Jokes Etc › Re: Which Leg Is Real by JYans2(m): 12:14am On Feb 02, 2015 |
4 and 6. |
Jokes Etc › Re: This Will Shock You (wonder Shall Never End) by JYans2(m): 11:17pm On Feb 01, 2015 |
If I see girl like that na me go call AIT ppl make em carry d news,
|
Politics › Re: What APC Did To PDP At Benin Presidential Rally (Photos) by JYans2(m): 3:36pm On Jan 29, 2015 |
Kwatt!!! |
Jokes Etc › Re: See Wetin COCA COLA Don Cause O. by JYans2(m): 9:55am On Jan 28, 2015 |
;DLols,..... How he wan take see am?..... When na thick tribal name he dey bear. Lols  |
Romance › Re: How To Detect If Your Boyfriend Is A Good Guy. by JYans2(m): 9:30am On Jan 28, 2015 |
Lwkmd, oboy dis ur defination of a gud guy dey wrong like dentist fixing appendix.  |
Celebrities › Re: Charly Boy And Femi Kuti Photographed Chilling Together by JYans2(m): 11:28pm On Jan 27, 2015 |
No be for here o |
Education › Re: I Still Do Not Believe That This School Is In Anambra State by JYans2(m): 7:27pm On Jan 27, 2015 |
:DLols, no be only apc... He don wey rochas dey try since he dey fi di pi?  |
Romance › Re: 10 Common Misconceptions Guys Have About Nigerian Ladies by JYans2(m): 5:06pm On Jan 27, 2015 |
Lols@mirexx |
Culture › Re: 12 Things You Didnt Know About Nigeria by JYans2(m): 3:46pm On Jan 27, 2015 |
#nice but pictures would have spoken louder of your points, And NO;11 tho, that was then o not now that we have hunt and chop em all,.....even grasshopper,...... Wala I hv seen fried grasshopper being sold.  |
Romance › Re: How Do Ladies Manage To Hide Their Feelings Successfully? by JYans2(m): 12:24am On Jan 25, 2015 |
 Na heart ache go always dey murder em la
|
Romance › Re: Guys Beware: Too Many Runs Girls Nowadays. by JYans2(m): 5:09pm On Jan 24, 2015 |
Hmm@Ladyx |
Jokes Etc › Re: Start Your Weekend With These Hilarious Pics by JYans2(m): 8:25am On Jan 24, 2015 |
Yeah, and ladies you may wan to rock this for the weekend? Lols
|
Politics › Re: Buhari's Certificate Forgery Saga 'getting Messier' Forensic Analyst Brief Proof by JYans2(m): 7:45am On Jan 24, 2015 |
:DI talk am say buhari na coconut head but em no go belieave mua  |
Politics › Re: Patience Jonathan's Alleged Campaign Speech At PDP Rally In Rivers by JYans2(m): 1:36pm On Jan 23, 2015 |
Na truth, I watch am and laff wan murder me. |
Celebrities › Re: Charly Boy: “Why I’m A Buddhist & Take My Siesta Inside A Coffin” - Pics by JYans2(m): 2:24am On Jan 23, 2015 |
Lols....... #I swear.....Na dis kind tin dey make suarez bite ppl.  |
Culture › Re: World Biggest Crocodile Is Dead And Ready For Funeral by JYans2(m): 2:09am On Jan 23, 2015 |
:oBurial egbeni? For naija we dey chop algator lizards.... Oyibo life eh...... So em wan waste dis berra pepper soup flesh,now? |
Celebrities › Re: End Time: Will Smith's 13yr Old Daughter Goes Coverless by JYans2(m): 1:05am On Jan 23, 2015 |
Lols....... Werin you go come call em maheeda? |
Music/Radio › Re: Banky W 'Unborn Child' Video (Featuring Lynnxx) by JYans2(m): 12:42am On Jan 23, 2015 |
Hope e go make sense pass ma ex......
|