₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,299 members, 8,421,223 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 03:01 AM

Toggle theme

Jubrealguy's Posts

Nairaland ForumJubrealguy's ProfileJubrealguy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 89 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:52pm On Mar 05, 2016
Fraiser:
na dat one make sense pass o, as her husband b minister so, if hin get sey me nd hin wife dey roll, hin no go fit cast am, otherwise reputation is at stake, if hin won dey para I go change am to BM, I go dey collect money steadily
lol
PhonesRe: Glo Gbam Wahala by jubrealguy(op): 3:45pm On Mar 05, 2016
Dheartless:
lol MUMU
I Dey keep to my words
I nor get time for child's play
try to notify me your when you recieve your cul , so incase we Dey same state I fit show you what I can do .
small boy

Dheartless
k
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:08pm On Mar 05, 2016
spixytinxy:
come, watch ur mouth ooooo, cos I dey sell paraga no mean say mk u dey tlk to me anyhow oooo, abi u no sabi wu my husband bi ni
na wetin i bn dey yarn am na, e fit go dey use fork drink tea na......so i sharply clear am
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:06pm On Mar 05, 2016
spixytinxy:
chai, radio lagos
lol.......i shaa no lie
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:06pm On Mar 05, 2016
Beckytee:
yes oooo and u?
I tried.......gbogbo aye, i dey find u sef, i no c u
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:05pm On Mar 05, 2016
spixytinxy:
hmmmm, se u wan dey spoil bizness for me ni, Sebi I don beg u
Madam, if i don die nko, omo igboro, na hin b dose gehs oooo, e shaa mabinu
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:45pm On Mar 05, 2016
Fraiser:
miss na true u talk o, infact I really support ur opinion nd I acknowledge ur wisdom bur d tin b say we re trully d leaders of tomoro nd young bois nd gals of today, den let's live as d young bois nd gals na afterall tomoro never com, na today we still dey
lmao........make tomorrow come first, just because some set of people are NYSC-knowlegdeable enough to proffer solutions to ur NYSC problem doesn't mean dats d SOLE purpose of the thread because what the topic of the thread depicts is for us to MEET, most of u will come here once a month, nothing to offer, only to table ur problems before IFA (oracle) even IFA would first go out of point, telling u d story of orunmila and oduduwa and so many things we would never know

Registration finished 28th of feb........wat do u expect us to b doing till 30th of march discussing how we want to be the best corper, abi? NYSC site ,twitter handle and FB pages are there, u can't waste that much grammar and energy telling them u want to see your call up number today, u are here busy shouting upandan.

Anyway, if una wan talk NYSC related issue, person dey LUTH at d moment, moto jam am(prolly one of dose overserious pple),na just 500k d guy need to dey okay, he say he no wan miss camp by march 30...........account details wud b sent shortly
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:23pm On Mar 05, 2016
Qutyjoice:
Start mentioning dere names if ya sure(I dnt care)......Joseph alala that's actually where I want(so Amen to that)
I no want Osun again
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:21pm On Mar 05, 2016
JaneJoanJohn:
Thank you!...scrolling through hundreds of pages for this??It's painful
eeyaa...........i feel for u guyz
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:19pm On Mar 05, 2016
joebases:
All I see is a thread that has lost its taste and essence but now laden with childish jokes and so called fun. It pains me to scroll through pages seeking for lost info but find just nothing.
take heart bro, shii happens

the DG is ready to answer every of ur question, sorry ehn!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:52am On Mar 05, 2016
Qutyjoice:
O better that way....Twas fyn n yurs?
madam spixytinxy gehs almost broke my head but as at now, I'm hale and hearty. how's oyehomie na, e don go work?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:49am On Mar 05, 2016
Qutyjoice:
Lmao, you'll go to borno.....Even if it's that way trust me the word love z strong.
e b lik say ife yii gidi gan oo bt no forget say no b u b d only person d guy dey use dose lines for ooo.........lipssealed
Qutyjoice:
Yeaaaaaa. Both Lag n KD in common
1. Kwara
2.Kaduna
3. Lagos
4. Edo
I dreamt u were given kwara........in case u wanna doubt me, my other name is Joseph
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:46am On Mar 05, 2016
Qutyjoice:
Lol.....Osun pple are pretty o(go dere first n testify later) I cnt shout.
people, now u r adding d old men and women and d guyz..........i am ONLY concerned abt d babes. Sha don't shout, make i sare go there go see first
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:44am On Mar 05, 2016
Qutyjoice:
Yimu
no allow son of man see say u dey yinmu ooo, e go think say i dey lie
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:42am On Mar 05, 2016
Beckytee:
my brother, I dey here oooo. hope u are gud
babe, shey u won't marry me lik ds, eez like ur hubby Abbeyunique2 no miss u, e. just dey drink upandan for madam spixytinxy shop......in fact, he dey boro loan from microfinance dey drink buh i just find out say i too dey overmiss u. My house is open.

shey u had a wonderful friday night?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:40am On Mar 05, 2016
DTOBS:
cheesy I swear, this jubrealguy Na crazeclown...reminds me of a jubril guy in my fac den...cheesy
lol....,dem wan vex me ni jare buh holy spirit sharply take over....anyway na Jubreel

how u dey na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:38am On Mar 05, 2016
JaneJoanJohn:
For your mind,you said something mind blowing abi??
i don't even know d meaning of mind nt to talk of blowing, the truth is some people actually opened an account just to be on this thread.....i av a lot to say but they don't worth my kilobytes.

I see this is our first convo, thanks to attention seekers. hope u dey gbadun ur weekend welwel
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:34am On Mar 05, 2016
Fraiser:
lol... Baba I dey always feel u wyning, notin stain u my guy... As for spixytinxy she self dey find opportunity
lol.......baba no do ooo, I heard she's befriending one of the creme de la creme of d city, ur political ambition should be worth more than d need to b with one iya oniparaga
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:32am On Mar 05, 2016
spixytinxy:
ahn ahn which of my girls b dat, I sleep well ooooo, hope u go reach my shop today so dat u go fit spend d remaining salary
**raises eyebrow** d one u collect yesterday never do u, anyway.........i dey come tonight sha, pls plenty of ponmo sud b available
PhonesRe: Glo Gbam Wahala by jubrealguy(op): 11:27am On Mar 05, 2016
Dheartless:
you and your entire family na fools o go tell the mods grin
lmao........come GC na if e sure for u
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:39am On Mar 05, 2016
Dheartless:
first comment I asked a question related to an info on nysc

second comment I support a post that suggest that this thread should be mainly on nysc update and related issues

third comment is to answer your question

fourth comment will be none


thank you

Dheartless
oga carry ur mata go TVC joor
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:30am On Mar 05, 2016
Dheartless:
the reason I have refused to comment on this thread untill today

my opinion though
I agree with you
y u come comment, u just felt like flowing wit d flow, right? It's tempting, i know.......pele
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:29am On Mar 05, 2016
BukkyAdeyemi:
Hello children.... I can see my comment provoked tongue some people here but trust me that's the truth, I followed this thread thinking that I would be getting info pertaining to nysc but only seeing childish stuff.... The earlier you know that you grown pass all this childish stuff the better.... good morning
go greet ur papa good morning first

anyway good morning to u too
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:48am On Mar 05, 2016
AdunniIwo:
How do you want your 'k'? Uppr case or lower?
ahn! ahn!! Madam..........lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:31am On Mar 05, 2016
swagifted:
I strongly concur.
e just dey do me like say make i dey insult people ds morning buh then i strongly resist such temptation in Jesus name

good morning ungiftedswag
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:15am On Mar 05, 2016
FolabiBret:
Good morning mai pipu. Aw una dey? As ah been don dey 'off' since, ah don miss una gan. I bin dey hear say printing of CUL na March 24-30th abi nkan. Shey dem wan meu dey print CUL for camp too ni bai?

Then, @ Qutyfjoice and Oyehomie's love ish--person bin dey vouch for Oyehomie. When d person wan cohn spoil efritin, e cohn talk say 'though e never sabi am nor follow am relate.' well, d matter na small matter. If una, 'Oyehomie and Qutyjoice' feel say ur body don dey do 'tinkonko' make una step-up d love game. Who knows what's to come?

As per d awards wareva, I dey hail everybody wey dey involved--be it active or passive involvement. Kudos to dem Logodwhiz and kbs468.
To my niggers wey nor even kia to fain son of man, as I nor gree come online, una weldone o. Cc: DrJoshua, Abbeyunique(oloruko mi), Fraiser, OlaSalo, Jubreal, et.al. Meanwhile, where Sunnepa dey since na.
To my ladies dem, I hail una. Cc: Fraih, Spixytixy, qutyfjoice, bolagabriella, missoyin, et al.
To my Great Ife peeps, I dobale for una o. Cc: Dtobs, Sen4trina, Olasalo, Akara ogun, et al.
To all other unmentioned monikers, nor vex o, I nor get pass 40kb memory ni o, and we plenty gan for here--like 500 plus or thereabouts: reasons why I canuh tag efribody.
My last piece goes to Aunty BukkyAdeyemi. Fine, we may be kids--but 'we are all we are.' We've stuck to one another through thick and thin, and we've all made tremendous progresses, by and large. If as kids, we could do what some adults, even, cannot do: then we'd rather remain the kids that we are.
*hugs her* I know u need some love baby. We have enough to lavish on u, dear.
*bows and takes his leave*
and seriously, i bn dey think abt son of man for my mind ooo buh i no just gree type am.

Good morning bro
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:09am On Mar 05, 2016
BukkyAdeyemi:
To be sincere majority of the people here are children, childish talk, childish argument, childish interaction, prospective corpers for that matter.... 2go kids
lmao, pls let's show some love.....she obviously needs one at the moment

Oyehomie, some poetic lines will do

Fraih, how are u na and where is beckytee
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:59am On Mar 05, 2016
Oyehomie:
Lol...i noo blame u..eni ti o ni iru eni, ko'le monyi eni...(u can't kno d worth of gold if u no kno say gold)
because i no get babe for city, u wan dey enter me, abi?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:47am On Mar 05, 2016
Qutyjoice:
Let's leave dz for another day(lol)
me juz dey hope say na so d oda osun babes fine cos for one year to make sense, u need to be around fine people
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:41am On Mar 05, 2016
Qutyjoice:
Wait yu pple shd help me out o. What do yu guys think about me n Oyeh, dz is no more shereshere fah.....He's takn dz tin too far n I'm beginning to love em truly(lol), yu pple shd com to my aid now..... Could dz be true love? I don fall kpa, NYSC yu na see yur life, since last yr for that matter(okay o) anyway I'm out....



Oyeh love yu muchos
lol.........he'd be so happy to see this.......don't worry by d time NYSC give u borno, oyeh Ogun, everything go reset back to normal. For now, dey enjoy yourself jare
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:30am On Mar 05, 2016
Qutyjoice:
God forbid. In our house I do d cooking, I wash, Na me dey bath em sef if yu no sabi....Na today get as e be n pls leave my husband out of dz. Tanks
okay, I don sabi now, mo ti dake

How's your night pretty??
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:15am On Mar 05, 2016
tosyne2much:
Egbon, e no go bad if you control olosho too, as body no be firewood cool
U see the one i send u? d short abuke one. Manage am, d better ones no dey around yesterday.

Morning bro

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 89 pages)