NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:46pm On Mar 07, 2016 |
Fraiser: if hin follow us go kaduna, he won keep bad man company b dat o u sef, shey only u fit work every yarinya for Kad ni, make e follow....gboju, o ti like obinrin ju |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:41pm On Mar 07, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:28pm On Mar 07, 2016 |
Rukkyola: hu told u sey me sef can not sabi english of lyf.Bera no allow me dislocate ur brain with my encyclopedia english taught and understood by I in d phylosophical sch of mental normalitation and good speaking english pple.UNDERSTOOD? Say 'yes ma' chai!! u hear english so tey na only "yes ma" my fone no underline with red biro......in fact no b only u hear english, english sef hear u YES MA |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 5:22pm On Mar 07, 2016 |
justified10: bro, good afternoon...I hail o.
how ur side brotherly, na me hail u pass. I just no wan tasi u as u don threaten say u no go brush ds week, make e no b say na boko haram go dey comot for ur mouth hope say u don brush sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:41pm On Mar 07, 2016 |
Rukkyola: OYO IS UR CASE! I like my life d way it is.i don't need a lecturer.i sabi english pas ur lecturer sef.am hoter dan fire lol.....eez not like i wasn't told ooo, i guess i shuda listened....was just trying to help. pass my teacher?? I pray make CROBBOY no hear wetin u just talk so, na English of life u go hear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:34pm On Mar 07, 2016 |
iambibi: ... Lol... Uni Lag, OAU, or UNN which one I thought we av just one university of first choice |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:31pm On Mar 07, 2016 |
Abbeyunique2: Bodija baes dey always do as if say dem no dey mess. nah apete babes we dey do now. i think i'll pass on the Kaduna offer though. apete......which kind place b dat one, i no fit eva like am, don't worry, ABBI can welcome 3, ryt? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:20pm On Mar 07, 2016 |
I open page at last, dedicating this to LogoDwhiz, kbs468 and fraih, more power to ur elbow MDCLXIII hardie14: dude, well ur jeep is of no use as my bae biotechshola bought one for me with a driver attached. just going to the next street for sharwama and no be all things person fit send maid. body too need small exercise nw. so dude back off our case.**tongue out** lol.........to dey waka for ds kind scorching sun no b exercise oo, ds kind 1pm sun no be vitamin D..na vitamin Z and vitamin Z can cause d chlorophylisis of d eye, ontripuritin of d brain, dermtrolyscalia of d skin and the baldrocitrin of the hair Don't say i didn't tell u ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:13pm On Mar 07, 2016 |
Rukkyola: beta person hi.I am rukky+ola=rukkyola.most pple do no knw dis and cal me rukk+yola=rukkyola. I dont understand good english dat is y i like to pigin yarn.thank u thank u shey u go folo me dey collect lecture from CROBBOY.......bobo yen gbona gan |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:11pm On Mar 07, 2016 |
Abbeyunique2: No vex, bro. cindy222, jubrealguy miss you gan o. infact anytime we dey joint, nah ur matter we dey always discuss. lol....elenu ni e, how u dey na.......shey all dose Bodija dey dey help u keep body and soul together sha, abi u wan folo me and fraiser go Kaduna (yarinya things) |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:02pm On Mar 07, 2016 |
Abbeyunique2: I miss u nah, even fraiser does if person no dey, u no fit mention person name, abi? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:57pm On Mar 07, 2016 |
drjoshua2000: So I no win any award? will pour petrol on this thread midnight all firemen will be asleep then. lol.....e joor ooo, no worry, dem go give u best doctor if u can prove fraih and fraiser ain't twins for real Wetin person no go see for this city, iambibi and iamdynamite just MUTUALLY AGREED to be twins, abeg make una help me find dat moniker wey carry my own prefix oo,na jub b d prefix. JUB |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:43pm On Mar 07, 2016 |
1. Beckytee
2. Fraih 3. CROBBOY 4. Biotechshola 5. Qutyjoice 6. Fraiser
cc: LogoDwhiz. kbs468 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:36pm On Mar 07, 2016 |
hardie14: Being born into your parent’s religion is the first time you agree to terms and conditions without reading them. good pm everyone.
this sun no be here ooo. and i wan comot now ehn. fraih, fraiser, kbs468, logodwhiz, alhassan, amodu, prindu, spixytinxy(where this gal go sef), blizzydodo, qutyjoice, SC31, jubrealguy, bukish21 all futarian in the house all town planner(please let me know you)
and last but not the leasþt MY ONE AND ONLY BIOTECHSHOLA. love you like mo fe daku. chop kiss. i don arrange plenty effizy and faaji for you tonite. just wrap up that deal and bring money home*wink* don't worry, m bringing a jeep over, what Biotechshola can't do, jubrealguy will do and overdo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:33pm On Mar 07, 2016 |
Qutyjoice: What's all dz? Oyehomie z not part of d list, Oya rewrite it jor. baba don go work joor, e go don tire wen night reach...he no go fit read am. Anyway m coming over tonight to tender my apology most wonderful husband in d city, I can't believe u changed him juzz lik dat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:26pm On Mar 07, 2016 |
Martinez1845: Hehehe My dp refuse to upload o lol....even if d dp upload, na just one like she go give u, Qutyjoice no fit leave oyehomie for anything in ds world |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:23pm On Mar 07, 2016 |
Fraiser: babe I see u dia, hw has been ur day, kindly wait for a few minutes am bringing an umbrella UMBRELLA.........Chai, wen me dey carry JEEP come |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:40am On Mar 07, 2016 |
LOola12: Thanks love that word love can like to do me strong thing whether it's eros, phillia, storge or agape u welcome |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:36am On Mar 07, 2016 |
ABB1: Somebody wey do well deserve better thing as reward...
The yarinya don dey wait for you self 
Good morning sir oshey padi mi......u b person |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:21am On Mar 07, 2016 |
Kbs468: If to say na female you be now, I for give you a peck on your cheek but doing that, hehehehehe you know the rest na. Den go say Yay alert.
Again, no knuckle nor hand shake emoticons on Nairaland. But come oo, Mr Oluwaseun, yes ope tosi olorun, BUT WHY IS IT LIKE THAT 
Only Romantic emoticons are available everywhere on every forum? As if each one is a sexuality section 
I think something needs to be done urgently I guess and I know that you would buy into the idea too. THUMBS UP ALL THE SAME FOR EVERYTHING TILL TODAY.  Obviously, i can chop some imaginary knuckle just d same way i gave wittyemi one but honestly....NL suppose don get all ds emoticons, since 2010 i don join..nothing don change. Better app supoz don dey sef...more power to Mr. Oluwaseun's elbow. baba, na Lafia u dey? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:11am On Mar 07, 2016 |
Beckytee: am testifying already.... gud am all I know i can always count on u...shey e wapa sha? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:08am On Mar 07, 2016 |
kitchen: WHEre d blackmailer, d lovey doveys, d english master, d talkative? who sabi d pesins i dey ask of? concernin d c awardnite, it wld b sweet if it cld b at d eve of d 1st stream. jst mara tot hehe....some monikers are just so fearfully and comically made |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:05am On Mar 07, 2016 |
Fraiser: Jubrealguy hw far u nw, I see u over dia, bur wait o, why u talk say me nd my dear fraih na exchange twins, e b lyk say u want make I teach u genetics abi? Anyway dat one no go b today but I know dat me nd my twinnie are perfect combination, she always gat my back nd help to douse all d trouble I cause in town, her character compliment mine, as regards blizzydoDo no matter wot u say, u can not come btw us, our luv is intruder proof, we cant show d secret of our true luv to anybody. As regards dat orente, never start to dey jubilate o, game can change at anytym, but always make sure u are at my mercy sha I just bn dey explain wetin my mind talk na, abt ur wifey......u can't just see what's coming.....as regards orente....ishe yen ti work |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:52am On Mar 07, 2016 |
eaglevision: gooding mawnin ma brother,no dae eye babe anyhow fa,go tru due process bros. i still remain d Minister for women affairs. lol......i dunno d meaning of due process ooo bt if it involves seeking d consent of some political giants, na to pass bqckyard enter b dat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:49am On Mar 07, 2016 |
biotechshola: Jubrealguy...no weapon fashioned against us shall prosper...me and hardie14 till eternity. honourable minister........eleyi has to prosper ooo.....lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:11am On Mar 07, 2016 |
LOola12: Morning lovelies ! Join me celebrate I'm a year older today! Shines teeth  happy birthday ma'am....long life and prosperity |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:08am On Mar 07, 2016 |
Armynu: She dey her shop ooooo.... Business is moving... Heard jubrealguy and tosyne2much will be dere all night.... Maybe you should check her (spixytinxy) there. stop there! you should see me when I was giving my life to christ yday (the 10th time ds year tho), God help me Qutyjoice, I dey oo..thanks for checking up on me, be careful sha..NL can make someone phoneless, miss rukkyola can testify Abbeyunique2 u suppose put year na, e no go funny if d guy carry u go march 24, 2010...me sha no fit help person write jamb hardie14 and biotechshola, una neva fight? oloriburuku ni babalowo ilesa oo......anyway i neva give up fraiser ashana (male) the exact opposite of fraih, my mind talk say no b u d real twin, some kind of baby exchange must av bn done in dat hospital.....drjoshua2000, wah do u think, i heard blizzydodo is about to detonate one big bomb in ur brain Madam spixytinxy aje a wa oo old tins av passed away Chommieblaq, d truth is the ONLY person u deserve is me, beckytee can testify.....d earlier d better cos I'm also eyeing that babe called iambibi IghravwelG that name tutorial was really needed, m sure many av lost their teeth trying to get d pronunciation LogoDwhiz kbs468 Dtobs wittyemi sent4rina folabiBret prophet shammak eaglevision Amodu, justified10, harique katerine......hailing y'all from this side magymagz SC31 una too fine joor pls someone should tell boboLIL to leave bet9ja alone oo, his daily quotes are quite important and CROBBOY there would be future neneeolas, pls don't give us a press release....lol, i know it's nt easy for someone who can type 50words/sec, juz try...eez nt like u r intimidating me ooo ABBI.....ah swear, u r my best friend cos no one has ever promised me yarinya before **whispering to fraiser** geh yen ti reply oo chi @ so @ phia Good morning to y'all |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:49am On Mar 06, 2016 |
Neeneeola: Apparently, you aren't doing anything reasonable so I'm not surprised. I only feel sorry for you. My brain is wet, it is wet; yet I was the best graduating student in my set, ACCA & ICAN bagged, masters degree bagged also; PhD loading (at the age of 20 btw). And my brain is wet. Get something reasonable to do with your time ogbeni. sorry oo, who asked u all ds one |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:48am On Mar 06, 2016 |
wittyemi: Ogbeni see as u dey make me laugh out loud this kind midnight, laugh wan tear my belle oooo, abeg leave those people wey dey find cheap attention. Them say we be trash n dem still jump enter us,na dem be the real trash,leave dem,dia brains don wet. They think they are the busy youths,if u ask them what they v achieved u ll be shocked at their empty brains..if they are occupied doing something reasonable, they wouldn't have found out about this thread to the point one of them said he/she read over 100 pages and can't find anything relevant, pls is this NYSC portal? (Mumu people). abeg no reply dat genderless EMPTY HEADED nanamu again Morning bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:43am On Mar 06, 2016 |
S2Saidu: Any Wattsapp grp for Osun corpers? Cause according 2 my unofficial cul I will serve in d state. Don't kno if it will change though yh bro, deres one |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:28am On Mar 06, 2016 |
ABB1: Abeg follow fraiser come kaduna, make I arrange yarinya for you too, nice one there bro... lol.....thanks bro. Besides, whats yarinya Good morning |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:30am On Mar 06, 2016 |
Fraih: Can everyone Shock Neeneeola by deciding not to 'tackle' her. Too much controversies over this same issue should be discouraged. We can just Pass. I guess i cudnt pass |