Justpassingby2's Posts
Nairaland Forum › Justpassingby2's Profile › Justpassingby2's Posts
DonBenny77:Oga no worry yourself. How much dem take start with civil defence? ..... How much dem dey collect now... You better apply before its too late.. I don tell you oo |
drinkmorewater:Oga.. Go upgrade yurself.. The programme is not just for teachers only.. |
Lasgidy1:Gbam!!!! You have spoken well jawe.. Since I knw you na d first time wey you don talk sence... Sorry ooo na joke I dey ooo |
SuperS1Panther:GBAM... Lobatan.. You have spoken well jawe... Abeg na which tooth paste you dey use |
[color=#990000][/color] lincolnj88:[b][/b]Walahi, Olorun, ogun gbo.. Devil na learner for where this guy dey |
Yes!!!!!! Very very welll... ATM has done that to one of my friends... We both went 2gether. It was just like a film trick. But the truth is it short paid my friend. We had to complain immediately @ the bank |
Devil sef dey shout Blood of Jesus any time wey this guy lie!! |
Walahi!!!! Devil na learner for where this guy dey!!!! Chai.. Him no dey think am well be for him talk? God punish am |
If buhari go commot for this country go treat himself outside naija... Abeg wetin come be the use of the numerous hospitals wey we get for naija here... Dis one na simple Death centre no be health centre @all... God punish anyone wey tell me say we get enough facilities here in naija again... |
Remember best cattoon? Tom and Jerry, Sweet... Eyin alamgba ( lizard egg) Lolly Abeg who still remember dis TV drama Jaguar.( My belle oo my head oo) Chai... I miss those good old days |
God punish you for your dubious act. Pls beware... Your death shall come speadil omo ale jatijati. ABEG MAKE UNA NO TRY AM O. ALL NA SCAM [quote author=dreadbaby241 post=44936236][/quote] |
Y do people derive pleasure in evil doing. When will dis man see or say somthing good abt a country.. Hum by their fruit you shall no them.. Out of the abundant of the heart, the mouth speaketh. Pls wetin won happen for Nigeria wey never happen Befor.. Abeg who get fuel oo.. I won watch THIS LIFE |
Lovely literature... This will be very good for most private nursery and primary schools |
Ope ooo... Thank God @last the aliens have come to our aid. Oya let's go there
|
KEKE for Rent.. It doesn't use fuel.. Na only battery...
|
Abeg na when BUHARI won start him work sef... I hear say him don travel again... Heeyyyyyy Up nepa ooo.. I won go bid am die well... Only fools can quote me |
Pls wetin time talk for there jawe... Who get fuel for there. If una like.. Make una kill una self... As far as una submit to me una ATM card and password befor the fight begin. Mitcheeeeeeeewwwww |
I think it will be a better suggestion if foreign TV stations are baned for dis our leaders.. They should mandate only Local Tv stations for them like EBS, OSBC, B.C.OS, GALAXY TV etc. So they can always see what is going on in Nigeria.... You feel me!!! Nonsence, ge rout ra here |
Heheheheheheheheh. Abeg wat price could the babaric king have given dat would make his idiotic subjects go dis wild... Wat moral lesson is in dis... Na wa ooo |
just when you think he has repented.... you see another tsunami