Kaynine59's Posts
Nairaland Forum › Kaynine59's Profile › Kaynine59's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 23 pages)
RealOne01 and mrnilobrawn thanks bosses.. That's a separate statement I guess wasn't in d checklist.. All good . hw una dey my oga dem. |
Lol Arams are u saying 29k usd isn't enough? I added his tax receipts too and work ID and his state I'd and his us passport data page lol... Weyrey ni eh oh Arams... Am positive sha na God be d final fruit baba MrArams: |
Warrikid u sef see am na lol |
Lol MrArams... Every app is unique bro... See fabuloustee nau.. No LOE or LOI... Wonda what dat means sha but she no put. Seems her application package no many sef.. God na God.. If u go get am u go get am bro.... Wetyn b LOI and LOE biko . |
A friend in Canada just told me he ddnt submit SOA... He just submitted his bros tax receipts.... His bro is in th UK....ma friend finished from MUN early dis year and is in Alberta now licking his PhD Irony.. He said I shdnt bug myself abt anytin cos every app is unique and dia is no dedicated route to issuing visas.. Long as d main documents were submitted..d rest u need is prayers So if u r here worrying... Keep faith in God. How guy As app Was handled will defy be diff hw guy Bs own is handled... Just a word sha.... I hail . |
Make sense dear.. God too sweet oh... Baba niyennnnnn fabuloustee: |
Fabulous Nurse oooooosheyyyyyy.... Ori eh wanbeh |
Hahahaha couldn't help but laugh... Oga Siga yi sha na weyrey man lol Siga: |
Bro God pass all this VO dem oo.. Dem just de toy with my emotions hahahahahaha God dey sha kai no be small tin o.. GOD dey o.. Victory is Certain I know this....... redribs: |
Lol no mind Arams lol funny guy fabuloustee: |
Bobo yi ooo gbadun rara hahhahaha... Kolo boy haha MrArams: |
Yayyyyyyy oh Lord u r soooooo goooooood... Am so happy for u dear olohun ti gbor aadurah wa ooo Yes oooo we will surely meet at Niagara.. God no be man.. I tap into ur success deary... Sweet news Kai ![]() Congrats.. U r indeed fabulous God bless u fabuloustee: |
Oga Siga and oga mrnilobrawn thanks for the answers... Na prayers sure so applied already... Lol |
Mrnilobraun catch cold for ma question sha lmao |
Thanks boss. God is good E must happen oh lol eddy20: |
Eddy boss I have paid half of my tuition which is $7800cad. But that was after I submitted sha so I ddnt include it in my docs Akosh007 baba na me loyal pass oo.. Lol at fan.. Me sef na ur fan baba and God must lick us all good news In d end Tnuola I see u... Chillpilling up lol.. God dey |
Mrnilobraun Abeg house an SOA of $29,000USD closing balance for 6months from A US Bank account hope it's enough for an application and to convince this weyrey VO them.? Make some o E answer this pls. Thanks |
Lmao nobody gree ansa ma questions sha... It is well o |
Yes bro.. Guess urs was online.. Mine is paper route sha.. pchax: |
Bro u just spoke my mind I swear Josh121: |
Pchax be like na me and u oo... Me sef na 6weeks 3days old today... God dey baba we go lick Medic and Trebor TRV pchax: |
Abeg house an SOA of $29,000USD closing balance for 6months from A US Bank account hope it's enough for an application and to convince this weyrey VO them.? Make some o E answer this pls. Thanks |
Tnuola babe woxs up na |
Mesh congrats babe... Ur packaging nice wella. I tap from ur blessings |
Haha the packaging too much fa lol... We will oh ijn.... moshood1993: |
Tweeny and jMcjimmy make una take am Easy. What was ur SOA like and what documents of ur sponsor did u guys include. This na one of d very key areas dis VO ppl de look... Also sop.... Just refire jare it's a challenge and a test... U guys will surely be victorious.... Amen |
Me oh... Likely afta xmas.. Wetyn u de fly.. . Cancity234: |
Make una CALM una tits nau fellas lol... No arguing here biko Tianadiva sweet oshey jare... Amen oh and I'd testify what d Lord has done very soon Fabuloustee dear no lele trv is on d way to u sef.. No shaking rara |
That sure sounds like it's gonna be a fun travel... Eat all de have on d plane o... No mercy.. Lmao.. I pity the airline I'd take cos me go chop all dia plane food... Afta all no b free naa my money de talk ![]() tianadiva: |
Thanks deary... Serious amen to that lol.. Hope uv done ur medicals finally? TRV don show like CRV? ![]() fabuloustee: |
Thanks for ur kinds words tianadiva to sweet and make sense. Na God finally sha... 1day in man's eye be like milliseconds in HIS eyes... Na to chill pills up sha.. Its nt just easy sha.. No be today man de find dis visa.. Lol.. Hw u de prep for ur waka ![]() tianadiva: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 23 pages)
.....Miracles happen overnight 
.
Still on the lookout for my date though 