Kaynine59's Posts
Nairaland Forum › Kaynine59's Profile › Kaynine59's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 23 pages)
So I just searched flights with the Turkish airline app.... See what I saw.. For a few days from now oh... N186,000 and N136,000 sef... From Lagos to Altitude to Tdot.... Just one stop... Make una save money o... December flights in December would be high so book early and it'd be cheap. Hope dis helps someone here... Bless... Am defy flying Turkish... By his grace... Amen.
|
Lol Eddy I de Naija still... Applied 30th September awaiting medicals this week like most peeps here man. Lmao funny guy.. I greet u jare Heading to Ontario sha... By December by his gracious grace.... Wia u headed eddy20: |
Bro Castiello ur SOP long oooo ahn ahn u can write for Africa sha... Lmao... Nice one anyways duff applications for diff individuals so am sure ud be OK since u back am with prayers. And for the flights ish I laff when I see u guys talking about flights of 260k and 300k above.. Haven't u heard of Turkish Airlines? .Lagos to Toronto is under 190k naira na why una de waste ego like dis. Well the choice is yours. Go online and see for urself... Better still if u have an android fone download the Turkish airline app and see for urself. Money will be needed in cana... Save some Aii.... I don de practice Oyinbo flows Hahaha... Don Siga u concurrrrrr |
Medicals and TRV must flow this new week. I should hear something medically from cic dis week and so will u... Say amennnnnnnnnnnnnn Happy Sunday Niggas and Niggaresses |
Jojcanada congrats bro. I hail all in the house |
Nna dis CCG ish just sent shivers down ma spine... This one fear me oo cos if u Google ma real name na music u go see tire... Hahahaa... Hope de dnt tink am a gangster ooo... Emi oo yin ibon ri oooo lmao... Na God be d satzenbrau regardless sha... Whatever will be will be finally.... Mame God help us all to lick TRVs abeg... Iseeeeeeeeeee!!! |
Good morning all... |
@tianadiva how man for do na hehe abeg call dem oooo dis waiting game don pass don't be careful... I de vex oh lol... @9jabiggirl it's Niagara College, Niagara Ontario. Na d school oh.. I guess d oda 7k shd be due by April. Make dis people lick me medicals and TRV na d fruit juice I wan lick like dis... Hehe dis chill pill no de work oh make una prescribe me sometin else biko lol |
Tianadiva am good dear... Swallowing chill pills ooo... No b small waiting game |
Justwise sha hahahahaahahaha |
Justwise calm down na Kai... Ur vex go bad o lmao... Relax man the guy doesn't know ni. Don't expect everyone to know what u and I know. There's always a 1st time man... We all were once jjc to dis canny stuff abi no be so? Make una CALM DOWN AND PRAY FOR OUR MEDICALS AND TRVs Tianadiva Hava na babe u don buy winter jacket sha.. Buy 2 oh lol. |
@McJimmy funny guy.. Bro no be d end jare na to refire na hin sure pass like dis... Am sure ud get it ok. @9jabiggurl make sense dear abeg make E be dat once oooo Kai... Ma own is 14k dollapo... I have paid 7k dolls for tuition already. Make God help us get beta work for canny to cover up dis costs sha insha allahu |
Mcjimmy sorry bro na to refine sure pass... God de ur side man... U don do medicals? Abi na refusal with medicals.... Sorry man |
9jabiggirl Lolz all good. U shall defy get a job afterwards to cover... Hope it's once u r paying dat 30grand dollapo sha... D money many oh Kai.. Ipain bro be easy. Am sure u can't be sent visa from Canada go cic site and learn d fish |
Mesh waka haahahahaha hahahaha de laff me here oooh |
Juwtwise waka hahahahahhhah haha easy on d guy na lmaooooooo Tolaengr u no well ooo see all d gold u de mention fa....I DON laff tire dis morn...me wey de await medicals una DON add to ma chillpills hahahha |
Holyjacket September remain oo we Neva finish na lol...calm ur tits and take chill pillllzzzzzz lol[quote author=holyjacket post=27794056][/quote] |
Lol na patience ooo..amen pchax: |
Lol abi oo..amen bro Anugoson: |
Lol abi oo September people Neva finish oooo lmao... Chill bro urs go reach aii Mcjimmy: |
Yes oh done did it lmao Siga: |
Loool oga Siga sha hahah hha |
Be like I hear person talk say his or her tuition is $30,000.....nna na wa o dat money many oh Kai.. God help us |
Haha na mashed potatoes and Apple soup oga Siga de chow not Hahaha nice one.. Siga: |
Looool Jaylina nice one... And so shall it be ooo... Amem(in ibo pastors voice) |
Loooool Kai dis bros sha. Na kparaga sipping for dis igboro naija wey i dey o.. Champaign no dey o lmao Siga: |
Oga Siga uv got mail. Blessings |
Hahahahahaha oga Siga u too funny lmao Hahaha u for make am 5k dolls na..lmao one bros Hehehehehe ok sir small tin dats affordable.. Lol Siga: |
Oga Siga I'd love to ask you some personal questions I hope I can mail u. Also oga Fhemmmy... My two bosses una kid bro need advice. I like to ask before I pm anyone... Courtesy demands. I await approvals sirs.. Thank U in adv |
Ok dear. I submitted via paper route. Same day at vfs office I did my biometrics. Dat was September 30th... . Today makes it my 37th day.. I guess medicals comes from day 40 upwards... Just my observations sha.. lilspiceyy: |
www.aucc.ca I think. Bro I tap from ur blessings oh... Congrats once again... vanrichie4u: |
I advice u guys strongly go for a non thesis route... When u get there afta ur PGD u can apply for Masters... That's The best bet... Cos dis profs dem stubborn well.. Esp Memorial University Fortissimo: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 23 pages)
