Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,456 members, 7,816,053 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 01:17 AM |
Nairaland Forum / Kay100's Profile / Kay100's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 7:07pm On Oct 10, 2021 |
Jossy4love: Jossy4love: So you dey pick person for airport, why u dey pick them??.. u talk for your post say its not necessary nah And that idiot wey dey call me fool because I said pick up is compulsory, if you like come here without pick-up...u go see the way dem go bundle u back go 9ja... una go dey do like say una sabi everything...smh...una go reach Ukraine, una eyes go clear 3 Likes |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 6:54pm On Oct 10, 2021 |
Jossy4love: Guy u r misleading people here oooo...saying pickup letter is not necessary... So you're saying u entered the airport to go and tell the immigration officer that you came to pick someone?..why u dey lie?... immigration would even tell the person who came to pick someone to send his residence card to them to know if you're legal in the country.. So why was he being delayed?? It's because he wasn't with the pick up letter If una like make una hear, if una like make una no hear PICK UP LETTER IS COMPULSORY!!!!! 3 Likes |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 6:35pm On Oct 10, 2021 |
Jossy4love: Guy how airport pickup no dey necessary, immigration gats call the number wey dey your pick up letter to know someone is waiting for you outside the airport.... abeg correct your info here... if airport pickup no dey necessary then why do you need a copy of your pick up letter from sch.... 1 Like |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 12:56am On Oct 10, 2021 |
Donatusqaz12: Lol...its compulsory o if not na automatic deportation be that, dem no go think twice... pay ur agent to get ur pick up letter from sch and he would send u a soft copy because you would have to show immigration at POE 1 Like |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 2:36pm On Oct 05, 2021 |
MideKabella: Well flight to kharkiv is very expensive, I would suggest you book your flight to Kyiv then take a train to kharkiv |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 5:34am On Sep 21, 2021 |
Blackkin: Haaaa boss abeg nahh...what if my helper dey this place nko... ... your boy need help o |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 7:43pm On Sep 20, 2021 |
Genevach: Haaa...me I dey kyiv bro |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 7:42pm On Sep 20, 2021 |
Chybyke1992: I don't have an idea how much it cost now bro |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 6:53pm On Sep 20, 2021 |
malcolmpounds: Lol.. una still dey find date...see Ukraine vfs is so manipulative ehn, even if u eventually see date, sometimes if u try to book the date, they would tell u that your payment has been declined and they would not allow u book again for the next 24hrs n after that 24hrs u won't see the date again.... if una get the money, just pay for slot...I remember when I was trying to get date, vfs said my payment was declined and I was debited, I called vfs taya, dey told me to call my bank, I did..bank said I should call vfs, vfs say mk I go my bank ...till today na so my money go oooo |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 4:47pm On Sep 20, 2021 |
Genevach: Lol honestly...which city u dey? Come carry me go McDonalds |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 4:44pm On Sep 20, 2021 |
Lol....wetin dey happen here nah....oya make everybody calm down ... justwise no vex, genevach abeg no vex too... I no wan hear anything again ooo.... but genevach justwise point be say we go dey apply for visa with fake documents and still dey pray to God to grant that visa wey we submit fake documents for and if they get to know, e go dey spoil market for those wey dey come for our back because we dey make the system hard.. 3 Likes |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 9:43am On Sep 20, 2021 |
Genevach: Lol... I didn't work there but I attended the training but I no finish am, I stopped when I realised what it's all about... |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 9:43pm On Sep 19, 2021 |
Chybyke1992: Lol... justwise nobi bro ooo...he's actually right...think am well 2 Likes |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 8:12pm On Sep 19, 2021 |
Rachele: It's an organisation that tells you they are into financial market but on the inside all they do is scam people and take away their hard earned money all in the name of "financial market"...... so they are always in need of native english speakers... So when you attend the 5days training then you would realize all is not well on the hippie front.. |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 2:37pm On Sep 19, 2021 |
Blackkin: Lmao ... guy nahhh |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 1:42pm On Sep 19, 2021 |
babakb: Yes it's but it's just hard to come by but you would surely get one |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 1:24pm On Sep 19, 2021 |
Ebuca: Tell them the secret behind call centre jobs, don't just say they should pick up call centre job... not everyone would want to do the call centre job... please don't leave out any details when telling people to come here.... And the bolded part is just the truth, guys just know wetin una dey do |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 9:15am On Sep 16, 2021 |
See if u dey come Ukraine ehn, Get better plan ooooo....no think say Ukraine na America, Ukraine gdp per capital na $3,983... and for those people that are shouting that there's work in ukraine, abeg which work?...call centres Scam jobs?.. say the truth abeg..no dey lie besides its illegal to work here incase you don't know.... see this is the truth people won't tell you.... I won't say you shouldn't come to Ukraine o, it's better than 9ja but abeg get plans!!!...make e no go hit u when u reach... * if you think Ukraine na where u go work and study with no financial support from home, abeg think am well ooo before u come... * if you want to just study with full financial support from home then Ukraine is good for you. * if you want to use here as a stepping stone to another country, then come here...but while you dey plan to move to another country, draw a plan for yourself on how u go take dey survive pending when u go comot..... I closed my eyes to all this information when I was coming here all in the name of "i just want to leave Nigeria" ...and I know some people will still close their eyes to this... He go better for all of us IJN 5 Likes |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 12:29pm On Sep 14, 2021 |
Olanrewaju124: Lol...wetin happen...na from heaven dem dey send the letter 1 Like |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 11:30am On Sep 08, 2021 |
Chybyke1992:Yeah na my school be that |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 12:04am On Sep 06, 2021 |
Dussy42:I'm sure they told her to open her mobile banking so they would confirm |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 12:03am On Sep 06, 2021 |
Chybyke1992:3 working days |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 11:04pm On Sep 02, 2021 |
Chybyke1992: You have to book ahead |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 9:42am On Sep 02, 2021 |
Chybyke1992: Yes you need to book a date first nah.... you can finish everything in a day... both submission and interview |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 9:40am On Sep 02, 2021 |
olatalour: Just sit back and chill, u would hear from them soon.. |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 2:59am On Sep 02, 2021 |
tmodeltoluene: Of course, you would get the visa... there are no age barrier when it comes to studying in Ukraine unlike the US |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 2:58am On Sep 02, 2021 |
olatalour:Lol... calm down, its not even 14days yet |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 2:57am On Sep 02, 2021 |
Chybyke1992: Yes nah, once you submit ur documents at the vfs centre, you would be told to go to embassy for your interview that same day 2 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 53 |