Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,416 members, 7,815,937 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 09:30 PM |
Nairaland Forum / Kay100's Profile / Kay100's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 5:28pm On Aug 08, 2021 |
teeadewale: FYI sometimes school dey put your agent number there, so check it well, if it's your agent number that's at the back of your IV then you're stuck with him....but way dey sha, no fear 1 Like |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 7:22pm On Aug 06, 2021 |
teeadewale: This agent dey mad sha..... guy shine your eyes..all this thing no pass $300 |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 12:48pm On Aug 06, 2021 |
teeadewale: $2100 for what??..... lmao..this agents ehn |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 4:33pm On Jul 18, 2021 |
Blackkin: Abeg how u fit deal with dem....tell me, I get one to deal with? |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 1:26pm On Jul 16, 2021 |
Abeg if you dey here and ur agent name na ADEYOMADE_LTD..... Pls I use God beg u...run oooooooo.....make you no go regret oooo..... infact pls signify if your agent na adeyomade, that guy don spoil students life for this ukraine |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 8:56am On Jul 14, 2021 |
Baltasar: Wow this is a great news!!!! I'm so happy for you brother, kindly tell us how u processed everything yourself... what are the questions the consular asked you and the documents you submitted also...thanks |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 2:53pm On Jul 11, 2021 |
Nickjarh02: Lol..na after you get visa finish u come dey ask this question .....if we come talk say job no dey shey u go return the visa? 4 Likes |
Travel / Re: Donte Franklin: White Man Gifts N23m To Nigerian Man Who Treks 17 Miles To Work by Kay100: 7:22pm On Jul 10, 2021 |
Nawa for this OP oooo....where e see 23million naira |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 8:27pm On Jul 02, 2021 |
Blackkin: This is just the way out bro....if u sabi speak Russian ehn u fit work anywhere...I get person wey dey work for one lab and he dey earn close to $700 per month....but if u no sabi the language ehn na peanut pay person go dey get |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 8:10pm On Jun 29, 2021 |
ChristoBam: Bro he didn't say anything bad... he just said "use your head"... na normal slang nah... which one be wtf is wrong with you ...calm down bros.... 2 Likes |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 8:41pm On Jun 28, 2021 |
Blackkin: Omo nobi only prayer ooo, u gats fast and go mountain too |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 1:45am On Jun 28, 2021 |
eji1979: Of course bro, if you get the necessary documents then you can visit poland 1 Like |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 4:59pm On Jun 24, 2021 |
Energygod: Nice one bro, guys abeg na truth e just yarn una ooooo....make sure say u open your eyes well oooo, all this agents just want your money.... distraction plenty for here, if you no get focus, omo u go just lost and it would be hard to get yourself back together..just focus and get the best out of Ukraine and don't let Ukraine get the best out of you 1 Like |
Health / Re: Help Out Oral Infection Graphic Photo by Kay100: 8:23am On Jun 21, 2021 |
Oralissue:Bro this is an infection, it happened to me, I was unable to even eat, na pap I dey drink everyday, but no worry, just visit the hospital wey get doctor wey sabi work abeg...its not that serious and please remember its a contagious infection, you probably used a cup or something that has been used by an infected person.. mehn I know how you feel right now bro, it starts like sore throat then it get worse... I was even given injection for the treatment....don't be scared, its nothing serious, just go to a hospital |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 5:21pm On Jun 14, 2021 |
ausproxi: Lol, wahala wa oooo |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 9:44pm On May 27, 2021 |
FabfunkiGA: If you go sumy just forget work, na kiev work dey 3 Likes |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 10:57pm On May 23, 2021 |
abiola708: Very easy bro...$700 1 Like |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 10:54pm On May 22, 2021 |
abiola708:Call centre bro |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 11:19pm On May 12, 2021 |
[quote author=Ennypoker post=101633557][/quote] Yes bro... Ukraine is very cheap |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 9:46am On Apr 17, 2021 |
razfad10: What kind of work? |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 5:21am On Apr 15, 2021 |
Nihilist000:Ukrainian agent oo Nigerian agent oo..bro they are all the same... Because he nobi Nigerian u think say he no fit scam u?....I Just pray he comes back to you because your money dey him hand |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 7:43pm On Apr 14, 2021 |
aworhmabel: Very very important!!!!....thank you for this advice.. |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 5:32pm On Apr 14, 2021 |
See guys ehn, agents for this Ukraine are devil only few have good heart..pls when u enter ukraine cut all ties with your agent, they are smart, they would leave you stranded in this country after collecting all your money, some would collect your complete tuition and end up not paying your tuition fee or they would pay half and run with the rest..pls guys be careful 1 Like |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 5:26pm On Apr 14, 2021 |
Nihilist000: Ahhhh Jesus christ!!!!!....why you give your agent your money?....do you even know where he lives...bro na serious matter u enter like this oooo......all this agents are evil..omg 1 Like |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 5:25pm On Apr 14, 2021 |
Nihilist000: Transit hostel for what?? Why? I really don't understand, why do you have to stay there since monday? |
Travel / Re: Nigerians At Ukraine by Kay100: 10:21pm On Apr 08, 2021 |
buckyfof: You got an admission already, which one is invitation to study for $500 again, pls explain well, has she gotten the admissionor the agent just want to start processing the admission?...I really dont know much about the sch and yes she can transfer when she get to ukraine |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51 |