JuanJO's Posts
Nairaland Forum › JuanJO's Profile › JuanJO's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 25 pages)
Thor3399:make I ask you question. People wey dey put fine fine girls for the store. Does it mean that the girls will dash you their products for free Hahaha. Na you wey be mumu |
luvsalamat1991:but how she go wear hijab go gym center You sef no get problem of understanding |
herkeem:Bro no be like that. Anything you like make you talk |
Damn... 65 years old rape 85 years old step mother ![]() This reminds me of a friend wey him father marry one sweet 16 last month. Ever since then, my guy man friend no dey come out again. It's either he is watching Netflix with him father wife or he is helping out his father wife for kitchen. Na my guy dey even carry him father wife go Cinema ![]() |
Hahahaha abeg make Dem kukuma separate this country. One funny stuff about this religion is that them too mumu. She go still request for female Gym instructor because make guy man no touch her ![]() That year for Malumfashi teaching hospital. You go see one fine nurse wey suppose give you injection. After the eye cutting and everything, for your mind everywhere don soft finish. Next thing vum Dem go bring one aboki boy like dat ![]() Modified abeg make una no ban me. I use God beg una ![]() |
I love girls like this ![]() But I can not end up with girls like this as a wife I hope you all understands what I mean ![]() |
This girl self you don too mumu give this Anthony Joshua sef.You kwanu wey be Anthony Joshua mercy for kwanu. Even if na kiss, abeg kiss her make she rest See as her breast be like #50 fufu before the vegetable enter Ask rock. |
See as my guy they happy. I just want to be like him someday. Broda God wey do am for you. Same God go do am for me. Ami |
Who are you in Ngwa land. Which part are you from in Abia State ?? I want to know before I can say something |
tydi:oga ur post is very senseless. North get money. No be by wearing clothes o |
Bro forget about the few Biggie's living in Lagos. I serve for katsina for 2014 I dey tell you with experience. Nobody enjoys life pass this northern criminals. Before we started driving the likes of Mercedes, all this northerners done dey drive am for long now. Dem no be business men ooo. Dem no be Yahoo boys ooo. Na politicians Sons na their papa dey cut soap give them ![]() |
Sharp Sharp!! Men dey work ooo ![]() |
Once you dey score goal for your club side. Vom the man go invite you Vam you don come back come play nonsense. I believe say some players dey even bribe am join. |
Ggg |
mosco04:Chai when I go travel? Bro if them like make them put me for zoo Per say I be monkey, as long as say month end I go see my money collect. I no mind U no no wetin man dey pass Tru for naija. |
96 million years Oyibo get time I swear. Even our scientist's here done dey join politics, no time to waste time ![]() One scientist for my road don go buy small cab. E don dey run PH to Owerri |
xeju:bros I get sense pass you. I fit swear that with my life ![]() |
41lady:Bros na only you understand wetin I dey talk. Make I go their first, to survive am no be my problem |
tatutatu:bro you are very right. |
Archtype:We have survived it here. So we can everywhere |
Elock1:exactly bro. I have never been their before but if I should. I have gained lots of experiences here |
planetx:I am not Buhari so will you say that I am clueless ![]() I think I explained my self very well ![]() |
Hahaha. Ndi ofe mmanu ![]() |
HEAVEN4444:you are wrong bro. My problem na money. I wan to dey do give away here on Nairaland. U fit dey lucky chop my give away someday |
Oyibo too mumu. You kill your self because of say them dey call you black. Abeg God I wan travel go obodo oyibo. Even if they like make them they call me monkey I no mind. Wetin concern me kwanu. I enter train with you and get up from the seat because say I be black, my brother I go balance well we'll ooo. Anything wey oyibo do go be my advantage o. ![]() |
Super story |
Thank God for social media. Fulani for don wipe out the whole of Benue without us knowing wetin dey happen. Benue has recorded over 100 deaths within a month. My question na how many people come remain for that Benue state ![]() Social Media be like Air/Breeze Nigerian Govt be like fowl nyash ![]() If air blow e go open fowl nyash ![]() |
Update about the man that was whisked away by unknown gun men yesterday at St Mary Catholic Church Nnewi. https://www.nairaland.com/6589555/unknown-gun-men-kidnapped-suspected He was abducted yesterday While returning to Warri Delta State. He is not a police nor a security agency as reported earlier. But a business man. Words from the wife " all I need from everyone is prayers and to answer my calls if it's money they want". This said man is from my home town Ekwulummiri in nnewi South LGA.
|
Nigeria Govt be like fowl nyash Social media be like air/breeze When air blow e go open fowl nyash immediately ![]() Rip to the people wey die for that Endsars stuff. That dia death weak me no be small. But na for my room I stay dey do my own protest. I no say Naija Security agencies go shot even when they see masses carrying Nigeria abi UAR flag |
As una ban Twitter for naija which other platform una go bring out? I forget say una Don bring out operation python Dance 3 abi 4. I still dey curse Emma my neighbor for convincing me vote the bundle of firewood the first time. |
Sense is very far from u . In fact ur mumu don do

