KDK's Posts
Nairaland Forum › KDK's Profile › KDK's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 48 pages)
I told u to come home. Me i dey enjoy naija till the snow melt small, btw, i don search for u tire, u are not on fb, twitter or even myspace ![]() |
i like the pope joke. it reminds me of the story of the prodigal son who was celebrated on his return. but i no like the God joke. weldone yinka |
i guessed as much, dat studio wan destroy wetin me and u don build. Well, i wish i was dere with u so we cud keep each other warm. Is it dis cold?
|
tanimz:Awwwww, i feel so loved and guilty but but but he showed me proof of what u have with bashy and eldav. neways, i will take ur word for it. So how is the weather treating u? cold? |
Efe is not a derailer jor. ![]() |
Haaaaa, u know say u be iya Ile, Okay, I promise to be faithful to only u if u 2 remain true to me, i heard abt ur escapades too and i know studio can't lie to me. |
i just dey blush for here.U too dey make my head go yori yori, I have been working my ar.se off so we can by the Bugatti Veron. ![]() |
Tanimz ![]() |
By the way Efe, i sent titilay with the other items as requested. pls call her up. ![]() |
Efe, here is my chrismas gift to you.
|
Kunbee:Kunbee, merry chrismas, wat's up? |
Merry chrismas Studio! ![]() |
Yes, Ever been to the North of Nigeria? |
sutoboy: Thank u so much.Like jokingmary talk u be better person. God bless u. |
2 bus stops from Yaba Left. Btw na yes/ No question .abeg no dey think like studio. Neways, ever been on a yatch? |
yes, have u ever done sky diving? |
even more
|
more chrismas
|
okay , here are some chrismas pix. Merry xmas to you all.
|
(gini ki jor, jor jor jor) can u walk on top of water? |
tanimz: I dey come , make i go piss 1st * jets out to the airport* Kunbee:I am serious.
|
Kunbee:ahn ahn, u know i will never cheat on u. my beautiful princess. |
Aunty Bisi will make u see reasons with me especially on Y compromise is essential in marriage. |
tanimz: |
This is a stalemate. Infact, i am calling aunty Bisi to talk u out of it. |
Y can't i vote. Hope say no be PDP style una wan do. Neways i vote for Tayooooooo |
I agree with Tanimz, pay 1st. |
But . But. But dat is the 1st house we purchased as a couple? Okay, ket us sell the one in paddington london instead. I no even like am before. U know i love u. |
Okay in dat case make i call the agents so they can mortgage our family house in Manhattan and the one in palm beach. |
Haaaa, e gbami o. U be from ibo land? I know say u be ekiti proper and your parents no collect high bride price but that one no mean say make u run me down nau. Abi u no want me to come home in the next 15 yrs? Lambo wetin. Probably dat was why it never registered. Abeg, manage the X3 . |
Haaa, last month u told me the Range was 2 bogus and dat u prefer the x3 |
@ID , i wish u same. So wat is da plan 4 the day? U go come my end for mushin so we go roll go elegushi beach,kuramo beach or oniru beach? No forget to bring the kpomor and palm wine. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 48 pages)




I dey come , make i go piss 1st