now so ordinary... Smh! Una nxt match westham Another draw  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Wolverhampton Wanderers (1 - 1) On 22nd September 2018 by johnstar(m): 6:21pm On Sep 22, 2018 |
Manure and draw 5&6 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 3:53pm On Sep 22, 2018 |
Roland17: At this rate, Liverpool may set a new scoring record in the league. Hmm bcus say dm score 3goals?? Na so Mancity self dey lead 3 0 so weytn u dey talk der  |
Romance › Re: Nigerian Man Flaunts His Old Oyinbo Girlfriend (Photos) by johnstar(m): 3:38pm On Sep 22, 2018 |
All of una wey dey insults the boy, una be hypocrites
Stupid ppl
Like say if una see white woman wey get money and she wn marry una, una nor go say yes??
Maggots |
Celebrities › Re: Kemi Olunloyo Blasts Sophia Momodu Over Reaction To Beef With Linda Ikeji by johnstar(m): 3:20pm On Sep 21, 2018 |
|
Sports › Re: Juventus Star Cristiano Ronaldo In Tears After Red Card Vs Valencia (Photos) by johnstar(m): 10:48am On Sep 20, 2018 |
GoTV: He deserves to be banned for life. He's not a team player and very obsessed with self glory. The reason why he wept is not for juventus, but not been able to add to his goal tally in Europe. Selfish over hyped piece of sheet  Ur hate for ronaldo sha Hate him or like him Nobody send u, d guy is already made Black monkey Dm go juz dey hate on person no wonder white ppl nor like una Maggot I nor b ronaldo fan Bt footballers lifestyle na d best Hope say u nor say d guy dey donate blood He get charity too Which one we nor u for,jux to comments for nairaland dey fight for likes Idiota |
Sports › Re: Cristiano Ronaldo Receives Red Card On UCL Debut With Juventus (Photo) by johnstar(m): 10:28pm On Sep 19, 2018 |
Stupid decision |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Young Boys Vs Manchester United UCL (0 - 3) On 19th September 2018 by johnstar(m): 9:51pm On Sep 19, 2018 |
chinedufrank: MAN CITY GO STILL WIN Na u wn score for dm abi?? U nd man city club una useless Man city go dey form king for epl, champions league dm go b lyk rat mumu club |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 4:16pm On Sep 19, 2018 |
hensben: Barcelona/Messi gave Neymar undeserved fame. If only Neymar can come to epl so that he will be exposed fully. Those with footballing brain know Hazard is more professional than Neymar. I dey tell person for here say hazard is better dan neymar at the moment d idiot dey talk shit even him nyash dey jealous him mouth Neymar against liverpool d guy played rubbish Hazard is better dan neymar make una nor argue dis tn again If neymar come epl walahi him go flop |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 7:37pm On Sep 17, 2018 |
Coutinho14: Hazard Vs cr7, Hazard Vs Neymar these shekpites sef,Hazard will kill to have the kinda career Ororo and Neymar has.A hatrick against relegation bound Cardiff and y'all start comparing him with his idols. I wonder what will happen if he scores at a ucl final, this thread will just shut down.
dudes a fvcking talented footballer and I admire his playing style a lot (gives me this Messi type vibe) but y'all should tone it down with the hype, sometimes y'all make him look like peak Ronaldinho. U no just get sense for head at all U are just hating on hazard Dude is getting paid every week u are here saying rubbish Maggot |
Technology Market › Re: Iphone 7 Factory Unlock 32gb for SOLD by johnstar(m): 9:33pm On Sep 15, 2018 |
80k? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Cardiff (4 - 1) On 15th September 2018 by johnstar(m): 3:52pm On Sep 15, 2018 |
Chelsea haters how market Haters will not b happy about this scoreline  |
Crime › Re: Man Caught Stealing From A Boutique In Ogun, Stripped Unclad (Photos) by johnstar(m): 3:40pm On Sep 15, 2018 |
Dm don already position tire for am to sitdown
Una sure say dm nvr burn dis man aliveso
Afonjs self |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Cardiff (4 - 1) On 15th September 2018 by johnstar(m): 3:38pm On Sep 15, 2018 |
Akeem79: 36 minuets played Possession che 74 : Car 26
Hazardous score
CHE 1 : CAR 1 Nor be ball position i wan chop oo Na winning sure pass o |
Crime › Re: Nigerian Scammer, Bayo Awonorin Extradited To UK Over £12M Money Laundry by johnstar(m): 11:09am On Sep 15, 2018 |
|
Christianity Etc › Re: Prophet Rufus Phala Gives Dettol, Bleach To Members To Drink During Service by johnstar(m): 12:19pm On Sep 14, 2018 |
Na wao
Black monkeys |
Celebrities › Re: Bolanle Ninalowo Shows Off His Mother In Adorable Photo by johnstar(m): 12:01pm On Sep 14, 2018 |
Husband of lagos
Dis guy can break gals heart sha
For film o |
Technology Market › Re: Neat Iphone 6splus For Sale by johnstar(m): 3:43pm On Sep 13, 2018 |
Post pic
70k |
Jobs/Vacancies › Re: Ways To Make Money As An Unemployed Graduate In Nigeria by johnstar(m): 5:36pm On Sep 11, 2018 |
Una don come again
See d way u even talk am like say e go easy for others |
Foreign Affairs › Re: Snake Disrupts Robert Mugabe’s Mother-in-law’s Burial. Photos by johnstar(m): 9:13pm On Sep 10, 2018 |
samista: Picture of the snake or........  Bra dey ur eyes?? |
Celebrities › Re: Miracle Ikechukwu Visits Manchester United Stadium, Shares Photos by johnstar(m): 7:59pm On Sep 09, 2018 |
tstx: i wonder hw much remain i wonder how much brain remain for ur big head Una nor dey mind una business |
Crime › Re: My N100,000 Gold Ring Stolen At Police Station In Lagos - Detained Man by johnstar(m): 7:16pm On Sep 09, 2018 |
Lol na my guy b dis na
D guy name na kelechi sch for unilag
D guy self him and police wahala na like 5 &6 |
Crime › Re: Onome Emekeme 'Onome Pounds' Assassinated While Driving In Delta. Photos by johnstar(m): 12:49pm On Sep 09, 2018 |
Or11: All G boys, fraudsters, arm robbers, kidnappers, rapists and anyone doing evil in Nigeria, get ready. There’s a new sheriff in town. You are all going down one by one. Including fornicator and liers |
Celebrities › Re: Genevieve Nnaji At Toronto International Film Festival by johnstar(m): 12:36pm On Sep 09, 2018 |
I too like dis gal vry decent and matured lady
She’s not like all those yoruba actress wey b say na so so Bleep dm dey Bleep up and dwn |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by johnstar(m): 9:16pm On Sep 08, 2018 |
Alonso so far so good
why dm nor show that replay of the incident na
Manure should be worried another 6month injury
Manure chelsea spurs barca and madrid players plenty for pitch sha |
Celebrities › Re: Gordons: I Was Born With 7 Teeth & My Parents Wanted Me Dead Because Of It by johnstar(m): 8:45pm On Sep 08, 2018 |
Na d teeth dey make am funny now oo
So dat teeth alone na blessings |
Food › Re: See The Dinner I Prepared From My Garden Without Spending Kobo (Photos) by johnstar(m): 8:44pm On Sep 08, 2018 |
uuzba: Well done OP. This is what our grandparents and great grand parents were doing before some people came to tell us that the only way to survive is to depend on crude oil dollars that will be used to fund an economy and you will receive salary from non existing jobs after spending 20years and N10,000,000 from nursery one to university degree in school. Finish come out and run about looking for job the commit suicide because you didn't get job..
OP well done once again. God bless So then go back to the village na... If u dey complain go bck to d 60s Ppl dey move forward u dey think backward |
Pets › Re: Adult Male Rottweiler Available by johnstar(m): 4:24pm On Sep 07, 2018 |
Reasons for sale?? Any health condition |
Pets › Re: Super Quality 6 Weeks Old Boerboel Puppies For Sale In Ibadan/Lagos (Negotiable) by johnstar(m): 4:11pm On Sep 07, 2018 |
Do you still have the female? How much can you sell it last?? |