Kardiff's Posts
Nairaland Forum › Kardiff's Profile › Kardiff's Posts
1 (of 1 pages)
Oga!!! Late or no late, I c no reason for this rubbish and stupid punishment, they are kids just let them be, d late is normal, talk to their parents instead of this immature act dick head teacher |
Abeg oo my nairalanders, how this trekking of a thing take start self?? How normal human being go just deside say he wan just trek wey tin engine dey run for almost full day, abeg una sure say this guy normal? Me nor believe am oo, until I hear say he trek go trek come back, rubbish, real mad man self nor go try am |
my senior brother, he can't do without nairaland |
Good of you ay |
Hm, but some girls get mind shall, if Nah so your mama dump you for canal you for dey life so? that question goes the evil mind that dumped the baby in a canal, why f*ck around when you know you can't give train? |
Hm, but some girls get mind shall, if Nah so your mama dump you for canal you for dey life so? that question goes the evil mind that dumped the baby in a canal, why f*ck around when you know you can't give birth |
Make una nor blame am nah akpako master |
madness abi nah illness??
|
kilo maa nshe awon fans ati celebrity yii gan, Shey gbo gbo nkon ti eti ba gbor le nu maa ni? what is always wrong with all this fans and celebrity , is it a most that mouth most speak what ever hear gears? |
Nah wish kind wahala be dis wan , we dey complain about Boko haram fulani herds men still come with dem own nah Wey tin self |
Are foolish ni, ode is like you have beginning to have comunicasion with d devil, Moro o crazy |
I nor blame the man at all, cos no female is trust wordy, the only advice I go give you be say make you promise am say if anything like that happen make he do wey tin dey him mind chikenah ![]() |
hmmm papa don old but still dey kamkpe, long life papa, we love you |
jesus c wey tin human being do human being wey be like am, who be you to distroy wey ti baba God create, make una make sure say una slice am like suya, bastard |
the law most be stupid and foolish for jailing the man, cos d man did nothing wrong, who commit adultery don kill herself cos she know say she don sin , but he nor ask her nor beat her, so how d man come take get fault? make una wey be law dey judge well oo, I will do d same thing if I'm d one it happened to, cos no be dis life dem dey fight for woman again |
ehn ennnnnnh
|
![]()
|
now you are April fool victim
|
I buy your ideal ![]() |
![]()
|
1 (of 1 pages)


