NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 6:11am On Mar 05, 2016 |
spixytinxy: tosynetomuch jubrealguy don pay for ur drink ooo, me go soon close ooooo bt my girls dem stil dey, ur moni na 25k now, dat tosynetomuch too like paraga d way fish like water. Abbeyunique2 owo mi da A great night, it was Madam.......hope u slept well? E b like say ur gehs break bottle yday ooo, infact one dey plan to forget botu inside person body buh was to drunk to remember. Anyway, i drop 30k, 5k for some subsequent faaji Abeg, u and Abbeyunique2 noise dey disturb me, hangover still dey body, I wan sleep |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:20am On Mar 05, 2016 |
spixytinxy: nd blizzydodo go dey defend fraiser oooo fraiser na alagbari na, and based on fine boi package plus d powerful influence wey d guy get........madam, if na u nko abeg i go like top ds orijin onike wot 2 orijin onigo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:17am On Mar 05, 2016 |
spixytinxy: ur moni na just 15k, ur orijin don block sef, d isi ewu. Stil. Dey gbono feli feli madam. madam, abeg no tell me say u ready close tonight ooo because na here me wan do my vigil add tosyne2much money join, comot abbeyunique2 own, jow much e b lik dat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:12am On Mar 05, 2016 |
tosyne2much: Egbon, make I sit beside you make we follow shayo small baba, seats plenty joor, no worry....order ur own, i go pay......my ashana go soon enta.......na she i dey use orijin onike for.... Ori yin fokasibe sir, abi make i arrange one oshofri for u ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:08am On Mar 05, 2016 |
spixytinxy: haa fraiser u kala gan oooo no b just kala, plus daju sef.......omo wobe male |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:06am On Mar 05, 2016 |
CROBBOY: I really see all your mentions great people. I will particularly attend to them later.
I have to prepare a Powerpoint presentation now for tomorrow.
See you later friends! if that PowerPoint presentation no concern GC, we no wan hear am anyway, how your PowerPoint presentation |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:03am On Mar 05, 2016 |
Fraiser: e make sense lyk dat as u don dey bring ur salary, infact awon bois ti n je gbese sile de e, beckytee ur husband don join eruku guys for spixytinxy shop wit hin salary o, u fit go soak d remaining garri wey dey una house make hunger no com use ur nose do trumpet, by d way my wyf don go vigil trutru, ashana lole se lale yi mehn oya,make una add everything up, how much.........madam no tell me my orijin don hot nor my isi ewu cold, e joor ma......e ma fa werey loyan oo (no go draw mad woman breast oo) |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:53pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: And ya done preparing? no ma'am, we were only preparing for the real preparation dat time |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:16pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: God forbid. In our house I do d cooking, I wash, Na me dey bath em sef if yu no sabi....Na today get as e be n pls leave my husband out of dz. Tanks no vex ooo, yoruba don talk am already, iyawo ni olori oko.,...sorry, e b like say i quote am wrong....lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:13pm On Mar 04, 2016 |
spixytinxy: ehn ehn, oga oooooo me don first no say dat Qutyjoice way no pure at all despite all d 48pts, all d poem, all d kegs of palm oil, tubers of yam and all d 201 gods dat were appeased. who would v believed all ds wud happen to dat bobo. anyway, mo ti jawo n be make dem no turn me to eke adugbo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:08pm On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: Abeg, where z dz place like dz today? So dry n boring.
Shoutout to my pple, Oya yu guys shd com out o
Fraih(my Sist), Fraiser(my brother),Oyehomie(husby),Brimmie(husby's paddy),LogoDwhiz,Kbs468,DTOBS, SC31(fwendship mi), Magymagz, Spixytinxy (streeet-mama), Hardie14, Biotechshola, Ms Oyin, merikms, LudaChriz, Abbeyunique, Jubrealguy, eaglevission, Blizzdodo(iyawo egbon), shammak(sister's husby), Village goat(The only goat in d room)my hand z paining me n others(sowie couldn't mention yur name but yu are also part of them, you yes you.....Oya yu guys shd com out by the way I'm hungry. we dey prepare for camp, na y e dry dat time |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:03pm On Mar 04, 2016 |
Magymagz: swthrt mi...'m ryt hre maggi maggi........dem tell me say u fine, make I run go check cos awon oloyinbo said seeing is believing |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:02pm On Mar 04, 2016 |
spixytinxy: lol, I c u ooo Qutyjoice, Sebi dem say u sabi cook well well y u come dey hungry now Sabi wetin  ? u neva hear say oyehomie don turn gbewudani, na hin dey cook, dey wash, dey clean, dey fetch water.......shey u no kno say since dem don marry,d guy no gree fat again, anyway no b my mouth u hear am ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:57pm On Mar 04, 2016 |
hardie14: wtf*****.meehnnn i don lost for this page patapata. how am i suppose to read 27 pages?? abeg sombori shd please summarize whatagoan.
all my people i hail una in HD ooo
jubrealguy whats popping
ife temi nikan, biotechshola how you doing. come home early today i have prepared special something( in every definition for you only). besides reeling the loss of a potential wife to one minister like dat,I guess m fine. na Friday nyt ooo, dnt let biotechsola dull u ooo, i dey madam spixytinxy shop dey wait for ya |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:54pm On Mar 04, 2016 |
Oyehomie: Babe...Seriously i almost fainted to day cos d work unit was actually tu much..tryin to work till 25th so i can b qualified for full salary ni jawe.......ma boss ma workaholic..he blivs d more u work d more ur entitlement lol.......na pple like una dey carry 100 alabukun go camp wit 240 karaole.......no go kee ursef ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:51pm On Mar 04, 2016 |
Fraiser: bae I don enter, emi pelu gbogbo crew mi (me nd all my crew) baba, as i enter like dat.....just dey enter madam spixytinxy shop, go order down....carry guyz go, i dey come cos i hear say ur wifey don go vigil. Madam, orijin onike ati isi ewu, e ba mi package e sile, i dey inside go slow.......wit my SALARY |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:21am On Mar 04, 2016 |
MDLXX Fraiser: dont mind him jare, he came wen av decided to take a break from active service in order to enjoy more passionate tym wit my wife, e for experience wetin den dey call trouble lol..... How's BlizzydoDo na........bn a while |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:47am On Mar 04, 2016 |
LudaChriz: Pack well boy **in psquare's voice** no start wetin u no go fit finish
Meanwhile, r u d real ludacris abi u just dey boro name upandan |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:44am On Mar 04, 2016 |
Qutyjoice: Nope I dnt share Brother's love..lol....Good a.m which kind of love do u share oo, cos me don't mind avin any amount ooo, even if it's just an ounce Ur pishure is ravishing |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:47am On Mar 04, 2016 |
Fraiser: Good morni to all d citizens of dis awsome city, my special gud morni goes to LogoDwhiz nd kbs468, I wish to tell u guys I respect u both so much. My affectionate gud morni goes to my gorgeous wife blizzydoDo, d best twinnie fraih, my awsome sis qutyjoice, my second **** to be merikims nd my inlaws shammak nd oyehomie, I doff my cap to all dem my sure padis, abbeyunique2, jubrealguy, DTOBS, crobboy, spixytinxy, terrymason, adusco, IghravewIG, brimmie, dejiconde, justified10, armynu nd all d esteem monickers I cudnt mention. I luv u all so much baba, i dey hail u from this side. Qutyjoice: Bro you are sighted....Love you too. won't u love me too. Good morning |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:54pm On Mar 03, 2016 |
yanabasee: It's cool bro...... Wish you goodluck....! wish u d same bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:54pm On Mar 03, 2016 |
CROBBOY: Alright. I will arrange for a teacher tomorrow from a neighbouring Community Primary School Primary school bawo, i don sabi A for Apple already na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:50pm On Mar 03, 2016 |
CROBBOY: I dey hail you o!
Between, what are these word Oyehomie? cc: Oyehomie, we need an hat trick here |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:48pm On Mar 03, 2016 |
yanabasee: Alright, thanks.... But nysc said they've reset all old callUp numbers and generated new ones for all PCMs... That it was to serve us better and also said we should disregard all rumours about posting...
I'd posted the link to the precise tweet... But I dnt wana get this anti-shit spam thingy banning me...
But shat... How have you been? reset my foot, d old CUN, d new CUN, d CUN on d supposed fake CUL...dey r all d same( talking bou my own ooo) Abt disregarding all rumours, wat do u expect dem to say...tell me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:59pm On Mar 03, 2016 |
SlyphN: I'm SlyphN Unn graduate, a proud Super Lioness,lol* I really roar with pride* dept of Accountancy, A16. can i be the lion to ur lioness  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:27pm On Mar 03, 2016 |
Oyehomie: His BIG WORDS-BELLY abi...? confam |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:16pm On Mar 03, 2016 |
SC31: hmmmmm speak louder ma |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:22pm On Mar 03, 2016 |
Fraih: I was actually catching up with previous comments.
WOW!!! I see it as a great honour to work with the commitee which will be responsible for the collation of awards and fostering of Love, Unity and Peace in this city.
I believe I have earned some people's trust here for me to be nominated, Thanks for believing in me and seeing me worthy, I humbly accept the nomination. God save Shammak say i no quick enter ds city, d guy for hear am #fraihisdbest |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:11pm On Mar 03, 2016 |
Fraiser: baba wetin b d needful dat I hav to do o? after all I emphatically said it yesterday dat am not interested in committee, why should a function be imposed on me IMPOSED is a big word my brother, i remember wen Fraih was first nominated, she appreciated d nomination and she made it known den dat she doesn't want to be a part of the committee because it will deprive her of any award and wen she saw 7 nominations, she was really awed.......u had abt 4 nominations, it just showed how much u r loved and u didn't even appreciate d pple dat nominated u.........didn't really like dat. I guess everybody knows u ain't interested, but dey cud av known in a better way not d omo ita way(lol). So Fraiser is out, let's move on. But baba, if u comot for ds thread lasan.........make i no talk wetin i go do u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:52pm On Mar 03, 2016 |
hardie14: then you must be an engineer, architect or town planner na dem dey get that kain ratio of boys to girls. sharp geh, Engineering ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:48pm On Mar 03, 2016 |
Una dey fuvk up ooo.......... e-award, e-committee, e-husbands, e-wives, e-kisses, e-romance, e-friends, e-city, abi una dey c unasef ni cos SC31 wey dey my sch sef, i neva c am before........y we wan dey carry ds committee and award mata for head. I believe Kbs468 and LogoDWhiz are just trying to make here lively, nothing more abi una wan put money for dere account ni cos d way dose guyz dey do some official typing on top all ds play play things dey make me dey ask myself if ds city really dey somewhere for ds country, the least we can do is just to appreciate dem not telling them dey are starting something dat doesn't make sense. It's simple, if u are nominated, just say "i don't want" and they will replace u wit someone else. Wittyemi, anyone dat can deal wit loosing an e-award should either go back to primary 6 or be flogged mercilessly first thing in camp so the brain can go back to default mode.
Everyone here is just like an actor and fraiser u know dat well so i expected to just take ds as a joke, we all playing one role or the other just to make ds place lively till we all carry our black, brown and yellow asses to camp.
Fraiser, as my personal person for hia cos i bliv say i don carry our friendship comot for e-level u need to do the needful pls
Abbeyunique2, i double sight u for dat comment
Kbs468, God bless u, u r too much brother.
CROBBOY, Pls i need an English teacher |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:25pm On Mar 03, 2016 |
Kuronima: Thanks. I meant 9. Are you familiar with lagos city?.... It was from shoprite in Victoria island to Obalende... Should be like 30mins drive minimum with no traffic jam. doesn't mata if m familiar with lagos buh hw person go waka 90km, even some moto gan go complain.........meanwhile which kind waka b dat one shoprite to obalende........... |