Kaybee7000's Posts
Nairaland Forum › Kaybee7000's Profile › Kaybee7000's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 47 pages)
EmmanuelVi:Tor with all these comp up and down right ? |
Lolz😂😂😂 FEHIZZY my G,I trust u and abeg I dey gbadun this season own make i no lie,come imagine say Elliotwaveforec put mouth ,omoh na to dey roll for ground remain cos the vawulence no go get mate o But @charie @info @sam Una leave these ogas here dey refresh ur broswer dey laugh like m bha? It is unfair o Omoh see dragging with screenshot prove sha, FEHIZZY gets doing o,it is good to have references for future o😜😜😜😜 |
@info @samfelly @charlie Meshpip don put FEHIZZY for this matter o,make w tell ham? |
Good let m dey front sit ,grap my popcorn leather dey enjoy ,api weekend guyz!!! The party is opened 🧚🧚🧚🧚 |
Omoh I miss FEHIZZY ajeh, couldn't forget matter wey sup between him and Elliotwaveforec 😂😂😂 But Dem to drag meshpip this day ,I pity that guy mehn!!! Take heart bro and do the needful abeg cos see this FEHIZZY who wan enter this matter,the vawulence no go get mate make I no lie |
Omoh yesterday trades no b joke o, trades would go on my side oooo sotey e go come back to my entering point for a while den boom to the other side for a while also den boom again to my entering price Naso I vex close d trades abeg 😜😜😜😜 |
Omoh see vawulence wey I missed in the room chai,even @info dey involve !!! But boss u suppose include m among the observers na Anyway patiently waiting for new vawulence abi make i start ni Owk let m start from here,why our 100% winning strategy no join this onging competition abi his strategy don enter ATUU BUSH abi he change name ? Which one precisely abeg or somebody should drag him like tiger Gen make e come join o,we all wan see the mumu in the comp with his strategy abeg😜😜😜😜 |
Tradinggiant:😂😂😂 |
charly20:Charlie fuel dey here incase the Gen wan off o Pls somebody should check on samfelly o cos I dey expect him to share something but na @info did it in his absence,am 100% sure Sam no dey available and he won't disappoint m,I dey wait sha |
@oga info,i see wetin u just do now o,u self dey violent and anyway make i click like for the post u just share small😂😂😂 |
Tor so thiefs and reapers full the room! Make I sha beware o make one person no go scam who dey near m,make i save this page for reference purpose 😜😜😜 |
Richardio:Pls buy to my sell zone abeg |
Lolz omoh so it is a great lie that brain and hands work together or if there is nothing in the brain ,hands too type rubbish? This msg is for who ever think am referring to him Once again,a clown will forever remain a clown even if mistakenly found himself among the wise one YES YOU ARE THE ONE AM REFERRING TO |
Omoh yesterday violence still moving till now?🥺🥺🥺 Nawa o |
meshpips:😂😂😂😂😂 My belle ooooo |
Wahala everywhere 😂😂😂 Even Mr vawulence is now the ref,does that means the current vawulence no get level ? This weekend too dope and @charlie pls don't chuk head o,let them b as the boss @info said and I quote" Let it complete" |
charly20:Same biass chief ,we move in blues bro |
Kaybee7000:Lastly
|
My projections for the new week ,if price test those red lines,den I enter
|
Wao seems my new week will be buoyantly blue o,see the violence I predicted on Thursday now triple,omoh wisdom too much !!! Abeg drop update for new week abeg ,make i drop mine too |
Lolz funny thread indeed ,since Charlie collect him own short,e don go hide,I dey wait for samfelly own for that his vawulence share wey e dey share up an down |
Lolz abeg at this point ,let leave humbldtrader abeg,the wise one will already know he is not profitable and if u are doubting m,u all shall see in the upcoming comp unless he fail to participate!!! Api weekend the real profitable traders and the transparent unprofitable ones 😜😜😜😜😜 |
HumbleTrader:Pls don't ,u can do that after comp,I wan learn from ur 100% winning strategy sir |
Tradinggiant:Infact this his reply still shocking m till now despite the fact that his first claim here was to manage people acct but doesn't know what breakheaven means,the shock is shocking shockingly😂😂😂😂 |
Lolz api weekend @samfelly @charlie @info Come and carry these people o,make Dem hold on small till tomorrow na haba mana |
Borntosmoke:Lolz It is Friday ,let the party begin 😂😂😂 |
Abeg make una call samfelly out o ,the violence post from 2015 session wey e dey share,make e con share ham here,I want see how some people go wail!! Tenk God today is weekend already 😂😂😂 |
LaconicINC:Sam no b violence una share like this 😂😂😂 |
kendoschurrle:😂😂😂😂😂 |
HumbleTrader:Lolz😂😂😂 U are totally right chief 100%,once again my entire revenge go follow the comp bro |
peteregwu:I will apologize for all what have done if he proves m wrong after the competition U can screenshot the page to remind m later bro,all what he has to do is to proof m wrong nothing else |
peteregwu:Walai e Bleep up, wasn't expecting his reply on dragging position with him unless if u are new to this thread,still waiting for the day I will come bodly to attack him but after the comp The gbasgbos that day won't be a child play and if he still fail to join,na still yawa!!! Just want him to see people's trades and his own ,den see wether e go mute or still smoke his loud |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 47 pages)
