NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:59am On Mar 02, 2016 |
hardie14: for ur mind. dey console ursef dia. which husband u gimme wey i run away from. me and biotechshola love na from above. haters abeg swerve over. **whispering** they av found out about the kurukere we use to do back then |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:57am On Mar 02, 2016 |
Ellanaire: Jeese The rate at which this thread is being elongated is quite alarming, one can hardly keep up  I can always give u a recap buh first, are you single? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:53am On Mar 02, 2016 |
Oyehomie: A NIGHT POEM TO MA DAMSEL QUTYJOICE
To love is to share life together to build special plans just for two to work side by side and then smile with pride as one by one, dreams all come true.
To love is to help and encourage with smiles and sincere words of praise to take time to share to listen and care in tender, affectionate ways.
To love is to have someone special like ma qutyjoice one who you can always depend to be there through the days sharing laughter and tears as a partner, a lover, a friend.
To love is to make special memories of moments you love to recall of all the good things that sharing life brings
love is the greatest of all. I've learned the full meaning of sharing and caring even if it seems unseen and having my dreams all come true to d extent dat i wrote 48 reasons i luv u without breakin a sweat; I've learned the full meaning of being in love even though on nairaland by being and loving with you ma qutyjoice Sweetdreams..frm yur heart Oyeh haaaa! Egba mi, i tot BlizzydoDo had d best efo riro in town, ds guy don turn Shakespeare for midnight, d kind efo riro wey ds one chop, dem mix am with tortoise preeq, termite intestine and finally, some crushed toenails |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:40am On Mar 02, 2016 |
Qutyjoice: Thank you for the No4 award......My own Oye z d best u see man wey give u 48 points give u, u no ask am where e go use d remaining 52, abi u no know say na 100 points dey inside d book |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:37am On Mar 02, 2016 |
Fraiser: lol... U sha lyk to dey remind me of d past sha, nawa o...anyway as u too don pour water for grand bfor, u suppose waka on cold soil, we go sort everytin out okay egbon adugbo toh sure, awon eleyi, awon ti won fi rake ya irun, apari to n ge gallas. No sh!t bro, i gallant, no worry......... I go find one small chikito wey go just dey hep u rub body if madam don go her every Friday vigil............. Dnt thank me, one good turn deserves another |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:31am On Mar 02, 2016 |
Fraiser: e make sense lyk dat as u won free ursef from turnup men, u won go associate ur sef wit dull men... I smh for u, ur life go dey boring ehn infact wetin com sweet me pass na dat ur wife wey u won dey brink com friday nyt clubbing, I go fit seize d opportunity do wetin dey my mind since all dis days... I go rock ur wife blue black just bring her com don't worry bro, BlizzydoDo didn't see this |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:30am On Mar 02, 2016 |
OlaSalo: I just hate this. You could have corrected the error without insulting the dude. You wanted to correct him and you started with him then shifted to his school. Are you claiming never to have made an error all your life? We just need to stop this idea of embarrassing someone who makes a mistake. Its high time we started acting mature. no mind d boy jare, d tin wey pain me pass be say na me help am write jamb dat year, e still dey owe me sef but wait, y dat one sef no fit speak pidgin or he sud av tried code mixing like me, English no compulsory na...........no b all of us sabi speak am because FELLED yen ti poju..... E plenty gan |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:22am On Mar 02, 2016 |
Abbeyunique2: *Listening to james brown "it's a man's world"* ** TO WHOM IT MAY CONCERN
in order to ease the tension at my home with beckytee, i have made the following resolutions: 1) to tender an unreserve apology to my wife. so, beckytee i'm singing Akon's sorry put the blame on me. 2) to dissociate myself from bad influence and my drinking gang. so fraiser and jubrealguy should take not. 3) to go home immediately after work. no more branching of spixytinxy shop. 4) to associate maself with responsible married men like amodu, oyehomie and co. 5) that my TGIF clubbing will be done alongside beckytee.
thanks all for ya understanding. signed abbeyunique2 wall of jericho dey jeje, u say ma hin ur power fit carry, ko si weyrey, we go dey observe Anyway, I no trust madam spixytinxy again, d four baby oku wey she give me d oda day just dey turn my belle anyhow, i neva get myself since dT day, make e no b say ds woman no mix weed and all dose dangerous drugs wey i mo know wit am.............pls wiariz drjoshua2000 and the minister of health. Did i just call biotechshola, o ti oo, awon late hour wife snatcher.....God dey watch u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:04pm On Mar 01, 2016 |
Fraiser: my padi u know even need to dey find any 48 laws of power bfor u get wife for dis city, just eye any cute babe u lyk nd tell me so dat we go initiate d engagement process baba, I know I'd never regret taking you in when you had nowhere to sleep |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:35pm On Mar 01, 2016 |
Oyehomie: Lol...wettn u dey talk now...y he no fit gv 100? Na zaniness...d state of being Zanny...thats nt a big tn nah...lol..he must o na today i just dey sabi d word |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:34pm On Mar 01, 2016 |
johndanny: likely Delta I chose kano, Akwa ibom, kwara and Osun in that order, states visited are lagos and ogun state even tho dat ogu state sef is redemption camp cos i lived and schooled in lag all my life, never really did step out of the state and i got Osun my 4th choice, so i think whatever is picking d state is doing it just RANDOMLY |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:50pm On Mar 01, 2016 |
Oyehomie: Whaaat...saysss who? When, how, for whom, and whaat? I no even c ya proposal.. Na so dem dey marry lol, u think say na everybody sabi find 48 points upandan, even if i find all d whole words, hw d hell will i get to know zaniness abi na zaziness..... |
Politics › Re: Kemi Adeosun-a Victim Of Arab Islamic Intimidation by jubrealguy(m): 11:30am On Mar 01, 2016 |
mynd1: lol. It means I am busy at d moment.  dats fulani, ryt? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:23am On Mar 01, 2016 |
LogoDWhiz: Yea. Happened for the 2 previous batches Alright sir |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:22am On Mar 01, 2016 |
boboLIL:
THE MUCH ANTICIPATED MONTH IS HERE.. A NEW MONTH, A NEW DAY...A MONTH OF WEARING THAT "KHAKI".. HAPPY NEW MONTH EVERYBODY...
GOOD MORNING TO EVERY SOUL IN HERE..... STAY TUNED AS THE COUNTDOWN CONTINUES******
2016 BATCH A ORIENTATION COURSE (STREAM I) STARTS ON 30TH MARCH - 18TH APRIL, 2016 WHILE BATCH A ORIENTATION COURSE (STREAM II) STARTS ON 27TH APRIL - 16TH MAY 2016..
IT IS OFFICIALLY 29 DAYS FOR PCM STREAM (I) AND 57 DAYS FOR PCM STREAM (II) TO APPEAR IN THEIR RESPECTIVE ORIENTATION CAMPS
MAY GOD ALMIGHTY GUIDE AND PROTECT US ALL!! AMEN!!
QUOTE OF THE DAY
"THE CHOICES WE MAKE, AND THE CHANCES WE TAKE, DETERMINES OUR DESTINY"
DO YOU KNOW?
"There are only two ways you can get through pains. You can let it destroy you or you can use it as fuel to drive you to dream bigger and to work harder"
START GATHERING YOUR BELONGINGS IN ONE PLACE TO AVOID FOGETTING ONE OR TWO THINGS AHOME( FOR THOSE OF US 'FOGETTING THINGS' IS THEIR HOBBY).. destiny is wat we make it........cool bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:17am On Mar 01, 2016 |
LogoDWhiz: Yea, you will.
Just reprint your greencard, few days to camp Are you very sure about this sir |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:23am On Mar 01, 2016 |
tiippie: Good morning family,
It's my convocation today #unilag# and congratulations to all unilag peeps convocating this week. congratulations ma'am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:36am On Mar 01, 2016 |
Happy convocation to you guyz
Cc
Jubrealguy
SC31
Abbie25
And others
|
Romance › Re: She Is Disturbing My Life by jubrealguy(m): 5:57am On Mar 01, 2016 |
Iykon1313: jubrealguy it is no lie. This is true. let me try and believe small. So u don't need help cos uve made ur decision, person dey carry punana follow u upandan, u didn't even know wah kinda punana, maybe eez d one dat wee finally destroy ur life or d one dat will change ur life for good forever (all it takes eez one taste peere)but eez like u no ready atall so just block her on whatsapp bbm fb and every other social media and if she finds u via another account, den my advice for u is to attend ds forthcoming holy ghost service at the redemption camp. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:59am On Mar 01, 2016 |
eddykisses1: It is officially my birthday...I bless God for my life and the life of everyone here.
Jah bless happy birthday bro |
Romance › Re: A Simple Mind Game To Know how your Bae feels about you. by jubrealguy(m): 4:37am On Mar 01, 2016 |
Adaure4ever: Is that so? I doubt it. What abt pretence? Anyone can fake the "I Love You Too" he sud av said provided the response z real |
Romance › Re: I Need A Boyfriend by jubrealguy(m): 4:32am On Mar 01, 2016 |
Fraih: That girl is a guy so me and ds beautiful-eyed babe cn jam sumwhr else |
Romance › Re: She Is Disturbing My Life by jubrealguy(m): 4:21am On Mar 01, 2016 |
halfricanadian: organise n*ggss to bleep her
As it is all she wants is "bleep"
If u cant do it organise those who can
She go give u "projectile" space **whispering** u want to tell me you don't know op is lying, abi? |
Politics › Re: Kemi Adeosun-a Victim Of Arab Islamic Intimidation by jubrealguy(m): 4:13am On Mar 01, 2016 |
mynd1: lol. Yeahp ama nayi busy yanzun nan gaskiya.  what does that mean |
Romance › Re: Many Girls Are Just Very silly And Senseless.... by jubrealguy(m): 4:05am On Mar 01, 2016 |
Jadekitana: I live in lagos. baby, i gbadun that your dressing ooo |
Romance › Re: Many Girls Are Just Very silly And Senseless.... by jubrealguy(m): 4:02am On Mar 01, 2016 |
@op, u talk ds kind thing and u expect all ds babes (oloshos and non oloshos, ko kan aye) to rub your head, abi?
honestly the thing is this, let's say u fuvk once a week(tho e b lik say ur own go pass one), dahs like 40k a week, so my take is ds, i think d oloshos are really milking u dry cos if u r dating a gal and u spend roughly 20k(most gals no even need up to) every month, I expect u to have a lotta sex more dan d supposed 4 times a month and unlimited head.
I just expect you to be more blunt by saying u are not mentally and financially fit to run a relationship because not all gals are that demanding, so wen u r mentally ready, find ur size and nt d one dat av spent a lot to get dere asses dangling and chest mightier, nt d ones dat av bleached to stupor and av so much holes on dr nose and ear(abi u no know hw much dem spend ni, dem go need returns na).
Find ur size, dere is always ur size and fuvk everyday if u want to..............life is sweet, don't b dependent on10k to av a good fuvk
10k!!! Una dey try ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:23pm On Feb 29, 2016 |
Fraiser: notin do u bro we go relate I double sight you, thanks man |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:55pm On Feb 29, 2016 |
Fraiser: my guy wife matter dey important pass dis one o btw d unlimited browsing am talking about is only for android users o, u shud take note of dat dat unlimited browsing dey part of wetin go make d relationship sweet btw I no even fit think of another OS........... Android lo le shey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:47am On Feb 29, 2016 |
tosyne2much: Evn if Airtel gives you 5GB, you will marvelled with the rate at which it will finish TRUE |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:43am On Feb 29, 2016 |
Fraiser: I dey fear make I no com dey risk ban if i put dat kyn tin for here o, u know no b tech thread b dis, ba3 down already we will discuss dis later oya pass me that thing first before we start to dey talk wife matter.........Morning bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:11pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy: na im b dis ooo, do u care for pepper soup y not with goat meat and plenty ponmo.........where all ds ashana na, I go nid carry one go house.......cnt afford to waste ds highness. I bn don plan to forget ds place oo bt d ponmo is changing my mind |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:15pm On Feb 28, 2016 |
Fraiser: na wetin sure pass b dat o, wife don scarce for town na, sorry i mean better wife don scarce for town guy, i don use u fumble oo, u gaaz find me wife oo........cos u dey part of d people wey win hardie14 for biotechshola and i understand, lobbying for ministerial positions requires help from the high and the mighty........so wahs d plan bro. If u r planning not to help, remember I use to house u one time like that |