NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:54pm On Feb 25, 2016 |
MemphisDepay thank you ooooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:09pm On Feb 25, 2016 |
Shey na like ds e go dey dey
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:54pm On Feb 25, 2016 |
Abbeyunique2: carry 5 sure games(WIN OR DRAW) for bet9ja with 15k. trust me, u will give testimonies lmao, ds just made my day.........quote of the day |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:30pm On Feb 25, 2016 |
boboLIL: jubrealguy oga oh....fine oh,,, I'm on the profit side tho I lost huge money last nyt... ATM cut my ticket last nyt... I greet u.. lol....... Brotherly, e no easy, d koko b sayna we go later see their end |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:09pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: no lele nigbayen, I go dey expect u washerey........gbayii |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:04pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: i just dey pity u, she go just help u spend ur money finish nd she go comot go help dat guy spend hin nyt, u beta wake up we no fit sare rush into conclusion like that |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:01pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: lol... I no regret say I quick marry o, as u can see my salary don dey stay for my hand, unlike bfor wey I dey spend everytin for buka, club nd paraga joint, me sef don dey invest all tanks to my blizzydoDo, if for say u don get better wyf lyk me now, ur life for don change, u go don get savings, build house nd comot dat one room apartment wey u don dey live for 15 yrs. *whispering inside my mind* I no pray make u marry sef because I still dey see free drink for ur hand ehn! ehn!! Eez dat y u chose to open my yansh outside cos of BlizzydoDo, abi? Ko si problem, bachelor dey suffer ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:58pm On Feb 25, 2016 |
SC31:
how far na,are you a unilag alumni yh........sure, guess u r one too....Fac of bus admin, ryt? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:55pm On Feb 25, 2016 |
Kbs468: Yes nauw! You no know say there is nothing like p square at the moment again? So they can't be the ones singing
E get as e dey do mi do mi
Do mi I do you, God no go vex, Man no go vex
And that coming from a sweet and delightful beautiful lady like you address her is mouth watery
And hmmmn my Olasum is coming back with a bang! u sef..........ur mouth too sweet........ahn ahn 3 adjectives in one sentence.......kilode! Ah dey suspect u oooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:36pm On Feb 25, 2016 |
MemphisDepay: . Tell him to pass to me too. Otherwise, I go dey wire shot ni o. Infact na Lingard I go dey give ball fr d oda side e just occur to me say na pple wey i old pass dey lead our attack.......all ds 20yr old boiz........sorry UNITED |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:33pm On Feb 25, 2016 |
SC31: Hehehehehe yes o it must so that soldiers won't trouble you guys too much,meaning as una head dey shine under the hot sun una go come dey sweat den d soldiers go come think say una don tire  don't need to explain much.......gorimapa all the way |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:29pm On Feb 25, 2016 |
MemphisDepay: I no go pass to am o. Lollll u no dey hear me.....2 goals, 2 assists. Chai!!! Owo ti jona |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:28pm On Feb 25, 2016 |
hardie14: like fraih i dig ur pix oooo. abi na u make me like u photo. either way i like you and your pix** is that called tripping?? well i dont know and i dont care.*** first, she no sabi me........now, I'm not just getting 4 plastics of baby oku, now na tripping things, Abbeyunique2, LogoDWhiz, fraiser....abeg, where the most expensive place for this city dey, I wan go set one kind expensive record for there wit this beautiful woman |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:23pm On Feb 25, 2016 |
MemphisDepay: I fit do am... I fit score two goals.. But that fool who calls himself Martial won't score o MARTIA........ omo dudu yen, omo lomo yen, sha pass to am today, we don tire for those yeye shot |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:18pm On Feb 25, 2016 |
BlizzydoDo: t has do, dnt corrupt him any foda 4 mi dey say when u see a man staying away from home crawling tru every pub in the city, u blame the..........I no talk say na the wife ooo cos husband and wife mata, me no dey oooo Seriously fraiser, u see why i bn dey tell u dar time make u no quick marry, anyway attend to your booboo *whispers* u can always tell her u coming to my side, no worry, spixytinxy no go cast u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 4:08pm On Feb 25, 2016 |
Oyehomz1: SC31... baba.........wait till 11:45pm na Patience is virtue |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 3:56pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: hmm hmm na tru u talk bur fraih can always metamorphose into fraiser too. in dat case d association is mutualistic Is Patrick Obahiagbon going for service again? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:35pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: if i talk say i born again nd i no come dey take annointin water, which kyn born again b dat one? dat orijin wey u talk na annointin water from holy breweries. oya na........ko si weyrey, wey d rest |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:30pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: ohh twinnie stop saying dat, u know am not famous without u, u brought me to hall of fame. u re d best babe u see there's always a FRAIh in FRAISER |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:07pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: Tanks my real G I proudly doff my cap to u in d most humble manner. Eyan mi, no worry we go gather go use 2 cold bottles of orijin soon. Abi ur born again reach dat side too? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:05pm On Feb 25, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 2:04pm On Feb 25, 2016 |
MemphisDepay: smiles.. Consider it done. How much you stake on top my head! 100 box but as e sure for dem say u No fit do am, d odd na 350pts, so u know hw much we talking abt here |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:36pm On Feb 25, 2016 |
E don tey i open page sha Dedicating this to the famous twins Fraih and Fraiser merikims: yes thank God please how can i check my call up letter. Pls don't give me that receivesense.aspx Lol Sup wit ya! MCDXVI |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:33pm On Feb 25, 2016 |
MemphisDepay: how many goals u wan mk I score? just 2 plus 2 assist, no fall my hand oo, i don put plenty bar for ur head ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:31pm On Feb 25, 2016 |
Fraih: Jubrealguy, no think say I dey stalk you o, of course I don marry for this city, bet if I see good thing I no dey keep quiet, Your dp is dope! Nice one! You sure say na Naija you dey so? baby pls, my heart cnt melt no more, e don tey i bn dey eye u bt I heard abt ds holy matrimony, one one of the greatest of all time in this city, one of the oldest couple ever. In fact,d fact dat u r married to the very good wicked spiritual both fake and original prophetic prophet Shammak scares me wen m quoting u buh as fraiser my padi is a member of d family, i feareth not. About d naija thing, honestly naija sun dey burn my head lowolowo Thanks hun! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:11pm On Feb 25, 2016 |
Fraih: Ahhhh Fraiser!!!!!!! Bet why? Rara o. Common! Qutyjoice hasn't done anything wrong na, so far she has been a good girl. Kbs468, Oyehomie, Amodu, spixytinxy, Jubrealguy among others can attest to this.
Na you suppose think am well o fraiser.........eez a true buh d gal mouth........ehn!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:10pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: baba no b fear of divorce b dis o, I just dey experience wetin dem dey call tru luv now as i don decide to dey faithful, if na fear of divorce u know dis city no dey lack beautiful bae na... i guess u know wot i mean y i no go know wetin u mean.....e be like say oga LogoDWhiz or whoever dey in charge dey look all dose babes passport before dem allow dem enter ds city. Anyway, i can see u r enjoying the faithful life **thumbsUp |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:05pm On Feb 25, 2016 |
MemphisDepay: na only two states I select o. Osun nd Delta. I be won wrk that osun ni o. okay na, sha score for us today |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:54pm On Feb 25, 2016 |
MemphisDepay: change wetin our supposed state of deployment na (OSUN) |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:46pm On Feb 25, 2016 |
MemphisDepay: Osun Corpers!! where una dey!! anything, dem don change am? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:43pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice: Yawn.....Too long to read......Tongueout shebi mo so fun e......d boy na confam alakowe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:39pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice: I should try and speak Yoruba for d first tym, abeg ta la won? I'm not part of yur family fraiser(get that)lol.....I'm into bae only(one and only Sist @fraih)......Let her do proper introduction rather. I go like watch this drama finish |