Jonnyville's Posts
Nairaland Forum › Jonnyville's Profile › Jonnyville's Posts
1 2 (of 2 pages)
But he is yet spend up to a month in office and they're already screaming 'snail speed'. Haba! |
May her gentle soul Rest In Peace. Heard she died of CANCER, (SOBBING PROFUSELY |
I want to start a student magazine for my department. But i need insight of how to commence. Please somebody with useful idea of how go about it. - The materials needed and others - Also the suitable print company to approach to help me in the publishing of it (Glossy front pages). |
Boss bitch:more stufs indeed, tha\nk GOD u evn agree say guys de more fashionable. me gbadu guys die wen it coms 2 dressin, jus com Unilag and see hw d guys giv it 2 dem, we 2 much jare! |
mayb "Adoyo" cream wl b beta popcorn go stil cos wahala, xpecial ds Easta |
Why do we bother callin our foreign pros 4 dis kind match wen we cud av used Eyimba 2 prosecute d match Cos de are gud @ winnin in Naija, nt away or beta stil used Pepsi boyz, de wud av wooped d hell out of Mukina (S/L) boiz, ![]() abegi, make we 4get dis match and thnk of d next round UP 9ja!!! |
EFOSA VAL:Wetin concern u if e no sabi speak Oyibo abi u wan teach am, considering say u get 1 kind skill wey u dey use 4 guys (Musicians i mean) ![]() Cos e be lik say SAUCEKID2 na 1 Musician name o ![]() |
Try contact VICKY on the "love zone" 4 Cool FM or Sola THompsom on Rythm FM Dey wil help out, slowpoke Dont worry, i go flash u tire with my Number hidden ![]() AJEBOTA |
@EFOSA VAL ''check my profile, wallai aya e a ja. no be lie,u hear ram. am the most incredible out of NIJA straight from NIJA'' A.K.A 9ice Me i gbadu dat lyrics oo, "we always speak cool and very nicely, always try 2 run down nobadi, its 2face & 9ice b4 i 4get, liv d babe, d Guy and dat ur so-called AUNTY alone dem go sort tins out demsefs U no knw say 1day Bushmeat go catch d Hunter, ![]() |
EFOSA VAL:U sure say u tap at all? Na so una dey do o, I fit bet say d GUY beat u hands down 4 fine ![]() Ah Efosa VAL, no be u tel us b4 say u get wan kind skill wey u dey use 4 guys and u don use am 4 one nigerian actor abeg confirm b4 i jabo ![]() |
nightnurse: Guy u harsh oo, i've bin lafin my thin ass out infact i ll soon start 2 de loll (roll) 4 ground, LOL! ![]() |
wetin be dis again 4 naiaraland? una like 2 drink panadol 4 anoda man headache if she no want marry again na her probs now |
florishn:LOV DIS POST AS WELL JUST BEEN READIN AND ENJOYIN ALL D STUFFS AND ALL DAT, WHETHER D GUY WOO's d GIRL or D GIRL WOO's d GUY, WOT MATTERS MOST IS DAT THERE WAS A "WOO" ![]() PERSONALLY, I THNK D bABES SHUD WOO MORE "notin hard 4 there ooo, na just d way una dey look am" |
How many days did he spend in there b4 d rescue team came 4 him? I'm sure he cudnt hav survived in there 4 more than 12hours. It is either the wel is shallow or Water no dey there, Like a fellow nairaland sed, let him try it six more times 2 make it seven May be solution 2 his poverty will come and 'Umoru' may giv him an apartment in Aso villa ![]() |
If up till now, she stil dey distub u, Try get a sweet lookin babe dat can make her jealous and make sure say d babe dey visit steady steady even sef try dey kiss, romance,caress d babe 4 her presence all dis and more fit in the long run make her leave u, But, make sure say d babe sabi fight o, cos if d oda girl go catch her 4 corner, hey! her own don done, she go so much disfigure her, u sef go see her u no go recognise am again. |
tinkinfela:If there is any ISP i will compare with MULTILINKS, it will be INFOWEB Yes INFO-rubbish and MULTI-nonsense! Both will dull & bore ur life 2 death. But thank GOD for STARCOMM EVDO, my life has been Bright & Exciting I now browse the internet and download wit "finesse". 9a.m to 9p.m, no long thing! |
nellyholmz:My favourite team is POrtugal but i doubt if dey will be able 2 lift d Trophy D last time dey tried dey were bleeped up by Greece, Dey are like Spain very very inconsistent and Unlucky too |
I don't understand it tho of hw some1 wil want 2 commit suicide The one dat baffles me most is dat of Killing ones Family member and Finally killin 1's sef Dey sed its happenning in SA Wonders will neva cease 2 end |
Please my guy let's get the full gist, 1. Wot is ur Name 2. Wot is ur Surname 3. How come ur papa is Yoruba & u are not or is it dat u were "adopted" Supply me dis details and i'll take it up 4rm here. Funny Lot ![]() |
Please my guy let's get the full gist, 1. Wot is ur Name 2. Wot is ur Surname 3. How come ur papa is Yoruba & u are not or is it dat u were "adopted" Supply me dis details and i'll take it up 4rm here. Funny Lot ![]() |
Soundmind:Soundmind, you be Guru 2 da core see how u take list dose na wa o |
ds Xmas i will be Picniking @ d National Theatre lawn wit my KOkolet and Paddys, just d way dey want it. and probably take some shotz and dat, Do any1 care 2 join. Its an allcomers affairs!!! ![]() |
dat DAKORE girl wish she were my KOKOlet .me gbadu d babe from head 2 toe and wats dat wit da cowboy Posing, is she representin TEXAS, D advert PURE i mean, E make sense. |
I'm the 1st and only BOY in da family, followed by 4 girls! My fellow nairalanders, its not easy at all. As 4 dose 4 sistas of mine, 2 re matured babes and guys com 4 dem, i've alwayz had 2 caution dem about we guys & all dat jazz, nd 2 b careful not 2 carry d unwanted Preg. It cud be 1 hell of a work havin 2 watch over dem and advising dem, blif me we dey try o! and d coolest thin is dat dey call me "BRODA" ![]() |
sum pple seems 2 be sayin that u are 2HANDSOME and that cud be the reason why they (girls) doubt Pray! do they realy kno what u look like? Possibly a "BaBoon" The Problem cud be dat u tell 2 many lies. PERIOD |
I ve finally checked my result, and my Score is 55 My course is Electrical/Electronics. My chances is what i dont know 4 now, but i'm very very positive about it! i believ say we go enter there by force by fire! abi she una you no agree ![]() |
Me is The One ti mo really fe' Ron meaning "you are the one i truly Luv" |
I no Know wetin una dey Shan 4 here. Me i dey gbadu d thins wey my eye dey see oo. Big Broda or Big Sista africa, bliv me ee, dere thins Big OO. More PICs pleeeaaseee ![]() But come 2 think of it, dem dey spoil us wey neva spoil at all !!! |
1 2 (of 2 pages)




