JoyceAgim's Posts
Nairaland Forum › JoyceAgim's Profile › JoyceAgim's Posts
@poster.Ogun fire that yah mouth there wey u take talk dis rubbish,infact that ur hand wey u take write dis rubbish make he bend am.how u go just wake up from the left side of ur bed,think of rubbish,and wetin come yah mind na to say every naija babe won date bankers?U WELL SEF?WETIN UNA BANKERS GET SEF? u no dey shame?abi shame no catch u for face?wetin give u boldness or who give u liver chop wey u take type dis rubbish here?i wan kw?if i slap u,u go commot dis trashy thread u write put here.ur mate they talk of oil barrons,accountant general of oil companies,c.e.o and so on,u dey here they talk rubbish.infact i pity ur girlfrnd,im sure she's one local bush girl wey go fall for cheap two timing groundnut banker like you wey still dey find him pant.E-WU. |
olutomiwa:ABI OOOOO MA SISTER ,when them they shuku shuku,them no kw. |
Na wa oooooooo.wonder sha nva end ![]() |
it's so obvious now,for the sake of the kids nor ni.abi u want make he marry wowo come born MONKEY WEY DEY LICK LIME?abeg heaven help those who help them selves.so hlp ur slf and ur children most especially. |
@ poster Hw on earth can u call all gals cheap? that's an insult to womanhood.please nxt time endeavour to check and mind your usage of words here.u can't just wake up one morning from the left side of your bed and the first thing that comes to your mind is to call all gals cheap as pure water including your sister.yes some gals re cheap while others are nt.bt that does nt mean u have to name tag we all as cheap as pure water.Abeg if na play,just stop am. |
My mother.i'll let ma child go.by God's grace i'll make more babies.bt for my mother nahhh.ma mama stays because mothers re nt and cannot be two.its just one u kw. |
very true in all ramifications,wives are more faithful in marriage than the husbands. |
hw will the marriage look like?gosh, terrible |
Absolutely not.infact NOOOOOOOOO.its wrong.u married u married.forget abt ur EX.no contact shld be permitted. |
nah,no open rltnship.bt close one.infact no hole sef to peep,where the main thing can happen if u kw wat i mean ![]() |
just be ur natural self.no forming and all dat. |
Too bad, |
Is ur girlfrnd the follow follow type dat can't make decisions?sure men dnt like dat.they want a lady dat cud correct them when they go astray or wrong,and not the follow follow type,dat will just sit down and look like groundnut or maybe she's just pretending.as for you i think u re a physco.u need to be taken for proper check ups.if truly she's nt pretending,she's just her self,then u have to be happy cos u lucky,nt all girls are like dat.infact u and that ur babe sef i no understand.anyway una two kw.physco and follow follow. |
wow!!!abortion is out of the way dnt even think of it.she intends giving the preganancy to her bf here in nigeria,na wa ooooooo.since she can do dat,hw sure re u that the pregnancy she's carrying is yours?abi na somebody own she con carry put for yah head,since you follow chop inside,and you too u accept .ooo dis one pass me.did you guys go for a test? |
@klassy guy na wa oooooo ![]() |
slap,slapper,slappest. ![]() |
Come to think of it,i tot guys value a lady dat they fought so hard to get and take for granted or despises a lady they got so easily?or is it nw the other way round?if u play soft/easy to get they say u re cheap and loosed,u playing hard 2 get now and it's a different ball game all together.na wa oooo |
The most romantic gift is HIS LOVE he has for me,im o.k. with dat.any other material thing is secondary. |
once a prostitute,always a prostitute. |
y re u in a rush and hurry to get married in the nxt six months?is there something u ain't telling us? ![]() |
anyone,they re all given by God.so both male and female kids re very wonderful and important. |
na wa ooooooo.i no understand dis one.dis one pass me. |
nah i dnt think its rite.but if it happens,they both have to bear the full responsibility together.bt i think its absolutely wrong putting ur girl/fiancee in the family way b4 wed lock. |
Nva being in dis position. so i dnt kw wat to say. ![]() |
not all,some re.like ma bf .guess im lucky ![]() |
some wants to bag all the degrees b4 settling dwn and b4 u kw it,they are way too old. |
not that necessary,the most important thing is that u re married,you been chosen &lawfully wedded whether big or small. it doesn't matter.marriage na marriage.make those wey dey look for big wedding they der oo,they go dey look for big wedding tym go pass them and their papa go marry them as second wife.make them no go hussle.make them dey there. |
natural delievery by God's grace. |
that's an insult to womanhood.please nxt time endeavour to check and mind your usage of words here.u can't just wake up one morning from the left side of your bed and the first thing that comes to your mind is to call all gals cheap as pure water including your sister.yes some gals re cheap while others are nt.bt that does nt mean u have to name tag we all as cheap as pure water.Abeg if na play,just stop am.
so i dnt kw wat to say.