NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:11pm On Feb 28, 2016 |
No b me go read all ds pages
Tell every arsenal fan to take heart, RASHidi came with a red hot FORD today buh una no get shame ooo. OZIL SANCHEZ RAMSEY lost to RASHFORD, FUSO-MENSAH and WEIR
BoboLIL, how market |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:04pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy: Sebi I don tell u to come collect am since u and I know say na tonight i need am pass...... Ironu is the last thing i need ryt now.....oya oya tettey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:00pm On Feb 28, 2016 |
chigsboss: and u too to be honest with u sir.....to be very candid and sincere with you sir.........U really acted like one Sorry sir |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:58pm On Feb 28, 2016 |
BlizzydoDo: jez make mi vex & dat efo yuu go chop am 2. Gud morning chop wetin too? Sorry madam, efo has bn banned for every male specie in d family, eshey....... Eku ife Blizzyeforiro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:53pm On Feb 28, 2016 |
FolabiBret: Wossop here o. CUL don dey o. Na Imo dem post me go o. r u serious |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:52pm On Feb 28, 2016 |
hardie14: jubrealguy and biotechshola; which of you was posted to edo state in the fake callup letter??. remember that word well FAKE |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:50pm On Feb 28, 2016 |
SC31: UNILAG ALUMNI RECEPTION, MARCH 2The University of Lagos Management, as part of celebrations for the2014/2015Convocation Ceremonies, An Alumni Reception for the purpose of receiving new and old Alumni Members has been scheduled to hold as follows:Date:Wednesday, March 2, 2016Time:6:00p.m.Venue:Staff School Hall, University of Lagos Cc jubrealguy Moete Abbie25 and other unilag peeps copy that Thanks |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:47pm On Feb 28, 2016 |
hardie14: really!!!
spixytinxy its a done deal na biotechshola i dey follow go ooooo. nysc dey carry us two go edo go see oshiomole.
jubrealguy sorry na HIM i dey follow ooo.. but no worry if he Bleep up i go decamp come ur side you hear. take kia and chop small kiss. I envisaged ds frm d very onset madam i-no-get-work spixytinxy enter d matter buh seriously, out of all the Governors in this world, na Oshiomole u wan go see.........asin Oshiomole (Obasanjo the second) If Bleep up dey, no cum my side ooo, cos dat biotechshola face b like person wey go dey beat hin wife so no near my side with a blue and black beaten red coloured face. Make i sare kiss u sha so that nigga can tell me how my lips taste on ur lips. Once i get babe for ds city, aya yin go a a (una go fear fear) Fraiser, how e go happen na, bachelor life ti su mi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 7:37pm On Feb 28, 2016 |
biotechshola: I was posted to EDO...didnt u inform me about the already created thread for Edo PCMs?.
  I dey gbadun u..........well done, u dey do like say ur heart and might no dey on top d babe, everytime, u go dey type like say na one kind press release, dey form oloyinbo up and down, shebi e ti fi EDO ride mi........ko si weyrey, dat one sef dey. Thanks for ur advice on the drinking part, I don stop teytey. Madam spixytinxy, abeg where reez my 4 baby okus, abi una wan ride me on top dat one again? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:53pm On Feb 27, 2016 |
promo4: I just hope manchester united win arsenal tomorrow despite injury worries..that would definitely make my sunday colourful.  Do not worry bro, your Sunday is already colourful because we are definitely gon kick some ARSE tomorrow |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:51pm On Feb 27, 2016 |
Abbeyunique2: *listening to bob marley Redemption song . Ekaale o G city, hope you all had fantastic day, i'm sure spixytinxy would be expecting me at her shop as usual but kojo, my wife don return and she no too like alcohol, so jubrealguy, eaglevision, fraiser can finish ur brewery tonite, i'm not interested. let me get back to my wife cos we have some catching up to do *winks*. all of una dey form gentleman for una wives, abi? Ko si weyrey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:50am On Feb 27, 2016 |
chigsboss: it has become of public notice dat most members of nl esp d pcms spend more tym on this thread than dey do at home or work, tym which should av been used productively is being languished here,i therefore call for d suspension or restriction of access to dis thread weyrey rey ooo, e gbe ooo, e ma je ko salo oooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:41am On Feb 27, 2016 |
biotechshola: hardie14
you may check my profile now.
Request granted. Minister, u go like woman ooo, okay! She has seen, so pls can u try not to obstruct her view cos I think you are not letting her see me clearly. Ma try mi oooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:29am On Feb 27, 2016 |
Fraiser: lol... I can see now dat u re really a village goat, infact we need somone lyk u here, all dis our yam nd casava peels wey dey waste for dis city too much, u are welcom again baba werey ni e.........lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:25am On Feb 27, 2016 |
BlizzydoDo: liv my husband alone na, infact unfrnd him pls. He z turning a new leaf & yuu want 2 b in d way of dat, ejhooor oooooo dat efo u give am chop...........na today e go vomit am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:19am On Feb 27, 2016 |
Fraiser: kai na which elderly man u go meet wey giv u dis kyn advice? now i can see u want to marry my sis, na because say u want enter back door com carry my sis bfor na hin make me lock d door, en en now i can open d door for u, but bfor i talk go buy prayer drink come so dat i can bless d union, oya dide gbera nle lol......... Na ds kind thing we dey see u........... U juz dey get everybody reply for hand |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:11am On Feb 27, 2016 |
Fraih: New tweet from B.Fraih @bukkiefraih
@wittyemi101, I've got a question to ask the guest speaker. How does he manage the lambaste and denunciations from people when they see that name? I'm sure some folks would have termed him unserious, I'm interested in knowing how he handles them without trying to offend any.
I just dey laff alone for midnight........ Dat name no b for hia o, which kind inspiration fit turn person to villageGoat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 1:01am On Feb 27, 2016 |
SC31: lol no wonder,yeah i would..you? maybe later in the evening, not the real official ceremony |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:50am On Feb 27, 2016 |
Dedicating this to every inhabitants of golden city, onile plus alejo.............I pray God keep us safe, provide us with the perfect health, a very great and perfect service year, good jobs that will keep us shining till the rest of our lives March a gbe wa oooo MCDL SC31: eya no worry last last them go approve una union
Qutyjoice abeg no let the guy slip away o,I never see am approach any babe for here like this o Fraih and fraiser abeg take it easy on him
Good night everyone,jubrealguy my new padi good night too I guess it's my turn to tell you good night, sweet dreams fyn geh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:49am On Feb 27, 2016 |
Beckytee: whispering: I knw everyone would be in d dream land now. hope we are all gud? Indeed we are one big family...... doing something that is taking my time in a big way. wen am tru will come back here fully, just pray I finish it quickly cos I don miss everybody here. My love Abbeyunique2 u are great and I love u like mofedaku Kbs468: weldon boss my pressy: LogoDWhiz, Weldon sir Mr flirt: Fraiser: hope u don stop now my guy: jubrealguy, maternity leave,hmmm prophet shammak: welcome back sir, more palm oil to ur elbow. abi no b so dem dey talk am Stepped out gently in order not to wake anyone. sweet dreams and gudnite.......#kisskiss# oya b tru sharp sharp not for anybody but for Abbeyunique2, d guy don too dey lose weight these days |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:46am On Feb 27, 2016 |
Fraiser: lol... my friend abeg no vex for me o, na true talk i follow u yan, u no if two friends enter room nd den laff com outside den no follow each oda talk tru talk b dat. no see wetin i tell u as castin bur as brotherly advise, all tanks to my blizzydoDo for makin me a better man i am today i bn just dey folo u agree with ds ur sudden change like mumu and d truth b say i don make up my mind say i go still dey agree wit u but on one condition **abeg tell me say she neva cook efo riro for u** Just trying to make sure everything is going fine |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:37am On Feb 27, 2016 |
spixytinxy: market no dey oooo, u no say pple neva come bk frm work, jubrealguy dey vex for me, nd na im dey bring afternoon customers for me ni ale Friday gan gan........after glo decided to release me frm dat prison wey dey offline, na ur joint i first branch.......not to drink anything ooo buh to con see how market no fit eva move, i wasn't disappointed rara cos i still dey dere as i dey folo u talk, Me and FolabiBret don dey package another oniparaga, infact ds one go dey do indomie and egg for one side.....Iwo, o ni duro rara..........wa sare kabakaba Anyway, keep my 4 baby oku for me........u dey tell hardie14 say i b ologogoro, u forget say d day wey we meet, na 4 baby oku she go hustle for me........... Iyawo daadaa lomo yen |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:24am On Feb 27, 2016 |
spixytinxy: Wow, hardie14 if u no gree dat means dem ur village pple stil get hand for ur matta, cos me no no Wetin u stil dey find, abi na dat ologogoro jubrealguy u want ni ehn! ehn!! Me no know say u take am reach ds level ooo, see d truth is dah eez nt by ogogoro neither eez it by one ministerial position, eni to ba to fo fun.......dere z no going back. Hardie14 understands that better |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:20am On Feb 27, 2016 |
Shammak: Nah... More pounds to my bank account what can a prophet not say nor do, abeg daddy wa....... Hep me prophesy am inside my account sef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:19am On Feb 27, 2016 |
biotechshola: I believe iyanu ma shele ds night. ehn! ehn! Tani eyin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:39pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: so wat r u saying, r u interested Madam oniparaga, find seat sit down na, make the young gal see road clearly |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:33pm On Feb 25, 2016 |
Dedicating this to ds arewa hardie14 and my new padi SC31(by fire by force, u gaaz be) spixytinxy: don't blush oooo, dat ologogoro has nothing to offer u oooo, awon giv u correct person, so no let jubrealguy trick u correct person, abeg tell me..........which kind correct person oniparaga dey know...........hardie14, diz iz nt a gud friend oooo, tetey jara e oo MCDXXXIV |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:31pm On Feb 25, 2016 |
hardie14: awwwww**blushing** thats so sweet and totful of you. I was just getting excited abt this until i found out u juz believe spixytinxy just like that..........as in just like that |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:29pm On Feb 25, 2016 |
SC31:
yeah,you? Engineering........Guess u gon b around for convocation |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:25pm On Feb 25, 2016 |
pimpguy11: Pls can i bring my laptop to the orientation camp?? pimpguy, u wan dey love-vendor for dere ni? Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:24pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: wetin u dey talk, I resemble dem abbeyunique2, jubrealguy nd justified10 wey dey collect loan for bank drink paraga ni, mind ursef o nd stop toyin wit my public image u know am a politician Iwo..... You, abi? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:16pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: I neva c u, wetin dey delay u na, faaji repete don dey happen for here oooo para still dey my body oooo, after so much money i bn don spend for ya side on top Fraiser for ya side......owo oniru, owo alata........d guy layalaya dey tell everybody say na loan me. Dey collect say i no dey pay shaperly for my paraga and i no blame am, if to say u no break the customer code, just keep my 4 baby oku wey hardie14 pay down for me till Sunday........... I dey go one week strike like ds Wetin come pain me pass na say d guy cum yeye me say i no get wife for house....... Dey tell d world say i dey one room apartment for 15yrs, d same room wey i squat am wen e never meet BlizzydoDo. If u see am for joint next time, hep me tell am say "ma gbe keke e lo, mi o ba e sherey mo" |