Stats: 3,166,478 members, 7,865,031 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 11:05 AM |
Nairaland Forum / Joyson's Profile / Joyson's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)
![]() |
Which type of phone u dey use guy abeg ![]() 2 Likes |
![]() |
$300 ![]() 3 Likes |
![]() |
hmm nah grace locate am so oo if not e for don kpai ![]() |
![]() |
Just tell us face nah steal u steal am finish ![]() ![]() |
![]() |
Strange, maybe it is a warning that something is about to happen. I pray that let it not be bad thing. ![]() |
![]() |
Incredible128:if u are in Minna, just come to my shop i have the original battery 1 Like |
![]() |
Use nixoderm ointment the one in tube form and fulcin tablet. That's what i used for mine |
![]() |
make una no worry, when just about two or three celebrities wear this yeye cloth eh u go see hw people go dey rush to buy am too ![]() ![]() |
![]() |
If u know the amount of money and landed documents wey go dey inside that briefcase eh hmm u sef go marry am walahi ![]() 1 Like |
![]() |
The bomb go spoil so many people nostrils � when person release am ![]() ![]() 3 Likes |
![]() |
E don use them do juju. May God no let us see this type of evil people. |
![]() |
The guy need make them plank am 2by2 for head ![]() |
![]() |
Chai what men can't do does not exist ![]() |
![]() |
Make them dem just bring am come Nigeria, only one strong dibya(babalawo) go pieces am ![]() 1 Like |
![]() |
Vawulence instrument ![]() ![]() |
![]() |
if i get the money i go buy the tv even duo nah cartoon network i dey use am watch, besides what's the use of money when u have it, if you no chop ur money today tomorrow another person go help you chop am wotowoto. ![]() 22 Likes 1 Share |
![]() |
see stuffs like slippers. ![]() 1 Like |
![]() |
Ahh, see live magumau abeg ![]() ![]() |
![]() |
The handiwork of an aboki man ![]() ![]() |
![]() |
Jashub:very useless set of people |
![]() |
This man is a very stupid man i swear, make e no worry, soon if care is not taken this country will b islamized and people like him will automatically become a Moslem by force. Stupid idiot ![]() ![]() |
![]() |
no give her only breakfast, give her lunch and dinner also. Mumu man ![]() ![]() |
![]() |
Na to display wetin their mama give them nah ![]() ![]() ![]() |
![]() |
8 is the best because even duo u no put meat inside the food, at least ur teeth go dey chew something ![]() ![]() ![]() |
![]() |
This man nah big fool, why e no talk say make them change Usman danfodio university (udusok) to queen Elizabeth. Mumu man ![]() ![]() 7 Likes |
![]() |
Nahwa oo, see as the wife take gather muscles abeg, maybe the man dey think of wetin e go face for house,and the wife dey think of wetin she go do am. ![]() ![]() |
![]() |
All this project going on in both the northern and south western states and non in the eastern region, haba nah seee big ojoro abeg. |
![]() |
Name am shokolo ![]() ![]() |
![]() |
The same thing with mine. 1 Like |
![]() |
Chai if i dey her class eh, nah a1 i go dey get for her subject. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |